Welcome, Guest: Register On Nairaland / LOGIN! / Trending / Recent / New
Stats: 3,154,387 members, 7,822,796 topics. Date: Thursday, 09 May 2024 at 05:05 PM

I'm A Cultist I Want To Run But No Transport Pls Help - Crime - Nairaland

Nairaland Forum / Nairaland / General / Crime / I'm A Cultist I Want To Run But No Transport Pls Help (2814 Views)

Tambuwal To Emefiele: You’re Free To Run, But Leave Our Central Bank Alone / The Malaysia-Based Nigerian Shot Dead By Gunmen In Aba Was A Cultist (Photos) / Naval Officer Shoots IMSU Graduate Dead, Accuses Him Of Being A Cultist (Photos) (2) (3) (4)

(1) (2) (Reply) (Go Down)

I'm A Cultist I Want To Run But No Transport Pls Help by Cultboy: 5:07pm On Apr 25, 2022
I'm some how popular on this forum.
I just recognized a person Cultistupdate posted.
Even my top man done go down.

Me my face show my show shine. If I drop my account number here I no know if DSS dey here. And my men dem fit know say na a whole me dey fine how to run.
But guys help me.
Dm here if u fit help make I take run first.
So if u fit help me. I be Aye I dey Abeokuta the war too much.
I no get one naira here. The place wey I dey patch the person sef dey fear him wan pursue me. I for like come Port Harcourt then when the war subside then I go travel go back Abeokuta.

Like this now I don close my business first.
If u fit help me Dm make I send u my aza. I dey fear to drop the aza on public domain abeg guys. Help a brother my life is at stake here.

1 Like

Re: I'm A Cultist I Want To Run But No Transport Pls Help by Sniper04(m): 5:12pm On Apr 25, 2022
Cultboy:
I'm some how popular on this forum.
I just recognized a person Cultistupdate posted.
Even my top man done go down.

Me my face show my show shine. If I drop my account number here I no know if DSS dey here. And my men dem fit know say na a whole me dey fine how to run.
But guys help me.
Dm here if u fit help make I take run first.
So if u fit help me. I be Aye I dey Abeokuta the war too much.
I no get one naira here. The place wey I dey patch the person sef dey fear him wan pursue me. I for like come Port Harcourt then when the war subside then I go travel go back Abeokuta.

Like this now I don close my business first.
If u fit help me Dm make I send u my aza. I dey fear to drop the aza on public domain abeg guys. Help a brother my life is at stake here.
Why you join them before

23 Likes 1 Share

Re: I'm A Cultist I Want To Run But No Transport Pls Help by Lanretoye(m): 5:15pm On Apr 25, 2022
Which kind mumu format be this one,stay there finish wetin u start...who teach u work self?

43 Likes 2 Shares

Re: I'm A Cultist I Want To Run But No Transport Pls Help by Nobody: 5:17pm On Apr 25, 2022
No worry where for abeokuta you dey make men come clamp you down?

6 Likes

Re: I'm A Cultist I Want To Run But No Transport Pls Help by Greatzeus(m): 5:30pm On Apr 25, 2022
Lanretoye:
Which kind mumu format be this one,stay there finish wetin u start...who teach u work self?
I tire oh,current crops of yahoo boys and internet frauders are so daft,no iota of creativity,they keep recycling format their fore father's in the game used to cash out,not knowing those format have cast already.
No wonder most of them are resulting to using their girlfriends and mother's for money rituals, hunger have almost killed them pressing keyboard grin grin
Look at slowamiir,that one still lives with his parents and has turned nairaland to his office,since white men no pay,at least he can reduce his depression by typing damn niggarr and hyping weed on nairaland grin grin grin
Jokers,don't go and learn a skill and make honest living shiorrr undecided

25 Likes 1 Share

Re: I'm A Cultist I Want To Run But No Transport Pls Help by Cultboy: 5:37pm On Apr 25, 2022
Lanretoye:
Which kind mumu format be this one,stay there finish wetin u start...who teach u work self?

Boss me sef I dey game I fit identify myself give u if u DM me. I just wan run comot from town. My life dey at risk
Re: I'm A Cultist I Want To Run But No Transport Pls Help by Minime10(f): 6:08pm On Apr 25, 2022
Cultboy:
I'm some how popular on this forum.
I just recognized a person Cultistupdate posted.
Even my top man done go down.

Me my face show my show shine. If I drop my account number here I no know if DSS dey here. And my men dem fit know say na a whole me dey fine how to run.
But guys help me.
Dm here if u fit help make I take run first.
So if u fit help me. I be Aye I dey Abeokuta the war too much.
I no get one naira here. The place wey I dey patch the person sef dey fear him wan pursue me. I for like come Port Harcourt then when the war subside then I go travel go back Abeokuta.

