Cushycute's Posts
Nairaland Forum › Cushycute's Profile › Cushycute's Posts
[quote author=Lorlaahlozz]True talk e.g dickdastardly . Living witness ; @cushycute |
DickDastardly: U mean this great ife? You're funny, in the way that you make people laugh at you. #dollophead |
DickDastardly: #singing ur school anthemNah lie! Una school no get anthem. If dem get make sleep now, nah only Great ife (OAU) get well recognized school anthem |
BoiledCorn: so any one he fire me go hit you firstLazy ass! I hope she rocks u wella b4 any1 hits una |
DickDastardly: All dis mago-mago students wey dey use counterfeit pay school feesSee this one wan dey form say u go better schl! If I hear ehn? Shey no be u be that boi don't let's blow the whistle here okay? Now be a nice boi and go to cage ![]() |
DickDastardly: Fatality!E pain u abi? Oya no cry ( robs head) just grant me that request ..... Ur absence |
Dickdastardly need a favour from you and only u can provide it. U can be use not ur di*k I want Your Absence ![]() |
fattbabakay: Awo ke? U be #TeamOAU ??Oh yeah OAUsaysNO tins #Moremibabe ![]() |
DickDastardly: I'm interesed in that part that said "watch movies with dickdastardly", but i must be on my full safety kitOh no can't even sit wit u! Checked out ur pictures and my opinion; u should get a lincense for being Ugly dude! I do fine dudes only |
DickDastardly: U give up and i go to bedOh no u go to cage; u know u shouldn't be playing hide and seek now cos no one will look for u |
BoiledCorn: you are a lady, please stop.Boiled corn / maize u should tell that to dickdastardly. moreover if dare put mouth again I will Pop u and eat u while I watch movies with dickdastardly ![]() |
sainty2k3: Wowo girls a always try to make up for their lack of beauty by adding prefix or suffix to thier name e,g cushyCUTE. Na so u wowo reach, Nl self no fit upload ur picture.Oh ! Is that sainty ? Congrats boi , heard u went for a dog show and u won ![]() |
DickDastardly: Na wao!smh, u mate dey bed |
Abeg no slap with bare hands o! Ebola is real, first wear glove. Still dey ponder upon how your name manage enter Mr Sawyer contacts list [/quote]Won't lay a finger on u so as not to contract it . Moreover how did u get her? Did someone leave ur cage open? ![]() |
DickDastardly: Yeah, had to bail. Couldnt stand ur family pinsureI for slap u but e go be animal abuse |
$38, not too bad tho |
do you have to leave so soon ? Awwwww and was about to poison the tea |
DickDastardly: Ur nyash-hole hair don grow long sotee children dey think say na monkey tail u getDirty talk from a dirt filled mind. U better hide Nigeria waste management is on it way, make dem no dispose u ![]() |
Uppercut![/quote] whole hand for neck ![]() |
DickDastardly: Btw, u sure say ur name no follow for the list of pipo wey Mr Sawyer, abi suya meet for hotel for lagos?I have 5 fingers u know? The middle is for you btw I hope I don't get banned else would give u the whole hand |
ke people no dey yab your 3feet "height" ![]() Self confidence crisis [/quote]Don't want dickheads born on Benin - Ore express(where most ACCIDENTS happen) seeing my pishure not lack of self confidence ![]() |
Dickdarstar..... Its a pity ure trying to form Friday but blive me Ure like a Monday nobody likes you ![]() |
Dick..... Or wetin u be? I get d feeling say u di*k no reach nah y u call ursef that nah. Just nah babes wey dey add cute for their moniker no too dey cute ;d |
DickDastardly: Sis na yoke o! Na kid i dey dikWhy u tell am say yoke when u know say if no be yolk e go be joke and if she no yoke she go burden. Btw u be awo boi? |
nairamaverick: who else notices the op's moniker and sex?He might be an amaphrodite but prefers m for nairaland ![]() |
I wish your wife is here too, to write her part. So inspiring . |
This thread got me crying. So sorry about ur loss arsetalks. Am just grateful to God that I haven't and will not experience lossing a loved one. |
Ahuitzotl: [color=#1980BC] Stop using hotplate!! [/color]So what do you suggest we use? |
Can't stop laffing at this
|
Wow! Congrats to them |
My name will be mentioned someday #Ibelieve |
You're funny, in the way that you make people laugh at you. #dollophead

do you have to leave so soon ? Awwwww and was about to poison the tea
btw I hope I don't get banned else would give u the whole hand
