Jokes Etc › Re: Akin & Popo by D1KeleVra(m): 4:29pm On Mar 28, 2009 |
lol. yea!  |
Jokes Etc › Re: Lol by D1KeleVra(m): 4:22pm On Mar 28, 2009 |
Lighten up luv!  |
Jokes Etc › Re: This will Make You Smile by D1KeleVra(m): 4:18pm On Mar 28, 2009 |
And biting is a good idea to you? You be chick na! Easy eh!  |
Jokes Etc › Re: I Beg O Oooooooooooooo by D1KeleVra(m): 4:17pm On Mar 28, 2009 |
Wetin this one dey talk now? |
Jokes Etc › Re: Nuiz In Brief by D1KeleVra(m): 4:04pm On Mar 28, 2009 |
Oleeee!! Romade, wey that ur dog, abeg make she come pursue this agbero! |
Jokes Etc › Re: Akin & Popo by D1KeleVra(m): 4:02pm On Mar 28, 2009 |
hehehehe! Babalawo like u! |
Jokes Etc › Re: About Gettin Married by D1KeleVra(m): 3:56pm On Mar 28, 2009 |
Porcupine |
Jokes Etc › Re: Akin & Popo by D1KeleVra(m): 3:39pm On Mar 28, 2009 |
Come on na! I just wan show u say it no go easy to fit fall my hand.  |
Jokes Etc › Re: About Gettin Married by D1KeleVra(m): 3:33pm On Mar 28, 2009 |
chicken feathers? |
Jokes Etc › Re: Romade! Na Wetin U Put Der Wey U De Find by D1KeleVra(m): 3:30pm On Mar 28, 2009 |
ok |
Jokes Etc › Re: First Time by D1KeleVra(m): 3:29pm On Mar 28, 2009 |
ur point exactly?  |
Romance › Re: How Would You Know She Likes You? by D1KeleVra(m): 3:18pm On Mar 28, 2009 |
|
Jokes Etc › Re: First Time by D1KeleVra(m): 3:16pm On Mar 28, 2009 |
sissy right? |
Jokes Etc › Re: Joke Section: - Chat Thread by D1KeleVra(m): 3:14pm On Mar 28, 2009 |
ok ma! |
Jokes Etc › Re: My Nld Pals by D1KeleVra(m): 3:06pm On Mar 28, 2009 |
No. But na u be the amebo na! |
Jokes Etc › Re: Akin & Popo by D1KeleVra(m): 3:06pm On Mar 28, 2009 |
Whatever! I hope say u go know that u wasted plenty of ur brain cells. |
Jokes Etc › Re: I Am Tired Of Nigeria by D1KeleVra(m): 2:42pm On Mar 28, 2009 |
No mind am. See how she don pour ice-cream on top my zara pants. I no go take am go play again. |
Jokes Etc › Re: Nuiz In Brief by D1KeleVra(m): 2:40pm On Mar 28, 2009 |
Thanx! Na Salvatore Ferragamo give me. |
Romance › Re: How Would You Know She Likes You? by D1KeleVra(m): 2:37pm On Mar 28, 2009 |
She might dump ur silly-ass tho. But hey! What's life without risks. |
Jokes Etc › Re: I Beg O Oooooooooooooo by D1KeleVra(m): 2:35pm On Mar 28, 2009 |
|
Jokes Etc › Re: My Nld Pals by D1KeleVra(m): 2:35pm On Mar 28, 2009 |
romade: who carry ur mouth put 4 awa mata I don dey check google for this answer o! Abeg help me ask am. |
Forum Games › Re: ╚►Will You Eva Date D Person Above U?◄╝ by D1KeleVra(m): 2:29pm On Mar 28, 2009 |
no |
Forum Games › Re: The Last Person Post Win! by D1KeleVra(m): 2:24pm On Mar 28, 2009 |
romade: amingo wat r u doing in ma parrie? bansaa wia are my bansas? hehe! 'bansa!!!' |
Jokes Etc › Re: Attention:how To Shower by D1KeleVra(m): 2:23pm On Mar 28, 2009 |
Why u go fall my hand like that na? How fly go enter my mouth and i go begin shout? Na wetin u dey do everytime fly enter ur mouth? |
Jokes Etc › Re: Joke Section: - Chat Thread by D1KeleVra(m): 2:21pm On Mar 28, 2009 |
good for u. |
Jokes Etc › Re: Cat Loves Rat by D1KeleVra(m): 2:20pm On Mar 28, 2009 |
What is wrong with u two? |
Jokes Etc › Re: Lol by D1KeleVra(m): 2:16pm On Mar 28, 2009 |
|
Jokes Etc › Re: I Am Tired Of Nigeria by D1KeleVra(m): 2:15pm On Mar 28, 2009 |
Clem, what is funny?  |
Jokes Etc › Re: This will Make You Smile by D1KeleVra(m): 2:14pm On Mar 28, 2009 |
Arramjay why u bite me?  |
Jokes Etc › Re: Akin & Popo by D1KeleVra(m): 2:10pm On Mar 28, 2009 |
Why u no just write 'FUNNY'? You just dey waste all the smiley wey dey NL.  |
Jokes Etc › Re: I Hate Nairaland by D1KeleVra(m): 2:07pm On Mar 28, 2009 |
not a very thought thru comment. |
Jokes Etc › Re: Please Please Drop By And Laugh! by D1KeleVra(m): 2:05pm On Mar 28, 2009 |
|