DaizyJims's Posts
Nairaland Forum › DaizyJims's Profile › DaizyJims's Posts
omodave: oboy abeg take am easy sho |
omodave: i just dey ooo, hw urside na?my side no bad jare...male or female? |
hakings: inspite of the humid atmospheric condition under which the guys toiled and moiled? na wa o!Boss, na naija we dey oh!...xup? shey yu dhan accept ma friend request on fb? |
omodave: na himBoss, hw far na? |
OH WHAT A NATION NIGERIA! I go school = Strike I no go school = Poverty -------------------------- I travel by air = Plane crash By sea = Militants By land = Kidnappers, Bad Roads and Robbers -------------------------- I go to Mosque/Church = Boko Haram I go to village = Witchcraft I stay at home = No Work! Wetin man go do?? |
Fun time: 1).u buy egg roll N150,i buy bons N20 boil egg N30,all na N50..all na same.. # moneycannot waste 2).u buy 5alive N300,i buy orange,mango,pineapple N80.mine na home made..#money cannot waste. 3).nepa cut ur light,u pay 2k for reconnection,i wait till nyt,call broda mufu electrician,gv am N200 fix my light..#money cannot waste.. 4).u buy milo,peak milk n sugar,i buy cowbell chocolate 3-in-1..#money cannot waste.. 5).u pay 5k to watch p sqaure show,i buy alaba cd,N100 watch am sing..#money cannot waste.. 6).u pay N1500 for cinema plus pop corn N500,i dey my rum buy 20 in one dvd N200,buy guguru N50..#money cannot waste.. 7).u buy red bull N400 to bcum active,i buy paraga N20,im super active..#money cannot waste.. .you buy don simon,i buy zobo add squaddy,all na red wine..#money cannot waste.. 9).u go emerald buy next jean 6k,i enter dugbe,buy next jean N1200..#money cannot waste 10).u go queens hall,buy tantis nd kfc N3000,i go awo hall buy lacasera n gala N150..babe na babe..#money cannot waste.. 11).u fix brazzilian hair 100k,i buy expression attachmnt N350,i fyn pass u,guys dnt evn knw d diffrnce..#money cannot waste.. 12).u carry drop go awo N80 wt ur gf,i entr bus N15 lap my grl..all join..#money cannot waste.. 13).u slip wt ten guys to buy bold 5 N55k cos of pingn,i buy techno 16k download bbm,see ur life..pinging na pinging..#moneycannot waste.. 14).u pay 9k fr dstv to watch match,i watch am free for baba klazz wt gala n pure water,same naani..#money cannot waste.. 15).u spnd N1500 on phone call for ur babe,i call my own for extracool..we talk beta pass u sef..#money cannot waste.. NA NAIJA WE DEY! |
Paul Dharblizz Tolulope Alasiri> OFFICIAL GROUP OF THE STUDENTS' UNION,UNIVERSIT Y OF IBADAN. Faculty of Education has the highest number of Married and Old People.. Faculty of Technology has the Fewest number of Girls. Faculty of Arts has the Lowest Number of Virgins Faculty of Science has the Highest number of Snubbish Babes Faculty of Social Science has the Highest Number of Party Freaks Faculty of Law has the Highest number of Neat People. Faculty of Agric has the Highest number of Tsunami Cups Faculty of Vet Medicine has the highest number of Crammers. Medicine has the highest Number of Bookworms.. # myOpinion Tell us something about your faculty of any faculty.. Go find work for this Strike ooo.. 2 hours ago·Edited Like· Comment· Share· Follow Post Hide story· View Edit History 12 peoplelike this. [image] View previous comments Agbolade Damilare Victor What are these ones saying about agric nw Like·42 minutes ago Agbolade Damilare Victor Paul! What did u say happen to agric? Like· [image] 1·40 minutes ago Emmanuel Udofia need i remind you labzy that you affirmed this yourself. at the students union presidential press night that saw T Cool ascend the "throne". you answered a