Romance › Re: Please Which Country Can My 5.1m Migrate Me Too Comfortably? by dammywapes(m): 12:47pm On Nov 19, 2022 |
brosom: Yes I know, maybe in ur area but in my side Dem dey play am, though not much but it's a start because that's how bet9ja started, people thought I was foolish or aren't going to prosper. But look at them now, the number one betting game in Nigeria, so bro if I have my cash as I expected I'm going to open betking if I no see account but forbbet9ja. No lele kna |
Romance › Re: Please Which Country Can My 5.1m Migrate Me Too Comfortably? by dammywapes(m): 7:57am On Nov 19, 2022 |
brosom: yeah I'm aware of that.
Perhaps one can try betking, they need more agents. betking ? Dem no too dey play ham o kna that virtual game dey make bet9ja b number 1 |
Romance › Re: Please Which Country Can My 5.1m Migrate Me Too Comfortably? by dammywapes(m): 10:18pm On Nov 18, 2022 |
brosom: Bro u just spoke my mind, that business the boom like mad and that's what I'm planning to go in to.
But u can only do it if u re not an addict gambler else na sorry go be ur surname because u go run the business down  kna wetin i intend do buh to see account hard bro cos bet9ja no dey open new account again dem don geh enough agent. people dey buy account kni and e dey cost gan. |
Business › Re: ➜ ➜ ➜ Football (+/Other Sports) Betting Season 16 ➜ ➜ ➜ by dammywapes(m): 10:14pm On Nov 18, 2022 |
sonssyo: I carried Egypt vs begium and Serbia over2.5 boom already  u go sanwo le o  |
Business › Re: ➜ ➜ ➜ Football (+/Other Sports) Betting Season 16 ➜ ➜ ➜ by dammywapes(m): 10:12pm On Nov 18, 2022 |
Movich17: too bad. Really kna under 3.5 i give them o |
Sports › Re: Qatar 2022: Jose Gaya Ruled Out Of Spain, After Suffering An Injury In Training by dammywapes(m): 10:11pm On Nov 18, 2022 |
Exactly AreaFada2: Like Zidane's injury did to France in 2002. Pogba and Kante's absence could prove crucial for France this year too.
Whenever 9ja is not in a tournament, one seems to enjoy it more. No fear of losing final to Cameroon or being hammered by Argentina.  |
Sports › Re: Qatar 2022: Jose Gaya Ruled Out Of Spain, After Suffering An Injury In Training by dammywapes(m): 5:04pm On Nov 18, 2022 |
I was telling someone last week that it’s not by making the list to the world cup that some players might get injured during training or warm up match |
Business › Re: ➜ ➜ ➜ Football (+/Other Sports) Betting Season 16 ➜ ➜ ➜ by dammywapes(m): 4:59pm On Nov 18, 2022 |
Movich17: Day 1....
Bahrain vs Serbia- X2 U4. 5 Belgium vs Egypt - 1st half 1x U2.5 Portsmouth vs Derby - U3.5
Odd- 2.00. high stake
I will be posting my games till Sunday, wish me luck bro this game don burst |
Business › Re: ➜ ➜ ➜ Football (+/Other Sports) Betting Season 16 ➜ ➜ ➜ by dammywapes(m): 4:21pm On Nov 18, 2022 |
|
Business › Re: ➜ ➜ ➜ Football (+/Other Sports) Betting Season 16 ➜ ➜ ➜ by dammywapes(m): 3:52pm On Nov 18, 2022 |
wiseone28: Who credited my palmpay with 2k? lol uno need ham kni  |
Travel › Re: My Wife Is Travelling To Canada Should I Be Worried? by dammywapes(m): 7:45pm On Nov 17, 2022 |
Has that boss talk for up kna 50/50 cos pple change. It depends on your wife tho she might chose to be loyal. |
European Football (EPL, UEFA, La Liga) › Re: Official Manchester United Fan Thread:''20 Times EPL Champion by dammywapes(m): 3:08pm On Nov 13, 2022 |
If eth likes make e do pick nonsense selections again today dey expect miracle e go fail again. Epl nor b where u go dey gamble epl no b holland. |
European Football (EPL, UEFA, La Liga) › Re: Official Manchester United Fan Thread:''20 Times EPL Champion by dammywapes(m): 3:05pm On Nov 13, 2022 |
Aston villa chop small for brigthon hand dem go chop 3 |
European Football (EPL, UEFA, La Liga) › Re: Official Manchester United Fan Thread:''20 Times EPL Champion by dammywapes(m): 3:05pm On Nov 13, 2022 |
E no reach 1 minute brigthon don score Man Utd always makes bad opponents looks good against them. This is same aston villa that beat us  Thanks to ETH for his stupid selections against villa. |
Education › Re: “No Serious Student Will Eat Three Square Meals” – UNICAL VC by dammywapes(m): 2:43pm On Nov 13, 2022 |
Why is nigeria not blessed with people at the top ? See wetin this one dey talk and kna her type dey load her own pikin wella sm mumu to go dey applaud her for this. |
European Football (EPL, UEFA, La Liga) › Re: Official Manchester United Fan Thread:''20 Times EPL Champion by dammywapes(m): 2:34pm On Nov 13, 2022 |
 Ellexy: Antony yes. Sancho I doubt. Good another option in attack for us  |
Sports › Re: "The Super Eagles Thread: The Road To AFCON 2027, 2028 And 2030 World Cup by dammywapes(m): 2:03pm On Nov 13, 2022 |
