₦airaland Forum

Welcome, Guest: RegisterLoginWith GoogleTrendingRecentNew

Stats: 3,330,557 members, 8,446,014 topics. Date: Wednesday, 15 July 2026 at 11:02 PM

Toggle theme

Cultboy's Posts

Nairaland ForumCultboy's ProfileCultboy's Posts

1 (of 1 pages)

CrimeRe: I'm A Cultist I Want To Run But No Transport Pls Help by Cultboy(op): 5:37pm On Apr 25, 2022
Lanretoye:
Which kind mumu format be this one,stay there finish wetin u start...who teach u work self?
Boss me sef I dey game I fit identify myself give u if u DM me. I just wan run comot from town. My life dey at risk
CrimeI'm A Cultist I Want To Run But No Transport Pls Help by Cultboy(op): 5:07pm On Apr 25, 2022
I'm some how popular on this forum.
I just recognized a person Cultistupdate posted.
Even my top man done go down.

Me my face show my show shine. If I drop my account number here I no know if DSS dey here. And my men dem fit know say na a whole me dey fine how to run.
But guys help me.
Dm here if u fit help make I take run first.
So if u fit help me. I be Aye I dey Abeokuta the war too much.
I no get one naira here. The place wey I dey patch the person sef dey fear him wan pursue me. I for like come Port Harcourt then when the war subside then I go travel go back Abeokuta.

Like this now I don close my business first.
If u fit help me Dm make I send u my aza. I dey fear to drop the aza on public domain abeg guys. Help a brother my life is at stake here.

1 (of 1 pages)