question on how you planned to reduce the case of tsunami in Unibadan. you said "I am from the head quarters of tsunami......."i guess you know the rest. Like· [image] 1·37 minutes ago Agbolade Damilare Victor Udofia! Hmmmmmmmm Like·30 minutes ago Emmanuel Udofia a case of history replaying itself Agbolade Like·26 minutes ago Ebele Annemarie Na wa o** Like·24 minutes ago Adelabu Labzy Adeola I have the video. . . I said I'm from a faculty REGARDED AS the HQ of tsunami Like·12 minutes ago Emmanuel Udofia am anxiously waiting to see it mr labzy Like·10 minutes ago John Olaniyan loool Like·7 minutes ago John Olaniyan loool |
hakings: i hardly appear on 2go. i'd rather you added me on facebook via this link http://facebook.com/hayqeenzT's done bro! |
olalerey: I choosed eng nd lit as my fall back course bt am a law aspirantGudt! Then, kindly add me up on 2go @Donykye01. One <3 bro! |
hakings: so far so good, i've always known a single english language and literature dude along this itinerary. his name, hakings. where are you guys? if you be of english lang and lit, ejowo, abeg, biko, please show yourself and let's rub minds.At last! Just the guy i've been looking for! I'm in for English Language and Literature too, bro. Feel free to add up ur boi on 2go @Donykye01(no be Donkey oh, lol)! |
Chicksy: wat abt psychologyCool down nah! FYI, Yu dhan enter! |
Are you guys sure that U.I will release the cut-off marks plus Admission list 2mao? |
Mesopotamia: #Sage.Fank yhu!...go nd bring tha wine na. Abi we go jas dey watch am witout taking drinks ni? |
Mesopotamia: me don pass over the mantle......the ministry is marching on.Make me sef follow yhur lead by entertaining masef wit dz contest as i dey wait for U.I to say something |
Ifyx: "My Quıvah" c ur maut... Btw who tld u she'z urz? It aınt safe tuu buıld castles ın da aır u knwChai! Cee as these guys dey fight over a gal...my ogas, na yhu oh! Na U.I cause am sha! Sinzu, abi wetin u see to dz mata? |
cimetidine: you eva played demorash game?For real? |
cimetidine: used tape rule. Sleep n0p come. Food n0p digest.U fit blame it all on uncle jona naw |
cimetidine: oga, very far!How yhu take measure am naw? Wah happen? |
Cimetidine, how far naw? |
Mesopotamia: i'm a good boyIffa hear! |
shakur07: Money has lots of names !!!#scratches head! Wait, make i axe uncle jona |
Mesopotamia: dat'll be perfect.....come wif ur nighty coz u'll be sleeping overS.i.n.z.u...ah dey fear yhu oh. Op no be wetin ah dey think sha? |
Mesopotamia: Jst click like if u agree and quote me if u don't.Make Oga Seun cash yhu! Na a year ban gift he ll dash yhu la! |
Dr.'Hesjay:Abi nah...THeir suspense is too much |
Ifyx: www.admissions.ui.edu.ngThanks bro...I'm done with it |
Guys[color=#006600][/color], please what's the link that the putme result can be printed? IT'S URGENT, p.l.e.a.s.e!!! |
Mesopotamia: no be unto ban matter......Itz simply what i call "self caution"U gah mouth jare..i dhan dey axe me self say "whu fit ban Great Sinzu? |
BRAINEE123: See ur mouth! Go tel ui to start ECOHERB na ! Or ECO-MEDICINE..lol..lol...na only people like u go follow do am na |
Mesopotamia: no be wetin u dey think jare...me jst think sey i don too dey missYarn na im make me low ma volume.lol! So, u no wan chop ban? |
adez9: na u be boz nahMake i no begin an argument with mai oga nigbayen! |
renaissance: o je lo study ifa ni ui.economics no fit u oo...lolNo mind him jare, his real talent never ponder on him ni |
Mesopotamia: baba,i dey loyal oU jas dey view da thread since, u no even post...op no be wetin ah dey think sha? |