Dangerzone's Posts
Nairaland Forum › Dangerzone's Profile › Dangerzone's Posts
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 19 20 21 22 23 (of 23 pages)
peeps in the house abeg make una help una broda,i won make my lips be red or pink abi which colour you think say e dey sexy? mind you all i'm not a smoker just have a natural black lips, now i want to make it pink or red.pronto. ![]() |
I'm new on here and i'm gonna rock nairaland believe it or NOT!!it's really nice joining mu 9ja peeps at last |
