Cutiepie01's Posts
Nairaland Forum › Cutiepie01's Profile › Cutiepie01's Posts
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 20 21 22 23 24 25 26 27 28 (of 39 pages)
Samguine: |
macuwon: wetin concern u with wetin concern me??Hehehe#spreads mat#mama okoro,abeg give me popcorn with orobo fanta. |
macuwon: i hope am good too oo.. I'l tell u more after i finish watching dis match... What did u eat tonight?lol.Ok,ate semovita. |
rationalmind: Lol, una plan no go work. Samguine na My confirm padishey he tell u say he be my enemy?Jst get ready cos i trust him,B4 u say jack robinson u go see ur thread here. |
Skateboard: Niqqas dey vex oo. |
Rdduite: Cutiepie, I swear you be confirmed hustler!Hahahaha |
Kceee: If you dare come late to camp.kceee am suspecting u, are u sure u're not a soldier? |
macuwon: sweety!!!Ehen,tell me more..i no know o.Missed u too,hope u're good. |
highmey:Really?no be small thing o.Samguine am counting on u,cant wait to see it#Team dig up the thread# |
Valentinooo: Just four. I think that will be ok for me although one is V-neck, I don't know if they will accept v neckkk |
macuwon my ajebutter,how're u doing?Been a while. |
Valentinooo: Mine remain just provisions. How many shirts have you gotten so farkk.Four shirts,u? |
lorddaywalker: its 4months old pix tho.abeg no laff ma hair o #coveredface#where's d pix na? |
safarigirl: Mtcheeww, when everybody don go write JAMB enter other schools?300 level dey for poly? |
lorddaywalker: pix or it didn't happen? Dnt undrstnd u ma'amI mean u shd post a pix of ur dreads,wld like to see it. |
Rdduite: Mama Agent! I site your handy but u can still initiate for me o, how much u go charge sef?Na now u dey talk.First pay 5k for form.Then we go dey discuss d price on the actual deal,and d price depends on the creaminess of d babe wey u want. |
mikedimeji: Even me dey follow u shout the shout here lol.hehehehe.Am good,u? |
kennykg: Lovely deastress-free unlike my week. |
Samguine: This one wey una dey quote Bible so, are we in some Sunday school or what? |
buksich: but at the end it shall speak, and not lie: though it tarry, wait for it; because it will surely come, it will not tarryYour head dey there! |
Valentinooo: Cutiepie dear. How are are you? Hope you're now set for camp?Am good sweedie.Yeah,almost set.Need 2 get more white tops and my provisions,how're u doing? |
buksich: Prophetess cutiepie,kip seein! I'm sure d vision is bcmin clearer nw.Hehehe.For the vision is yet for an appointed time.. |
Valentinooo: Thanks for that. Pls keep the updates coming |
Kceee: Hw was ur breezy nyte?...hop u didn't got freeze..which one is breezy again na? |
lorddaywalker: I guess we are on both side,I'm aving a dreadlocks on,not long and full dreads tho and I'm nt ready to cut it.I feel lonely and naked wit a low hair cut.Pix or it didnt happen! |
Kceee: Gud a.m cutiepies...Lolzz.Morning dearie |
Rdduite:Wetin concern u with my post,why u dey take panadol 4 another person matter?You dont know if samguine has started jubilating now and buksich might do d needful.Na me be d agent. |
kennykg: Gud am how was ur nytGreat,urs? |
*saw this somewhere,got me Lmao* E get one particular restaurant wey i dey chop for G.R.A. E get one oyinbo wey dey always come chop there too... Anytime dis oyinbo chop finish, he go shout ''Hey'', so I wonder wetin dey make am shout. I decided to chop wetin d oyinbo dey always chop so maybe me sef go shout too. When I reach d restaurant yesterday evening, I order wetin d man dey chop. Dem tell me say na chicken & red wine, so i chop am, but i no shout, I collect extra plate, but i no still shout. I say dis oyinbo na mumu o, why e dey always shout like dat now? Na then i just vex ask 4 my bill. The waiter tell me say one plate of chicken & red wine na #75,000 then d extra plate too na another # 75,000. Na then I shout hey! heyy!! heyyy!!!......!!!! heyyyyyyyyyyyyyyyyyyyyyyyyyyyy yyyyyyyyyyyyyyyyyyyyyyyyyyyyyy yyyyyyyyyyy........... I still dey shout till now... e gba mi ooo |
Goodmorning friends and sweethearts.Trust you all had a sweet night rest,do have a glorious day ahead! |
lorddaywalker: . #peace# |
Samguine: Omo mummyna wa o.Buksich abeg give samguine ur BB pin or better still ur whatsapp number.I see things.....hmmm |
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 20 21 22 23 24 25 26 27 28 (of 39 pages)


