₦airaland Forum

Welcome, Guest: RegisterLoginWith GoogleTrendingRecentNew

Stats: 3,331,361 members, 8,449,939 topics. Date: Wednesday, 22 July 2026 at 02:31 PM

Toggle theme

Coyy's Posts

Nairaland ForumCoyy's ProfileCoyy's Posts

1 2 3 4 5 6 7 8 ... 13 14 15 16 17 18 19 20 21 (of 56 pages)

NYSCRe: NYSC 2016 Batch B Corps Members House by coyy(m): 9:47am On Sep 07, 2016
oluwaseun239:
So which Nairaland rule says she should not open her mouth.
Wait o, wetin consign me sef
baba, as she open mouth ni. I com say make I ask if she wan chop banana.. cos as d mouth round, Na banana she go fit chop with am.

true true, e no concern me if she open mouth.. but e concern me if she wan chop banana.
NYSCRe: NYSC 2016 Batch B Corps Members House by coyy(m): 9:44am On Sep 07, 2016
SHEEGO2015:
The guy dey ask if you won chop banana? No b fight na







Coyy or Coil... Hope d banana wey u won gv her is not coil in shape as ur name implies... But wait how can u b gvn Lautech babe ur banana n u think Lautech guys go Sidon dey look u..
Na curve one o.. baba
NYSCRe: NYSC 2016 Batch B Corps Members House by coyy(m): 9:41am On Sep 07, 2016
ardeypearlz:
Abeg wetin be your own for my matter sef? Oga park well jor..
I Don park well,..

Oya answer me, y u open mouth? u wan chop banana?
NYSCRe: NYSC 2016 Batch B Corps Members House by coyy(m): 9:20am On Sep 07, 2016
ardeypearlz:
And why did u quote me?
cos no nairaland rule says I should not quote u.

so back to d matter, y u open mouth?
NYSCRe: NYSC 2016 Batch B Corps Members House by coyy(m): 9:15am On Sep 07, 2016
ardeypearlz:
shocked shocked
y u com open mouth? u wan chop banana?
NYSCRe: NYSC 2016 Batch B Corps Members House by coyy(m): 7:57am On Sep 07, 2016
Abacharles:
Yes o bro, and nature too. LADOKITES I think the registration portal that has just been opened is a sign that the strike will not affect our mobilization, let us keep calm while we await tt
nice one..

and good news too.. keep updating ur peeps with Dis good news. tt will b out soonest
NYSCRe: NYSC 2016 Batch B Corps Members House by coyy(m): 1:18am On Sep 07, 2016
Guapo2000:
Guy.. No vex me oo... Na pencil DG use write ur school name on master list... I ft pray make he clean am wit hyssop.. undecided undecided undecided
Wen u sef dey find consoling rumour.. let me call dg to confirm if Dem go mobilize una
NYSCRe: NYSC 2016 Batch B Corps Members House by coyy(m): 12:43am On Sep 07, 2016
Guapo2000:
Ladokitez.. Any consoling rumour?
lmao.
NYSCRe: NYSC 2016 Batch B Corps Members House by coyy(m): 12:37am On Sep 07, 2016
y0rmee:
E dey your spam jor. I dey work on that mail thingy so e go dey enter your inbox directly..


thanks, brov
will check it now..
NYSCRe: NYSC 2016 Batch B Corps Members House by coyy(m): 12:36am On Sep 07, 2016
callmemercy:
Ehen...its laidat now? *brings out phone n dials Nysc hotline* I wee remove ur school from the list.
remove my skul.. just don't remove my name.
NYSCRe: NYSC 2016 Batch B Corps Members House by coyy(m): 11:00pm On Sep 06, 2016
callmemercy:
Na by force, its durham I have grin
Ehn.. I no give u my strength again.. call someone else
NYSCRe: NYSC 2016 Batch B Corps Members House by coyy(m): 10:46pm On Sep 06, 2016
callmemercy:
U must collect durham
Na by force? Kuku pay me in pounds.. 1000pounds
NYSCRe: NYSC 2016 Batch B Corps Members House by coyy(m): 10:39pm On Sep 06, 2016
callmemercy:
I don laugh fall off bed! Lol! Issnor only dollars, u dun want durham?
dollar Don do. Durham go too exoensive
NYSCRe: NYSC 2016 Batch B Corps Members House by coyy(m): 10:32pm On Sep 06, 2016
callmemercy:
huh How much? Two cowries? cheesy
PAy me in dollars.. 1000 usd
NYSCRe: NYSC 2016 Batch B Corps Members House by coyy(m): 10:19pm On Sep 06, 2016
skoloppy31:
i no even worry myself again, i dey use my money chop now ni person just dey waste tfare up and down..the moment i found out 1 interview was those yeye GNLD , my smackdown full instanta,those mofos just ask me to go out jejely cos i was visibly furious and am ready to lunch chrome on that yeye guy with canoe shoe and cardboard shirt
lmao..i Don use mistake find masef for Dia midst before. I no use 5mins before I comot
NYSCRe: NYSC 2016 Batch B Corps Members House by coyy(m): 10:09pm On Sep 06, 2016
skoloppy31:
where the work dey??he dey if long leg dey,,,me dey go back farm..as i dey house dey find small job to dey do, na sillly and stupid offer i dey get,plain slavery job, imagine i go dey com work on sunday on top 25k,i no go get chnace watch match for weekend oo, go dey close by 10pm, i just tell the man, you got the wrong nigga, i cant deal
Dem dey craze.. if person com work for 30days a month, Wen him. wan get d tym to spend d money? lol
NYSCRe: NYSC 2016 Batch B Corps Members House by coyy(m): 10:01pm On Sep 06, 2016
skoloppy31:
thats why am not thinking about it...i dont comot mind for this year, cos by next month dem go mobilize pple and list suppose dn reach abuja now..
naso eksu do last year...sillly pple.