Like this now I don close my business first.
If u fit help me Dm make I send u my aza. I dey fear to drop the aza on public domain abeg guys. Help a brother my life is at stake here.


Thunder FIRE YOU. So who dey form hard man for area and kill pipu any how can fear like this Ya fada cool

5 Likes

Re: I'm A Cultist I Want To Run But No Transport Pls Help by Lanretoye(m): 6:11pm On Apr 25, 2022
Cultboy:


Boss me sef I dey game I fit identify myself give u if u DM me. I just wan run comot from town. My life dey at risk
na there u go stay,no run...shishi no body go give,e even open the account today create topic to beg for money.if I wan give money self there are honest people who needs help.

13 Likes

Re: I'm A Cultist I Want To Run But No Transport Pls Help by Cholls(m): 6:17pm On Apr 25, 2022
Lanretoye:
Which kind mumu format be this one,stay there finish wetin u start...who teach u work self?

8 Likes

Re: I'm A Cultist I Want To Run But No Transport Pls Help by Nobody: 6:21pm On Apr 25, 2022
Death to you and your dumb peeps.

8 Likes 1 Share

Re: I'm A Cultist I Want To Run But No Transport Pls Help by Method147(m): 7:03pm On Apr 25, 2022
undecidedw kiss[quote author=Cultboy post=112267598]I'm some how popular on this forum.
I just recognized a person Cultistupdate posted.
Even my top man done go down.

Me my face show my show shine. If I drop my account number here I no know if DSS dey here. And my men dem fit know say na a whole me dey fine how to run.
But guys help me.
Dm here if u fit help make I take run first.
So if u fit help me. I be Aye I dey Abeokuta the war too much.
I no get one naira here. The place wey I dey patch the person sef dey fear him wan pursue me. I for like come Port Harcourt then when the war subside then I go travel go back Abeokuta.

Like this now I don close my business first.
If u fit help me Dm make I send u my aza. I dey fear to drop the aza on public domain abeg guys. Help a brother my life is at stake here.[/quote

Egede id.
Re: I'm A Cultist I Want To Run But No Transport Pls Help by Asgard73: 7:19pm On Apr 25, 2022
Method147:
undecidedw kiss

Egede be your brothers keeper.. cool
Re: I'm A Cultist I Want To Run But No Transport Pls Help by Whatshallido: 7:41pm On Apr 25, 2022
Just tell me your location. Make i bring transport come for you. I no belong. But promise me say u go renounce and give your life to christ. Just give me ur location. I no dey do transfer o. I Wan give you cash!

8 Likes 1 Share

Re: I'm A Cultist I Want To Run But No Transport Pls Help by solexyy: 7:55pm On Apr 25, 2022
WHERE U WAN RUN GO FINISH THE WAR FIRST DEN I GO PERSONALLY SEND TRANSPORT FOR U.

2 Likes 1 Share

Re: I'm A Cultist I Want To Run But No Transport Pls Help by christm386: 7:56pm On Apr 25, 2022
drop ur number, make we align
Re: I'm A Cultist I Want To Run But No Transport Pls Help by YoungBlackRico(m): 8:01pm On Apr 25, 2022
It didn't cross your mind that now that you've mentioned it I may be dss and dm you to get those details? grin

6 Likes

Re: I'm A Cultist I Want To Run But No Transport Pls Help by mccloud224(m): 8:17pm On Apr 25, 2022
Listening to DRAPED UP from Bun-B and wondering what to type.
Re: I'm A Cultist I Want To Run But No Transport Pls Help by charlesdinho7(m): 8:19pm On Apr 25, 2022
who asked you to join in the first place?
Re: I'm A Cultist I Want To Run But No Transport Pls Help by JoyousFurnitire(m): 8:41pm On Apr 25, 2022
Now you dey run kitikiti

8 Likes 1 Share

Re: I'm A Cultist I Want To Run But No Transport Pls Help by Truvelisback(m): 8:52pm On Apr 25, 2022
Omo, see new format Sha.

1 Like

Re: I'm A Cultist I Want To Run But No Transport Pls Help by godofuck231: 9:04pm On Apr 25, 2022
You join cult uou no get money, which position you con carry na for the cult ,last?
Re: I'm A Cultist I Want To Run But No Transport Pls Help by Kantebets(m): 9:21pm On Apr 25, 2022
Cultboy:
I'm some how popular on this forum.
I just recognized a person Cultistupdate posted.
Even my top man done go down.

