₦airaland Forum

Welcome, Guest: RegisterLoginWith GoogleTrendingRecentNew

Stats: 3,325,949 members, 8,424,302 topics. Date: Wednesday, 10 June 2026 at 11:53 PM

Toggle theme

Dammywapes's Posts

Nairaland ForumDammywapes's ProfileDammywapes's Posts

1 2 3 4 5 6 7 8 9 10 11 12 13 14 15 16 17 (of 111 pages)

SportsRe: Nigeria Vs Colombia: FIFA U-17 Women's World Cup. Semi Finals (5 - 6) On Pens by dammywapes(m): 2:18pm On Oct 26, 2022
And that’s all
SportsRe: Nigeria Vs Colombia: FIFA U-17 Women's World Cup. Semi Finals (5 - 6) On Pens by dammywapes(m): 2:17pm On Oct 26, 2022
INVINCIBLECSP1:
Edafe again
she lose for past ?
SportsRe: Nigeria Vs Colombia: FIFA U-17 Women's World Cup. Semi Finals (5 - 6) On Pens by dammywapes(m): 2:09pm On Oct 26, 2022
This girl nor dey brush grin
SportsRe: Nigeria Vs Colombia: FIFA U-17 Women's World Cup. Semi Finals (5 - 6) On Pens by dammywapes(m): 2:08pm On Oct 26, 2022
prinsam30:
aswear this keeper no sabi keep anything jor
e don save 1 o grin
SportsRe: Nigeria Vs Colombia: FIFA U-17 Women's World Cup. Semi Finals (5 - 6) On Pens by dammywapes(m): 2:06pm On Oct 26, 2022
ExBachelor:
So Colombia keeper is only 15. I comot eyes In Jesus name. God punish devil
egbon adugbo grin
SportsRe: Nigeria Vs Colombia: FIFA U-17 Women's World Cup. Semi Finals (5 - 6) On Pens by dammywapes(m): 1:54pm On Oct 26, 2022
lansile:
Goalllllllllllllll..........!!! Colombbia 1 - Madrid 2
iku pa e lol grin
SportsRe: Nigeria Vs Colombia: FIFA U-17 Women's World Cup. Semi Finals (5 - 6) On Pens by dammywapes(m): 1:53pm On Oct 26, 2022
Na Sam allardyce dey coach this our team that man just dey represent ham coded
SportsRe: Nigeria Vs Colombia: FIFA U-17 Women's World Cup. Semi Finals (5 - 6) On Pens by dammywapes(m): 1:47pm On Oct 26, 2022
kokoA:
Comrade.. Please please turn down the vawulence.
u b from twitter grin
SportsRe: Nigeria Vs Colombia: FIFA U-17 Women's World Cup. Semi Finals (5 - 6) On Pens by dammywapes(m): 1:42pm On Oct 26, 2022
This caicedo better pass rashford grin
SportsRe: Nigeria Vs Colombia: FIFA U-17 Women's World Cup. Semi Finals (5 - 6) On Pens by dammywapes(m): 1:32pm On Oct 26, 2022
femo86:
That Ajakaye tongue tongue tongue tongue tongue tongue wink wink wink wink wink wink
haba kna u17 o
SportsRe: Nigeria Vs Colombia: FIFA U-17 Women's World Cup. Semi Finals (5 - 6) On Pens by dammywapes(m): 1:31pm On Oct 26, 2022
Successlane:
Colombia physically stronger, and using it fully to their advantage
you’re right but i think some of their girls are above 17
SportsRe: Nigeria Vs Colombia: FIFA U-17 Women's World Cup. Semi Finals (5 - 6) On Pens by dammywapes(m): 1:31pm On Oct 26, 2022
grin grin grin grin
Kenneth4u205:
It will be 10 zero
SportsRe: Nigeria Vs Colombia: FIFA U-17 Women's World Cup. Semi Finals (5 - 6) On Pens by dammywapes(m): 1:30pm On Oct 26, 2022
ExBachelor:
yes the commentator said that
ok
SportsRe: Nigeria Vs Colombia: FIFA U-17 Women's World Cup. Semi Finals (5 - 6) On Pens by dammywapes(m): 1:30pm On Oct 26, 2022
Kna so so kick n follow grin
SportsRe: Nigeria Vs Colombia: FIFA U-17 Women's World Cup. Semi Finals (5 - 6) On Pens by dammywapes(m): 1:28pm On Oct 26, 2022
ExBachelor:
She’s a full international already. She’s played for the senior National team.

