Jokes Etc › Re: Romade! Na Wetin U Put Der Wey U De Find by D1KeleVra(m): 1:19pm On Apr 24, 2009 |
swear!  |
Jokes Etc › Re: Constitution Ammendments by D1KeleVra(m): 1:16pm On Apr 24, 2009 |
ah! ah! the wife and all the children?  |
Jokes Etc › Re: Chicken Advice by D1KeleVra(m): 1:16pm On Apr 24, 2009 |
the rain fall but him dey control traffic |
Jokes Etc › Re: About Gettin Married by D1KeleVra(m): 1:14pm On Apr 24, 2009 |
lol |
Jokes Etc › Re: Lol by D1KeleVra(m): 1:12pm On Apr 24, 2009 |
I no say she be market woman. I think say she dey ur clique of armed bandits  |
Forum Games › Re: Re:look At The Person's Profile Above You And Make A Comment. by D1KeleVra(m): 9:11pm On Apr 23, 2009 |
|
Jokes Etc › Re: Sister Deborah!!! by D1KeleVra(m): 9:05pm On Apr 23, 2009 |
Runs and jumps the fence. . . |
Jokes Etc › Re: This will Make You Smile by D1KeleVra(m): 9:05pm On Apr 23, 2009 |
ye! ma hand!  |
Forum Games › Re: The Last Person Post Win! by D1KeleVra(m): 9:02pm On Apr 23, 2009 |
ehhh! No!  |
Forum Games › Re: What Type Of Animal Does The Nairalander Above You Represent And Why? by D1KeleVra(m): 6:54pm On Apr 23, 2009 |
@Chi Me. Ur sugar-honey-pie?  @Topic Tad pole |
Jokes Etc › Re: First Time by D1KeleVra(m): 6:24pm On Apr 23, 2009 |
There's a first time for e'erthing babe! |
Jokes Etc › Re: Romade And The Earthworm by D1KeleVra(m): 6:22pm On Apr 23, 2009 |
Lolabbey: cheiii yea! I know, I'm dark skinned but gleaming and reflecting light like diamond. We thank God, we thank God  |
Jokes Etc › Re: Constitution Ammendments by D1KeleVra(m): 6:01pm On Apr 23, 2009 |
romade: dayo na first class coward heys! don't call me by ma first name.  I no be coward |
Jokes Etc › Re: Chicken Advice by D1KeleVra(m): 6:00pm On Apr 23, 2009 |
Lolabbey:
 meaning u don't understand the story at all. aiya! |
Forum Games › Re: Re:look At The Person's Profile Above You And Make A Comment. by D1KeleVra(m): 5:57pm On Apr 23, 2009 |
hehehe! Work no dey!
@Topic Lower half of mugshot. |
Jokes Etc › Re: Romade Pls Come Back by D1KeleVra(m): 5:54pm On Apr 23, 2009 |
Ben20001: na dat thing wey you carry for back be the tipper abi? hehehe! with plenty kpoto kpoto! |
Jokes Etc › Re: About Gettin Married by D1KeleVra(m): 5:52pm On Apr 23, 2009 |
no sense in this. |
Jokes Etc › Re: Stand A Chance To Win 5 Naira. by D1KeleVra(m): 5:52pm On Apr 23, 2009 |
romade: no talk dat one about dry fish o eh! dry fish. . . u mean Clem na dry fish?  u mean her own don be? |
Jokes Etc › Re: Sister Deborah!!! by D1KeleVra(m): 5:49pm On Apr 23, 2009 |
Lolabbey: u no even fit keep any secret lookatchu! story wey dey cnn and yahoo news *mcheww* no dull o!  Lolabbey: not for pple like u, . , . 4 pple of high calibre This wan na tatafo network o!!  |
Jokes Etc › Re: I Beg O Oooooooooooooo by D1KeleVra(m): 5:46pm On Apr 23, 2009 |
Papilonowboy, i want see you this weekend Ah! Who be u? I no wan 'see' you o! Go find person we dey do ur kind work. . . Lolabbeyanoda robery? hehehe! I think na wetin the guy wan see me for. I swear I never met him before.  |
Jokes Etc › Re: Check Out These Pics: Unical Gals Showing It All! Naija Na Waoh: by D1KeleVra(m): 5:40pm On Apr 23, 2009 |
Na Clem o! She come add dried agbo leaves inside the joint. She wan scatter head. |
Jokes Etc › Re: Lol by D1KeleVra(m): 2:18pm On Apr 23, 2009 |
she no get work. where u think say she dey go 'collect salary' from? |
Jokes Etc › Re: Romade! Na Wetin U Put Der Wey U De Find by D1KeleVra(m): 2:17pm On Apr 23, 2009 |
wahidi! |
Jokes Etc › Re: Oh My! by D1KeleVra(m): 2:15pm On Apr 23, 2009 |
no. for real life. |
Jokes Etc › Re: Laughouse.com by D1KeleVra(m): 2:14pm On Apr 23, 2009 |
 I go fex o!  |
Forum Games › Re: Guess The Job Of The Person Above You. by D1KeleVra(m): 2:13pm On Apr 23, 2009 |
agbero! |
Jokes Etc › Re: Chicken Advice by D1KeleVra(m): 2:12pm On Apr 23, 2009 |
wrong answer! |
Jokes Etc › Re: First Time by D1KeleVra(m): 2:11pm On Apr 23, 2009 |
Lolabbey: stop shouting . . . . . . u knw hw much i detest shout kai! this gal can liee! no be u i see yesterday for Studio's danfo for obalende dey shout ikeja? |
Jokes Etc › Re: Extremely Explicit Content (30+) by D1KeleVra(m): 2:06pm On Apr 23, 2009 |
Sylve virus |
Jokes Etc › Re: Constitution Ammendments by D1KeleVra(m): 2:05pm On Apr 23, 2009 |
Well, i no dey there when u talk that one o!! |
Forum Games › Re: The Last Person Post Win! by D1KeleVra(m): 1:59pm On Apr 23, 2009 |
inherit the earth |
Forum Games › Re: Re:look At The Person's Profile Above You And Make A Comment. by D1KeleVra(m): 1:57pm On Apr 23, 2009 |
lol labourer  |