Dania30's Posts
Nairaland Forum › Dania30's Profile › Dania30's Posts
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 36 37 38 39 40 41 (of 41 pages)
Horlawoomey: Akerry, dania, darlous how are you guys doing tonightOga I'm fine. Goodmorning to u! 88days...the ministry is moving to the permanent site ![]() |
kodeya: @LadokitesU guys fill out forms for mobilization? That's a new one...in my school, dept mobilizes we don't even participate at all. it's cool tho cos u are sure of been mobilized. |
Una no dy sleep for dis thread ni I just dy pass sha ![]() |
Horlawoomey: My two hands in the air for my ogas in the houseOya drop d hand. Tanshuu! ![]() |
rashfat: Market dull since as u no dey ooo, thank GOD sey u don come nd as u dodn cari yasef come so i knw sey market go move. Na dat our shop wey dey allen avenue we dey go ds evening ooooEhehen! No wahala. Okada oya cari me go Allen. ![]() |
Ayaf show . Una goodevening! Hw market na ![]() |
sodiqyinka: leave dania30 alone bro.Who dy hold me there ni. Goodmorning y'all! We still counting down! |
AjGentle: Dania you no dey sleepI sabi sleep walk. No mind me.lol. Goodnight all... have a peaceful night rest! #yawns |
mrPero: Witches and wizards mak una go sleep. ... dania afo ado ifotHmmmmmmmm ![]() |
rashfat: Bros, u no dey tire? Hw many ppl dp u dey check per day? Well, thank GOD sey i check am b4 u. I knw sey she fine nd better tins plenty 4 AfricaHahahaha una try o! ![]() |
rashfat: Sis, wch level? Hin call u hin own u sef call am ur own na wa ooo. E clear sey u be stakeholder b4 oooLol. Yels na. Na we hold ground here na! ![]() |
sodiqyinka: Dania dania ... Dania with the small d...Sodiqyinka Sodiqyinka. Sodiqyinka with the small S ![]() |
Horlawoomey: ... Na correct backing with wrapper o so that you no go fall behind againLooool! |
rashfat: Apologies ma'am, but thank GOD u r backThank u Rash... wt have I missed. I be stakeholder here before o ![]() |
Horlawoomey: ... Yeah, be quick please, dat long oneNa back una wan back me abi na tie mbok |
AjGentle: Sowy love how you deyI'm fine o beta pesin. Hw u? |
westinfo4040: where yhu dy sinceLol. I dy do tafia for b'14 thread. Chai! I can't wait for November. Hw many days remaining mbok ![]() |
Horlawoomey: ... Oya come make I back you.Lol. Abeg drop me ![]() |
Una no dy carry me along again o. Page 150 na wa. ![]() |
His wife is classy! Lovely gowns! The gowns were all gorgeous HML to Mr &Mrs Esiri. God bless ur home |
kalushaiyke: Oya shiftHian! U fat o no go shift me enter sand mbok! Good morning and happy sunday! |
sodiqyinka: sup ma'am, u just dey do off n on 4 houseNo mind me jor. Happy sunday man! |
Akerry: #Sits on d mat#wia ve u been?I dy here guy. Dy do countdown #happysunday |
Una goodevening. #spreadsmat ![]() |
Morning house! Been a while... we still counting down 97days ![]() |
Surname followed by the day of birth ![]() |
iamsegsy: u can download this eBook app from ----------------------------------------God bless u! I just found an escape out of boredom. It worked! |
Can't wait to watch. These comedians never ceases to amaze me. New new innovations |
obiscolly: I knew that Personally video would get them a connection to the Jackson family.Yea right...I knew that also esp with the tribute thingy...I read smwhre where the Jacksons' commended them about the video. |
Really nice...thumbs up ![]() |
luvlycutebay: ATTENDANCE FOR MONDAY 21ST JULY, 2014Able chair! Present o! |
Kemi Adetiba... |

I just dy pass sha
. Una goodevening! Hw market na