Me my face show my show shine. If I drop my account number here I no know if DSS dey here. And my men dem fit know say na a whole me dey fine how to run.
But guys help me.
Dm here if u fit help make I take run first.
So if u fit help me. I be Aye I dey Abeokuta the war too much.
I no get one naira here. The place wey I dey patch the person sef dey fear him wan pursue me. I for like come Port Harcourt then when the war subside then I go travel go back Abeokuta.

Like this now I don close my business first.
If u fit help me Dm make I send u my aza. I dey fear to drop the aza on public domain abeg guys. Help a brother my life is at stake here.
how u take see money bam?

1 Like

Re: I'm A Cultist I Want To Run But No Transport Pls Help by MrBachelor: 10:23pm On Apr 25, 2022
YoungBlackRico:
It didn't cross your mind that now that you've mentioned it I may be dss and dm you to get those details? grin

He doesn't know grin

1 Like 1 Share

Re: I'm A Cultist I Want To Run But No Transport Pls Help by mcteddy01: 10:23pm On Apr 25, 2022
Lanretoye:
na there u go stay,no run...shishi no body go give,e even open the account today create topic to beg for money.if I wan give money self there are honest people who needs help.
Bozz make I drop aza make u help me with even 1k
Re: I'm A Cultist I Want To Run But No Transport Pls Help by kmaster007: 10:34pm On Apr 25, 2022
No be yahoo JuJu be dis
Re: I'm A Cultist I Want To Run But No Transport Pls Help by Realmi: 10:38pm On Apr 25, 2022
Make I leave this thread for people wey senior me

1 Like

Re: I'm A Cultist I Want To Run But No Transport Pls Help by Iamnorth: 10:56pm On Apr 25, 2022
Casted Ju! so SM dey dread? i for like align with you drop ur digits! e dey bitter e dey sweet abi? that thing when u start you go finish am!
Re: I'm A Cultist I Want To Run But No Transport Pls Help by Nobody: 11:08pm On Apr 25, 2022
You went to chill with the big boys grin, may God help you sha

2 Likes 1 Share

Re: I'm A Cultist I Want To Run But No Transport Pls Help by debetmx(m): 11:39pm On Apr 25, 2022
Cultboy:
I'm some how popular on this forum.
I just recognized a person Cultistupdate posted.
Even my top man done go down.

Me my face show my show shine. If I drop my account number here I no know if DSS dey here. And my men dem fit know say na a whole me dey fine how to run.
But guys help me.
Dm here if u fit help make I take run first.
So if u fit help me. I be Aye I dey Abeokuta the war too much.
I no get one naira here. The place wey I dey patch the person sef dey fear him wan pursue me. I for like come Port Harcourt then when the war subside then I go travel go back Abeokuta.

Like this now I don close my business first.
If u fit help me Dm make I send u my aza. I dey fear to drop the aza on public domain abeg guys. Help a brother my life is at stake here.

Make I send you 2000 kobo
Re: I'm A Cultist I Want To Run But No Transport Pls Help by Nobody: 11:07am On Apr 26, 2022
Lol
You made the choice.
Re: I'm A Cultist I Want To Run But No Transport Pls Help by Method147(m): 8:13pm On Apr 26, 2022
Asgard73:


Eg[sub][/sub]ede be your brothers keeper.. cool

Ferm there that man na shirt him be, use your six before seven.
Re: I'm A Cultist I Want To Run But No Transport Pls Help by bigpicture001: 8:34pm On Apr 26, 2022
Whatshallido:
Just tell me your location. Make i bring transport come for you. I no belong. But promise me say u go renounce and give your life to christ. Just give me ur location. I no dey do transfer o. I Wan give you cash!

Difficult to trust u... Ur arrangements na bad idea... U fit even b opposition cult

(1) (2) (Reply)

A 21 Year Old Boy From Zimbabwe Leds An Armed Robbery In Soweto. See His Photos / My TOTO Dey Scratch Me Slay Queen Run Mad After Sleeping With Yahoo Boy For Mone / Couple Brutally Killed By Cultist In Makurdi (photos)

(Go Up)

Sections: politics (1) business autos (1) jobs (1) career education (1) romance computers phones travel sports fashion health
religion celebs tv-movies music-radio literature webmasters programming techmarket

Links: (1) (2) (3) (4) (5) (6) (7) (8) (9) (10)

Nairaland - Copyright © 2005 - 2024 Oluwaseun Osewa. All rights reserved. See How To Advertise. 55
Disclaimer: Every Nairaland member is solely responsible for anything that he/she posts or uploads on Nairaland.