Cube007's Posts
Nairaland Forum › Cube007's Profile › Cube007's Posts
1 (of 1 pages)
Exchanger101:Exchanger na sure boss.
|
in dis kinda situation... a real guy man go jus buy snacks and ice cream buh a fool would want to run away or act childish by complaining dat he wants privacy... d only fin u ought to do is to use ur head- no go dey buy rice and chicken and begin form Dangote first son, because wen u do dis u are creating d impression dat dey shld- "CHOP UR MONEY"... Since dem don come be say dem don come u no suppoSe fall ur hand na, jus buy a lil fyn or drink to be on a safer syd so dat even if she decides nat to call u d nxt day u go knw say u don try and dat she jus wan chop money... MY 2CENTS...! |
It is almost impossible to have a relationship without spending money, but if her love for you is going to be on a per-second-billing then you should also know that you will be disconnected when you run out of “airtime” and she is going to “port” to the next guy with the most cash...... LOL...U ARE SOOO ON POINT! |
oGA O.p i disagree wit u... the guys did very well it was jus dat LUCK Was against dem... pls lets try and encourage our players like d tahitans, even while lossing their fanz are still full of encouragement... all hope isn't lost yet... We WOULD BEAT SPAIN WEDA DEY LIKE IT OR NOT... ITZ FOOTBALL ANYTIN CAN HAPPEN..! #TEAMNIGERIA...☆★ |
dey here dey talk trash... NO GO FIND HW TO BECOME USEFULL AS HE IS.... he's making HISTORY AND HELPING HIS GENERATION...MAKE HATERZ DEY NAIRALAND DEY KILL DEMSELVES OVA SOMETIN WEN NO EVEN CONCERN DEM... DOES HE REALLY CARE ABT WAT U SAY.... AFTERALL ITZ NAT D FIRST, SECOND NOR THIRD TYM HE IS DOING SOMETIN LIKE DIS... AM SURE DESE PEEPZ SPEAKING AGAINST HIM AINT EVEN IN IMO STATE... JUS VISIT HIS STATE AND SEE WAT HE IS DOING FOR HIS PPLE... APPRECIATE GOOD TINZ SO DAT DEY WOULD COME TO U... #WORD |
...SINCERLY SPEAKING... EATING TOO MUCH FOOD DOESNT IMPROVE THE MUSCLES... ATLEAST B4 U TALK U REASON... MUSCLES AND FAT ARE TWO DIFFERENT TINS. BUILDING MUSCLES REQUIRE ADEQUATE GYM EXERCISES... FOOD IS JUS AN ADDITION.... AFTERALL UNA WEN DEY EAT FOOD EVERYDAY HW BIG UR MUSCLE DEY... JUS COMMON SENCE PEEPZ.... |
Amaaskia: Sorry no space, my pillows, my teddy bearz, my phones , air etc. Really no space :-)hmmmm... we go need only one pillor D ODA ONE WILL BE KEPT ON DA FLOOR JOOOR... ur teddy bearz would be kept on d table na.... den u plug ur phone to charge.... and space must surely dey.... even IF there IS none AMMA SLEEP ON DA FLOOR NA.... LOL |
As long as u wanna build ur Muscles... first fyn to do is to hit d gym center for abt 2 to 3 months (depending on hw serious u are) and build ur inner muscles... den after dat u can buy supplements... Dude wen i say "SUPPLEMENT" I mean confirm supplement ooo. not dese crap some of dese quark chemist sell.... secondly try and undergo different programmes such as squarting, push ups e.t.c.... so dat u no go disfigure urself oooo...lol because if u dey undergo only weightlifting guy u go be like JOHNNY BRAVO CARTOON... Eat good food... it must not be protein... jus good food!. Abstain from too much se.x atleast for d first 6mnthz... dese might sound hard to undergo buh remember NO PAIN NO GAIN... GOOD TYNZ ONLY COME TO THOSE DAT STRIVE FOR DEM... |
Feed me more: Somebody tell me this is not true!.... photoshop tinz... look closely at d waist.... dem tink say we no get sence... ![]() Feed me more: Somebody tell me this is not true!.... photoshop tinz... look closely at d waist.... dem tink say we no get sence... |
werin be diz wan na!.... eeehh guyz dey fall guyz hand.... |
kushemi: That's ok but I can't try it oooo cos.........cos wat plz?? |
booqee: no reason can make sense to me.Sure?? |
LoveAmaka88: I did, but it didn't last long. I find older guys understand me better and we have more in common.Ami... maybe u guyx didnt understand each oda... cause a relationship witout understanding and sum oda vital qualities doesn't last... |
![]() Amaaskia: I sleep NAKED already, so YAY me :-).... abeg i fit join u?? |
Idowuogbo: Lmaooooo!LoL |
Idowuogbo: Which matter? Cuberooot, u swallow knorr cube ni? Freestyle which lady? It b like say u no d kian chromosome u dey follow puyanga. No wake me o!LOl.... Little Baby! |
somebody is causin meyhem here.... charley freestyle dat lady abeg.... owere onu ojo!... stillondmatter! |
dat wan concern am |
Idowuogbo: Y she no go feel sumhow? Wen u dive in dia dey fire u no no ba? small geh wey dey collect bar from Pupsi, na d same bar wey she go don almost swipe she go use buy raincoat or flusher? U dey craze! Na u d underage fevker suppose provide d raincoat and after event flusher. U suppose get small sense nau..Lol.... u didnt get ma point sha.... like i said earlier on-AH dont really like dealing wif younger ladies sha.... cause most of dem go form say dem get belle while notin enter inside d kpolongo ooo! dem jus wan obtain d guy some dough.... Nevadless no reasonable guy would have unprotected S3x, not to tink of even ejaculating inside his sHOWDY while "bouncing"... d point is jus dat most young galz of dese dayz too like money, so any little oppurtunity dem see, dem go wan utilize am wella... AS FOR ME I DON "PORT" OOOOOO -#OLDERLADIES FINZ JARE |
Sexxymom: i agree with u jaare. D younger once wahala plenty small, 2 weeks into d relationship,u go hear i missed my peroid.Lol... true talk.... it startz wit- "baby am feeling somehw... tink i missed ma period".... i need to go to d hospital... e.t.c.e.t.c |
seriouzlly speaking.... itz not all about d "AGE" buh d"HEAD"... i prefare dating a lady 10yrs older dan me dat has correct "TINKING FACULTY", dan indulge maself wif a younger lad dat behaves like a goose... Neverdless older ladies are more mature, experienced, and calm cause dey ave seen life in different dimensionz and dey know wah itz is all abt........ Not dese faggotz dat walk around half naked wif their faces looking like a colouring-book... |
buJu-234:....true talk jooor... |
1 (of 1 pages)



