Re: Nigeria Vs Colombia: FIFA U-17 Women's World Cup. Semi Finals (5 - 6) On Pens by Baloranking(m): 2:16pm On Oct 26, 2022 |
5 - 5 |
Re: Nigeria Vs Colombia: FIFA U-17 Women's World Cup. Semi Finals (5 - 6) On Pens by VeryWickedMan: 2:16pm On Oct 26, 2022 |
Na Afonja go miss the crucial penalty. Just watch. 8 Likes 2 Shares |
Re: Nigeria Vs Colombia: FIFA U-17 Women's World Cup. Semi Finals (5 - 6) On Pens by dejavubobo1(m): 2:16pm On Oct 26, 2022 |
prinsam30: dem don lose this one aswear
thank God oooo Omo we don chop cane. Naija teams sabi fumble wen the expectations are high |
Re: Nigeria Vs Colombia: FIFA U-17 Women's World Cup. Semi Finals (5 - 6) On Pens by phemmyfour: 2:16pm On Oct 26, 2022 |
See prayers on both sides... Which one God go hear 11 Likes 1 Share |
Re: Nigeria Vs Colombia: FIFA U-17 Women's World Cup. Semi Finals (5 - 6) On Pens by prinsam30: 2:16pm On Oct 26, 2022 |
make this our keeper try catch one na |
Re: Nigeria Vs Colombia: FIFA U-17 Women's World Cup. Semi Finals (5 - 6) On Pens by kosssy: 2:16pm On Oct 26, 2022 |
YousefNiyi:
U go mind am The man believes in praying more than training 5 Likes |
Re: Nigeria Vs Colombia: FIFA U-17 Women's World Cup. Semi Finals (5 - 6) On Pens by Kingjay5(m): 2:16pm On Oct 26, 2022 |
Which channel please |
Re: Nigeria Vs Colombia: FIFA U-17 Women's World Cup. Semi Finals (5 - 6) On Pens by YousefNiyi: 2:16pm On Oct 26, 2022 |
1 Like |
Re: Nigeria Vs Colombia: FIFA U-17 Women's World Cup. Semi Finals (5 - 6) On Pens by tamdun: 2:16pm On Oct 26, 2022 |
Is this our keeper OK? |
Re: Nigeria Vs Colombia: FIFA U-17 Women's World Cup. Semi Finals (5 - 6) On Pens by Aldol: 2:16pm On Oct 26, 2022 |
VeryWickedMan: Na Afonja go miss the crucial penalty. Just watch. Nigeria will never qualify 1 Like 1 Share |
Re: Nigeria Vs Colombia: FIFA U-17 Women's World Cup. Semi Finals (5 - 6) On Pens by GbengaAwe042(m): 2:16pm On Oct 26, 2022 |
NIG 5 : COL 5 |
Re: Nigeria Vs Colombia: FIFA U-17 Women's World Cup. Semi Finals (5 - 6) On Pens by dammywapes(m): 2:17pm On Oct 26, 2022 |
|
Re: Nigeria Vs Colombia: FIFA U-17 Women's World Cup. Semi Finals (5 - 6) On Pens by Nobody: 2:17pm On Oct 26, 2022 |
Nigeria to lose
Nigeria to lose |
Re: Nigeria Vs Colombia: FIFA U-17 Women's World Cup. Semi Finals (5 - 6) On Pens by sweetman2022: 2:17pm On Oct 26, 2022 |
Omo..this girl don kill us oo |
Re: Nigeria Vs Colombia: FIFA U-17 Women's World Cup. Semi Finals (5 - 6) On Pens by Jemex003: 2:17pm On Oct 26, 2022 |
VeryWickedMan: Na Afonja go miss the crucial penalty. Just watch. Na zombie missed pk 1 Like |
Re: Nigeria Vs Colombia: FIFA U-17 Women's World Cup. Semi Finals (5 - 6) On Pens by phemmyfour: 2:17pm On Oct 26, 2022 |
Fólórunsó missed against Us... hope thunder no strike again |