She’s way above them experience wise
wow for real ? She must not loose on counter attack o she n munez Abi wetin b her name
SportsRe: Nigeria Vs Colombia: FIFA U-17 Women's World Cup. Semi Finals (5 - 6) On Pens by dammywapes(m): 1:26pm On Oct 26, 2022
If germany catch us grin
SportsRe: Nigeria Vs Colombia: FIFA U-17 Women's World Cup. Semi Finals (5 - 6) On Pens by dammywapes(m): 1:25pm On Oct 26, 2022
sleekybaba:
You're correct
ykb
SportsRe: "The Super Eagles Thread: The Road To AFCON 2027, 2028 And 2030 World Cup by dammywapes(m): 1:24pm On Oct 26, 2022
Which kain keeper be this kna lipsrsealed
SportsRe: Nigeria Vs Colombia: FIFA U-17 Women's World Cup. Semi Finals (5 - 6) On Pens by dammywapes(m): 1:18pm On Oct 26, 2022
sleekybaba:
Nigerians are good at destroying their own with mouth
you’re right bro buh this girls no sabi
SportsRe: "The Super Eagles Thread: The Road To AFCON 2027, 2028 And 2030 World Cup by dammywapes(m): 1:11pm On Oct 26, 2022
Dem no sabi attack dem no sabi defend , I wish them all the best o has nepa don carry light. I go use my fuel show ball for night.
SportsRe: "The Super Eagles Thread: The Road To AFCON 2027, 2028 And 2030 World Cup by dammywapes(m): 1:09pm On Oct 26, 2022
I just dey happy say nepa bring light if not e for pain me cos no b wetin i expect i dey see. Money wey no dey plus fuel wey scarce now cm waste ham on top 9ja match. If nepa like make dem carry light eno concern me if care is not taken colo go win cos this 9ja defence na wa.
SportsRe: "The Super Eagles Thread: The Road To AFCON 2027, 2028 And 2030 World Cup by dammywapes(m): 1:07pm On Oct 26, 2022
Samueltemi337:
What has the goalkeeper don wrong in this match?
sir “kna amubo” she dey catch when dem shoot @ her
SportsRe: Nigeria Vs Colombia: FIFA U-17 Women's World Cup. Semi Finals (5 - 6) On Pens by dammywapes(m): 1:06pm On Oct 26, 2022
dammywapes:
I just dey happy say nepa bring light if not e for pain me cos no b wetin i expect i dey see. Money wey no dey plus fuel wey scarce now cm waste ham on top 9ja match. If nepa like make dem carry light eno concern me grin if care is not taken colo go win cos this 9ja defence na wa.
And nepa did
SportsRe: Nigeria Vs Colombia: FIFA U-17 Women's World Cup. Semi Finals (5 - 6) On Pens by dammywapes(m): 1:04pm On Oct 26, 2022
I just dey happy say nepa bring light if not e for pain me cos no b wetin i expect i dey see. Money wey no dey plus fuel wey scarce now cm waste ham on top 9ja match. If nepa like make dem carry light eno concern me grin if care is not taken colo go win cos this 9ja defence na wa.
SportsRe: Nigeria Vs Colombia: FIFA U-17 Women's World Cup. Semi Finals (5 - 6) On Pens by dammywapes(m): 12:53pm On Oct 26, 2022
Tabletuner:
I believe the ref. is taking sides with the Colombians.
for where ? Which match u dey watch bros ? Guess no b same match i dey watch sha
SportsRe: Nigeria Vs Colombia: FIFA U-17 Women's World Cup. Semi Finals (5 - 6) On Pens by dammywapes(m): 12:51pm On Oct 26, 2022
prinsam30:
this their counter attack no just make sense at all
This girls too dull , the match will either end in pen or make colombia win.
SportsRe: Nigeria Vs Colombia: FIFA U-17 Women's World Cup. Semi Finals (5 - 6) On Pens by dammywapes(m): 12:50pm On Oct 26, 2022
This colombia number 5 kna beast she just bully 9ja attackers
SportsRe: Nigeria Vs Colombia: FIFA U-17 Women's World Cup. Semi Finals (5 - 6) On Pens by dammywapes(m): 12:46pm On Oct 26, 2022
How this girls take reach this stage kna wa going forward dem no sabi defensively dem no sabi handle pressure. My observation so far.
SportsRe: Nigeria Vs Colombia: FIFA U-17 Women's World Cup. Semi Finals (5 - 6) On Pens by dammywapes(m): 12:45pm On Oct 26, 2022
This colombian captain kna real threat
SportsRe: "The Super Eagles Thread: The Road To AFCON 2027, 2028 And 2030 World Cup by dammywapes(m): 12:42pm On Oct 26, 2022
B like say na every level we no geh keeper for 9ja football team cry
SportsRe: "The Super Eagles Thread: The Road To AFCON 2027, 2028 And 2030 World Cup by dammywapes(m): 12:40pm On Oct 26, 2022
This girls defence na wa cry
SportsRe: "The Super Eagles Thread: The Road To AFCON 2027, 2028 And 2030 World Cup by dammywapes(m): 12:19pm On Oct 26, 2022
justicechichex:
Bro where u dae watch am?
channel 204 la liga hd on dstv

1 2 3 4 5 6 7 8 9 10 11 12 13 14 15 16 17 (of 111 pages)