Cooljoe's Posts
Nairaland Forum › Cooljoe's Profile › Cooljoe's Posts
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 67 68 69 70 71 72 73 74 75 (of 127 pages)
MrsBreezy: Like what is this? Well I enjoy a bit of wizkid and Davido but y'all need to upgrade sometimes like Chris Brown and trey songz are all in there and y'all are just... 'dulling'baby, for u, we will even play michael Jackson. Anything for u bae. Just name t my fineapple nd ts urs |
MrsBreezy: Hey baby. Hahaha I swear this party is dry sigh. Haven't heard Chris Brown all dayhian. O o o, y dem neva play CBeee for my main Gee na. Bae, just forgive dem, dey know not wat dey do, u know say dem hardly play foreign jams for naija party. M sure d dj will take heed nd play u some ceeebeee |
ggrin: mighty joeabegy jare, I fine pass mighty Joe wella |
ggrin: *ghost mode deactivated*badt gal doing badt tins |
Hapi birthday to u oga graphics, make God make u bigger everyday. God bless |
Hian, dis party don hot finish o. Way my sweet art, mrsbreezy na. Oya cum o, cooljoe is here, let's turn t up |
Sarimah: hope u'll be aroundmost definitely |
Profdolaisawiz: Not that. I meant that u do not seem to know d difference between the words "pretty" and "beautiful"enlighten me pls, sire |
djeezy: why? anyway you could've picked another person.naaa, I'd pass. Lemme jst sit, watch nd learn |
Profdolaisawiz: You must be a learnertrust me, v seen better, not much better sha |
djeezy: hmmm....Why are you not wooing mrsbreezy?c who's here. D young lady advised me not to |
Sarimah: djeezy nd laplace12 aff run away ohheheheeh. Make tomorrow rich 1st, u go c dem sharply sharply. Dem go sharpen dere armour. U know say e no easy to woo fine gal lyk u |
Sarimah: tanchuur welcum. Tomorrow na d toastin parole o. U don ready |
Sarimah:bu galie u fine o |
Sarimah: go and sleepI dey go sleep |
harffie: leave ggrin for me o! No one should pause aπϑ play again#team_shariaoya enjoy her dey go |
marieolae:asweardown. M impressed wit wat m seeing. D face is gud, d 1st of d assets is also gud. Remain phase 2 nd den d legs of cause |
Dam, she's hot but No. *a one night stand, yes |
Folarinwazzy: naijaboiy??ask her urself na. She I've said m not here. Well, since u asked, naijaboy is a fine nd intelligent boy wit swag who knows his way around women, nd above all, he's a lawyer, in equity at least. Marie dey trip for am since 1958 *but dats none of my business sha |
I was not here, I dint c anytin. If naijaboy finds out, I dint tell him anytin |
marieolae: ok ohhmarie's face nd grins legs, sarimah's shapy body wit mrsbreezys personality, dese r a few of my favorite tins. When d stomach get upsets, nd my network goes bad, I simply remba m favourite tins nd I dnt fil so bad |
marieolae: so wetin concern me wid dat wun na..u need a girlfriend haba lolso u sabi speak pidgin. Hian, galfrnd ni, baby kor |
marieolae: hmm I see..go and eat joe!hehehehe. Dis early mau mor. M not hungry jor, thou long throat don make me go chop cookies nd now m stomach seems upset about t. Marie, wen I c a gal wit an hour glass body, nd fine legs, I go mad. *sarimah, ggrin |
marieolae: wow I'm offended loldon't take me too sewios love. If I were to tell u d tins u abi is t ur pic does to me, I'd get a ban |
marieolae: lool.. R u part of themlolz, ur pretty babes, but not that pretty |
ggrin:dis ur use of smiley is annoying. Nd u dint ansa d question |
marieolae:he's saying, he'd very much like to make luv to u. I wonder hw many boys u go don give wet dreams on NL |
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 67 68 69 70 71 72 73 74 75 (of 127 pages)