no b say d nysc guarantee work.. Iranu scheme
NYSCRe: NYSC 2016 Batch B Corps Members House by coyy(m): 9:57pm On Sep 06, 2016
skoloppy31:
why the thin dey vex me be say the nysc discharge certificate, make me collect am drop am for them for house, make them call me when they help me find job..make i enter street find means to dey survive..by the time person buy 1k fuel in 2 days from 19800, how much go remain, you go chop and recharge phone oo..miscellanous is there
lmao
NYSCRe: NYSC 2016 Batch B Corps Members House by coyy(m): 9:51pm On Sep 06, 2016
jokeydamson:
now u yalking...if one is not prayerful or even cateful time will run out without even knowing.
d guy just dey vex, no b say him self wan stay two years for house Na..

but to think of it, it would be beta if nysc was optional
NYSCRe: NYSC 2016 Batch B Corps Members House by coyy(m): 9:49pm On Sep 06, 2016
skoloppy31:
i think so dear, me dn put mind say na next year thing..that would be 1 year and 3 months after writing final paper,wasting person precious time away..school is on strike for over months now and neither both state is saying anything about the payments of outstanding salary owed..i dn tell girls that are my friend to go tie the knot..
to even think that lautech is controlled by two states and can't still pay salary is a disgrace...
NYSCRe: NYSC 2016 Batch B Corps Members House by coyy(m): 9:44pm On Sep 06, 2016
jokeydamson:
i mean no harm ooo just cant keep d joy,dere problem for lautech will be solve so we can all prepare for camp
I know say u mean no harm.. lautech Nasu dey mental ni
NYSCRe: NYSC 2016 Batch B Corps Members House by coyy(m): 9:40pm On Sep 06, 2016
skoloppy31:
no mind those yeye pple wey nysc dey hungry, i just got mixed feelings about it..i no put am for mind,person wey wan help me do am for ogun self never cal me..na money i dey find jaree
naso jare.. wen nysc ready, dem go let ius know
NYSCRe: NYSC 2016 Batch B Corps Members House by coyy(m): 9:33pm On Sep 06, 2016
skoloppy31:
i dn start but i got alumni and faculty clearance to go..me dn even comot mind self ..if no be dos yeye people wey dey send nysc link for group say make we go check name for the site, i no even disturb myself cos i know i neva finish clearance talkless of say i fill mobilization form
lol. Dem Don dey check name for nysc site?
NYSCRe: NYSC 2016 Batch B Corps Members House by coyy(m): 9:30pm On Sep 06, 2016
Abacharles:
ah dey gv hope ni
give am well. I check ur blog now..na health blog?
NYSCRe: NYSC 2016 Batch B Corps Members House by coyy(m): 9:28pm On Sep 06, 2016
callmemercy:
U cannot share abi?
I am too selfish to share. only if u wan buy
NYSCRe: NYSC 2016 Batch B Corps Members House by coyy(m): 9:26pm On Sep 06, 2016
skoloppy31:
as in...the thing dn tire person, i never finish clearance self
dat lautech matter, Na make Una join hand and pray fa.

e get as e be o. especially for u wey Neva do clearance now.
NYSCRe: NYSC 2016 Batch B Corps Members House by coyy(m): 9:20pm On Sep 06, 2016
jokeydamson:
Joor ooo,my sch be number 1
now, what are u feeling like? u want make lautech pple dey vex abi
NYSCRe: NYSC 2016 Batch B Corps Members House by coyy(m): 9:12pm On Sep 06, 2016
HateU2:
smh for you smiley

You no get girlfriend fa undecided
so, option dey to carry girlfriend go camp? I no know o
NYSCRe: NYSC 2016 Batch B Corps Members House by coyy(m): 9:11pm On Sep 06, 2016
y0rmee:
Yeeeeee!!! Ayam coming over to collect ma kiss fa! ASAPly respond to ya pm!


*******
Modification::


I donate this page to my beauriful Carexy! More kisses ehn...


Oya, make una check out ma newly born baby at http://thatpillowtalk.com

Kisses In the atmosphere fa
i Don check ur new born baby, but I no c get any Mail Wen j register Na. w
NYSCRe: NYSC 2016 Batch B Corps Members House by coyy(m): 8:56pm On Sep 06, 2016
Abacharles:
LADOKITES ALL IS WELL
any news again?
NYSCRe: NYSC 2016 Batch B Corps Members House by coyy(m): 8:52pm On Sep 06, 2016
HateU2:
chai Don't talk about it oo cheesy
i just dey imagine am fa.
d camp go get as e be o. especially if person dey north..
NYSCRe: NYSC 2016 Batch B Corps Members House by coyy(m): 8:39pm On Sep 06, 2016
HateU2:
oremi, relax nah undecided
November is camping tongue
that kind harmattan camping

1 2 3 4 5 6 7 8 ... 13 14 15 16 17 18 19 20 21 (of 56 pages)