Re: Nigeria Vs Colombia: FIFA U-17 Women's World Cup. Semi Finals (5 - 6) On Pens by Flier: 2:17pm On Oct 26, 2022 |
Our goal keeper is too lazy |
Re: Nigeria Vs Colombia: FIFA U-17 Women's World Cup. Semi Finals (5 - 6) On Pens by micaluk: 2:17pm On Oct 26, 2022 |
omoh see people wey they wait for updates |
Re: Nigeria Vs Colombia: FIFA U-17 Women's World Cup. Semi Finals (5 - 6) On Pens by BOYLOVABLE1(m): 2:17pm On Oct 26, 2022 |
Who is wining pls |
Re: Nigeria Vs Colombia: FIFA U-17 Women's World Cup. Semi Finals (5 - 6) On Pens by saintkeppy(m): 2:17pm On Oct 26, 2022 |
Nigerian coach no get confirm penalty takers list. |
Re: Nigeria Vs Colombia: FIFA U-17 Women's World Cup. Semi Finals (5 - 6) On Pens by Disembark: 2:17pm On Oct 26, 2022 |
This our keeper na total waste
Wonder why da remove the first one
Nonsense 6 Likes 4 Shares |
Re: Nigeria Vs Colombia: FIFA U-17 Women's World Cup. Semi Finals (5 - 6) On Pens by iykofias(m): 2:17pm On Oct 26, 2022 |
prinsam30: make this our keeper try catch one na and their keeper will not catch ours abi |
Re: Nigeria Vs Colombia: FIFA U-17 Women's World Cup. Semi Finals (5 - 6) On Pens by xynerise: 2:17pm On Oct 26, 2022 |
Bye bye |
Re: Nigeria Vs Colombia: FIFA U-17 Women's World Cup. Semi Finals (5 - 6) On Pens by VeryWickedMan: 2:17pm On Oct 26, 2022 |
MISSED AGAIN AND OUT!! VeryWickedMan: Na Afonja go miss the crucial penalty. Just watch. I talk am!! 6 Likes |
Re: Nigeria Vs Colombia: FIFA U-17 Women's World Cup. Semi Finals (5 - 6) On Pens by JOACHINpedro: 2:17pm On Oct 26, 2022 |
Omo! I MISS TELEVISION |
Re: Nigeria Vs Colombia: FIFA U-17 Women's World Cup. Semi Finals (5 - 6) On Pens by prinsam30: 2:17pm On Oct 26, 2022 |
fear dey her face already mumu 2 Likes |
Re: Nigeria Vs Colombia: FIFA U-17 Women's World Cup. Semi Finals (5 - 6) On Pens by YousefNiyi: 2:17pm On Oct 26, 2022 |
|
Re: Nigeria Vs Colombia: FIFA U-17 Women's World Cup. Semi Finals (5 - 6) On Pens by rebirthkennedy: 2:18pm On Oct 26, 2022 |
That Nigerian keeper na idiot Imagine what we have as a keeper She can't even dive What a nonsense....anyway na Buhari and APC I blame sha Even the players are not even happy or motivated |
Re: Nigeria Vs Colombia: FIFA U-17 Women's World Cup. Semi Finals (5 - 6) On Pens by kosssy: 2:18pm On Oct 26, 2022 |
We deservedly out |
Re: Nigeria Vs Colombia: FIFA U-17 Women's World Cup. Semi Finals (5 - 6) On Pens by phemmyfour: 2:18pm On Oct 26, 2022 |
It's over..... Fólórunsó did it again. Better team advanced to the final |
Re: Nigeria Vs Colombia: FIFA U-17 Women's World Cup. Semi Finals (5 - 6) On Pens by dammywapes(m): 2:18pm On Oct 26, 2022 |
And that’s all |
Re: Nigeria Vs Colombia: FIFA U-17 Women's World Cup. Semi Finals (5 - 6) On Pens by Lixusheng(m): 2:18pm On Oct 26, 2022 |
lwkmd |