Forum Games › Re: Start The Sentence With The Last Word (pidgin Version) Part 2 by dangerzone: 4:57pm On Jun 06, 2011 |
die ke, i no pray make the thread die o so we go fit enter paradise like this |
Forum Games › Re: Start The Sentence With The Last Word (pidgin Version) Part 2 by dangerzone: 4:54pm On Jun 06, 2011 |
jo,e no easy to make something with this one |
Forum Games › Re: Start The Sentence With The Last Word (pidgin Version) Part 2 by dangerzone: 4:17pm On Jun 06, 2011 |
thread or no thread make we dey roll |
Forum Games › Re: Start The Sentence With The Last Word (pidgin Version) Part 2 by dangerzone: 3:39pm On Jun 06, 2011 |
u sabi football small o akunta |
Forum Games › Re: Start The Sentence With The Last Word (pidgin Version) Part 2 by dangerzone: 1:52pm On Jun 06, 2011 |
fees to high the time wey i ready go |
Forum Games › Re: Start The Sentence With The Last Word (pidgin Version) Part 2 by dangerzone: 1:50pm On Jun 06, 2011 |
translate?i no go skul sorry |
Forum Games › Re: Start The Sentence With The Last Word (pidgin Version) Part 2 by dangerzone: 1:46pm On Jun 06, 2011 |
chop lizard na u sabi nwanputo |
Forum Games › Re: Start The Sentence With The Last Word (pidgin Version) Part 2 by dangerzone: 1:44pm On Jun 06, 2011 |
2 good if u sabi cook am infact na wetin i won cook today |
Forum Games › Re: Start The Sentence With The Last Word (pidgin Version) Part 2 by dangerzone: 1:43pm On Jun 06, 2011 |
dat one get as e b o,make u try another soup |
Forum Games › Re: Start The Sentence With The Last Word (pidgin Version) Part 2 by dangerzone: 1:39pm On Jun 06, 2011 |
rice and stew abeg remain smal for me |
Forum Games › Re: Start The Sentence With The Last Word (pidgin Version) Part 2 by dangerzone: 1:37pm On Jun 06, 2011 |
who?are you talking to dangerzone |
Forum Games › Re: Start The Sentence With The Last Word (pidgin Version) Part 2 by dangerzone: 1:35pm On Jun 06, 2011 |
me sef go try you |
Forum Games › Re: Start The Sentence With The Last Word (pidgin Version) Part 2 by dangerzone: 1:32pm On Jun 06, 2011 |
you be mumu,wetin that one mean |
Forum Games › Re: Start The Sentence With The Last Word (pidgin Version) Part 2 by dangerzone: 1:31pm On Jun 06, 2011 |
president 2face idibia |
Forum Games › Re: Start The Sentence With The Last Word (pidgin Version) Part 2 by dangerzone: 1:26pm On Jun 06, 2011 |
craze or no craze na dem sabi.foolish people |
Forum Games › Re: Start The Sentence With The Last Word (pidgin Version) Part 2 by dangerzone: 1:17pm On Jun 06, 2011 |
Oh no be so,infact na there havad university dey and convenant uni |
Forum Games › Re: Start The Sentence With The Last Word (pidgin Version) Part 2 by dangerzone: 1:13pm On Jun 06, 2011 |
sweet reach school for afghanistan? |
Forum Games › Re: Start The Sentence With The Last Word (pidgin Version) Part 2 by dangerzone: 1:05pm On Jun 06, 2011 |
dey there,e be like say u just finish for secondry school |
Forum Games › Re: Start The Sentence With The Last Word (pidgin Version) Part 2 by dangerzone: 12:58pm On Jun 06, 2011 |
office go soon tire una soon |
Forum Games › Re: Start The Sentence With The Last Word (pidgin Version) Part 2 by dangerzone: 12:54pm On Jun 06, 2011 |
use chinesse if u sabi e no mean anything |
Forum Games › Re: Start The Sentence With The Last Word (pidgin Version) Part 2 by dangerzone: 12:42pm On Jun 06, 2011 |
dem papa dem mama who cares |
Forum Games › Re: Start The Sentence With The Last Word (pidgin Version) Part 2 by dangerzone: 12:40pm On Jun 06, 2011 |
Nairaland no go kill person with this one wey dey ground |
Forum Games › Re: Start The Sentence With The Last Word (pidgin Version) Part 2 by dangerzone: 11:06am On Jun 06, 2011 |
seat dey hot now o mark sef no dey sure |
Forum Games › Re: Start The Sentence With The Last Word (pidgin Version) Part 2 by dangerzone: 10:44am On Jun 06, 2011 |
Jor o, i go always be omo jesu |
Career › Re: Is It Too Late To Change Careers At 40? by dangerzone: 12:46pm On May 17, 2011 |
Ofcourse you are still very young to be a professional pastor or national road safety chairman, |
Music/Radio › Re: Dedicate A Song To Your Mother by dangerzone: 11:07pm On Apr 03, 2011 |
So beautiful by ASA my mum is dead and her soul is R.I.P |
|
|
|
|
|
|