This lookman self go jus score pk for match switch off same thing against napoli |
European Football (EPL, UEFA, La Liga) › Re: Official Manchester United Fan Thread:''20 Times EPL Champion by dammywapes(m): 1:02pm On Nov 13, 2022 |
Any hope of either antony or Sancho today ? |
Sports › Re: "The Super Eagles Thread: The Road To AFCON 2027, 2028 And 2030 World Cup by dammywapes(m): 1:00pm On Nov 13, 2022 |
dammywapes: Inter owner just used their hand destroyed the winning scudetto team conte build. selling hakimi to sign dumfries , lukaku to get dzeko and more. I remembered when their sporting director said they signed dzeko for zero fee  where dem dey for serie A table now  oniyeye |
Sports › Re: "The Super Eagles Thread: The Road To AFCON 2027, 2028 And 2030 World Cup by dammywapes(m): 12:57pm On Nov 13, 2022 |
Inter owner just used their hand destroyed the winning scudetto team conte build. |
Sports › Re: "The Super Eagles Thread: The Road To AFCON 2027, 2028 And 2030 World Cup by dammywapes(m): 12:56pm On Nov 13, 2022 |
Same position he put the one he scored against napoli…. |
Sports › Re: "The Super Eagles Thread: The Road To AFCON 2027, 2028 And 2030 World Cup by dammywapes(m): 12:55pm On Nov 13, 2022 |
andrewbaba44: Lookman scores from the spot
Lookman must be so good on pk for him to be Atlanta taker Yes number 7th goal of the season |
Family › Re: How Should I Punish My Brother For Doing This? by dammywapes(m): 10:06am On Nov 10, 2022 |
About d boy smoking igbo who never fu*k up hands in the air. As @ secondary sch i don dey drink alcohol buh ino let ham get to my head n again God bless me with brothers wey nurture me well through that stage of my life. Kna phase wey person go pass thru buh one gas fit handle ham well some of d guys we dey drink den sm dey smoke deir life no dey d same sm rob go jail cm back now i dey dodge dem cos ino wan associate with dem again. If e geh bak to him sense talk to him abeg cos if eno handle well that igbo go spoil him life. Felicia once again u b good girl and uno do too much by flogging him u even cook for ham next day haa omo u good. Ino go still advise u whether to send him away or not kna u go handle that one urself. |
Family › Re: How Should I Punish My Brother For Doing This? by dammywapes(m): 9:56am On Nov 10, 2022 |
d boy no know wetin God do for ham o u geh sisto wey help u with accommodation n feeding plus him go dey see tfare to work which means say him go dey save most of him salary. Him wan cm use him hand spoil d chance chai. Felecia u do well so far how u handle d situation u even cook for ham d next day n d boy dey do anyhow for u him no try. Ino geh advise wether to send him pack or not kna u bring ham in know how u handle d situation. |
Travel › Re: Cost Of A Nigeria International Passport by dammywapes(m): 7:43pm On Nov 09, 2022 |
GeneXY: My wife collected last week from Ikoyi. 10yrs 64pages. She captured on August 17. They called her last week to come pick it up. DIY ? |
Travel › Re: Cost Of A Nigeria International Passport by dammywapes(m): 7:42pm On Nov 09, 2022 |
Fawaz12345: My passport is ready i’m so happy finally Captured 18 August Ikoyi DIY ? |
European Football (EPL, UEFA, La Liga) › Re: Manchester City Vs Chelsea EFL Cup (2 - 0) On 9th November 2022 by dammywapes(m): 4:50pm On Nov 09, 2022 |
Man City v Chelsea City to qualify Arsenal v Brigthon (0:2) Liverpool v Derby liverpool to qualify Notthingham v Tottham Tottham to qualify |
European Football (EPL, UEFA, La Liga) › Re: Manchester City Vs Chelsea EFL Cup (2 - 0) On 9th November 2022 by dammywapes(m): 4:47pm On Nov 09, 2022 |
Domipraiz: Watching Chelsea match this days don tire me. They just dey collect wotowoto. They will still collect tonight. Abeg na God and Peter Obi dey give me joy now.
I will rather use my #150 buy cola-cola than watching Chelsit. uno wan make onile chop abi ? Dem still dey Coca Cola #150 for your side ? |
European Football (EPL, UEFA, La Liga) › Re: Liverpool Vs Derby County EFL Cup (3 - 2) pens On 9th November 2022 by dammywapes(m): 4:46pm On Nov 09, 2022 |
Liverpool to qualify is a good bet |
European Football (EPL, UEFA, La Liga) › Re: Arsenal Vs Brighton EFL Cup (1 - 3) On 9th November 2022 by dammywapes(m): 4:45pm On Nov 09, 2022 |
It’s a tricky fixture |
European Football (EPL, UEFA, La Liga) › Re: Official Manchester United Fan Thread:''20 Times EPL Champion by dammywapes(m): 10:08pm On Nov 08, 2022 |
Joebayo217: if e reach man u u will come back to bite ur word  u no lie shaa player dey turn bad for our team  |
Sports › Re: "The Super Eagles Thread: The Road To AFCON 2027, 2028 And 2030 World Cup by dammywapes(m): 8:17pm On Nov 08, 2022 |
Oshimen out |