Damselnoni's Posts
Nairaland Forum › Damselnoni's Profile › Damselnoni's Posts
1 2 3 4 5 6 7 8 9 10 11 12 13 (of 16 pages)
kennyjoy: @Damselnoni Me dey Suspect you since...He be Lyk say u Be Lesbianhahahaha tani mo fe fi joor?abeg o |
bodman4us: @damselnoni i thnk eksu has release anoda list o.go 2 dar site 2 confirm nweksu no gbadun jare the fee self too expensive |
PatienceAl: Yeah!!!....the webmaster is now back on his feet...my papa *VC* don buy agbo 4 am....so hopefully by midnyt 2day/2mao morning d list shud av bin uploaded including d registration/screening guidelines.....gahz 2 pray harda o cos 57 must not waste lyk d@ o....no qualms sha!!...God z in control....4 genuine info, add me on 2go..alka615....eco studnts holla me yooo.......i remain ya loyal boy Prechz.......damselnooni is ma step-sista in d VC ministry.....*winks*See dis guy o,u won help me share papa ni? |
y una bar3 no con full? team Xpress Music |
GoGod: NA NLY ME ND DAMSELNONIyes o |
Janoluyemi: Evening guyz.....who missed me?them say hin giv aaua gateman pikin belle,so gateman don refuse to open sch gate ooooo.[na bodman4us talk am oooo] Na me and GoGod miss u pass. |
that law100 badt gan |
PatienceAl: Ayam seeing tinz.....i dey Akungba now...a senior lecturer told sum1 close 2me dat evritin is set but the webmaster is indisposed...**e no well**...dats d reason for the delay....lets join hands togeda and pray for his quick recovery so e cud upload d names shapaly......Adura!!!....Akungba witches wan kill d webmaster.....4 more info...add me on 2go...alka615....any eco student...holla me.....i remain ya 1 and only OMO VC **Precious nooni**... *winks*abi am the omo VC,see me see gbege ooooo,dis Guy won steal my papa oooooo |
olanrewaju lolly: Pls i want 2 apply for Noun, pls hw will i apply, pls hw much iz d form, & hw mauc iz d fee for mass-commvisit www.noun.edu.ng for that |
kekakuz: Semester1 100leveli hav all the tex book.i can lend it to u if u want. |
stupor: Yeah !u be omo unilag ni? |
mykh01: guyz abeg i want u 2 help me with a perfect answer for diz question.feb 32nd |
there was dis police man dat came to my shool,National open university of Nigeria,he said he was luking 4 my gov,then we ask him if our gov was save he said yes,dat he his anew student and he need to see d gov,so we ask him y chose our course?y nt go for criminology so that ur work go gell welwel as an officer. na so the guy halah,i hate police work,na cuz no job 4 town dat y am in police,police no b beta work.anyway guy welcom to our dept |
wen i travel to ondo state for my post utme exam,the rice wey i them go by 4 me don turn water and the meat almost remove my'Eyeen' no coke 4 the area na 7up them they drink.any way am proud of my state and our 'iyan' |
nothing wey we no go see[africa]. na so them do ADULT intimacy gadget 4 guys wey no fit hold their tin[oyinbo]. |
arabaribiti: pls if someone is going to noun from obalende or cms which bus should one boardare u our student?or u are abt to b our student? is it 4 lecture or 4 registration? |
law100 on my mind[tomoro tin noni] |
Shegux: she don finish last year her rent go xpire april,u go join us 4 reg vry sun ijnAmin o my brother |
Anonydammy: @damsel we r nt far jawee...we near..hw u doin..let xpct gudnewz dis wik..we dt hav nt bin amdtd we smile..amenno wori my brother |
add me on 2go Mariam1296,d only VC pikin wey hin papa dey fall hand |
guys how far now? |
Shegux: guy i go use my sista rum o,bt still searching 4 anoda place sha ur sister room |
[quote author=Mynd_44]You need help I swear.[/quote]na real help the guy need i swear. |
oluemmakay: Having done a critical analysis of d dancing steps and the body movements of popular dance known as Azonto. I came to a conclusion that the dance is an inspiration from Hell because the body movement can be compare to a person burning inside fire. Please, i dont say i saw a revelation.unna don start again ooooooo |
Sheybor: @kenny tenx. i scored 46%them don try 4 u now |
Ojosaac: U guyz are too funny, happy sunday. For those awaiting the list. Watch out! U are d next to praise God. Happy sunday once again. Registration on my mind.Ameen oooo comrade Isaac |
Janoluyemi: Lolzzz badmus abi bodmanafi bodmam nor |
delib: Help pls. I am a 200L criminology student of NOUN, and I'm yet to register my 2013 1st semester exams. The portal for registration has closed . Pls can I still write the exams? Pls useful responses pls.... Aydelib@yahoo.com tnx.u can only write the exam next semester,wich means u will regista 4 ur 1st and 2nd semester togeda,dat if u want to |
kennyjoy: Damselnoni dey Jealous............bi ti bawo? |
yemiezay: heard from a lecturere dat d oder list will be out by dis weekAmin o,make the list favour us o |
Janoluyemi: Gud morning peeps where is Oluwacolded? abi he don comot 4 dz thread nikenny don kidnap him,because of u |
Abeg watin b dis now? i like sarkodie,ice prince and Mi part sha bt watin Mercy Johnson SING self? if am to rate this song na 45%i go giv ooooooooo. watin wizkid dey do 4 dis song? |
ur sister room