Romance › Re: So I Would Be Coming Out For Mr NL. by dannyben5: 9:30pm On Jul 01, 2016 |
photoshoot: Lool, you and sandoski sha, how many people don dey una list sef, anyway, I no mind.
Thanks.
Sandoski, biaa *checking list*make i count dem...
|
Romance › Re: Why Me ? Over 50 Pms Begging Me For This ?? by dannyben5: 9:26pm On Jul 01, 2016 |
RaDaZaBaNa: say something am giviing up on you.... are u sure?...
|
Romance › Re: Please Endorse **cutezt** For Mr Nairaland 2016 by dannyben5: 9:15pm On Jul 01, 2016 |
|
Romance › Re: Why Me ? Over 50 Pms Begging Me For This ?? by dannyben5: 9:12pm On Jul 01, 2016 |
SANDOSKI: Dannyben5 show oooo.....come see son something.... Make I send OP pm now make e turn 51...... bestie i dont really knw wat 2 say abt the guy sef...
|
Romance › Re: So I Would Be Coming Out For Mr NL. by dannyben5: 8:37pm On Jul 01, 2016 |
Sandoski u dey see dis fine guy....add am 4 our list....*op fear not i dey ur bak*
|
Romance › Re: Do You Like My Profile Photo? by dannyben5: 8:30pm On Jul 01, 2016 |
Hell no! even when am drunk...
|
Romance › Re: Mr. NAIRALAND Contest 2016 - Nomination & Verification Thread by dannyben5: 8:12pm On Jul 01, 2016 |
|
Romance › Re: Adaksbullet For Mr Nl 2016 Ofisial Campane Tread by dannyben5: 8:07pm On Jul 01, 2016 |
|
Celebrities › Re: Uche Kalu Shares Cute Family Photo by dannyben5: 7:59pm On Jul 01, 2016 |
SANDOSKI: ***Bros na wetin, 
<<Uche kalu>>, wait let me ask google
Vicstar and dannyben5 come ooo, which Uche Kalu is dis?? give me sum tym lemme think....
|
Romance › Re: Please Endorse **cutezt** For Mr Nairaland 2016 by dannyben5: 7:54pm On Jul 01, 2016 |
|
Romance › Re: Mr Nairaland Tournament Is Not For Mods by dannyben5: 12:18pm On Jul 01, 2016 |
|
Romance › Re: Please Endorse **cutezt** For Mr Nairaland 2016 by dannyben5: 10:29am On Jul 01, 2016 |
adewumiopeyemi: make i no i don ask smellymouth he talk say make u tell me..lol
|
Romance › Re: Please Endorse **cutezt** For Mr Nairaland 2016 by dannyben5: 10:21am On Jul 01, 2016 |
wayse01: yes i m new to posting thread pls. thanx just enta any of the section u wanna post,you will c the *create new topic* click there...
|
Romance › Re: Please Endorse **cutezt** For Mr Nairaland 2016 by dannyben5: 10:14am On Jul 01, 2016 |
adewumiopeyemi: hw many dey d list nw.. dannyben... do u really wanna knw?..
|
Romance › Re: Please Endorse **cutezt** For Mr Nairaland 2016 by dannyben5: 10:12am On Jul 01, 2016 |
|
Romance › Re: Please Endorse **cutezt** For Mr Nairaland 2016 by dannyben5: 10:05am On Jul 01, 2016 |
wayse01: please i want to post a thread can u help me out on how to go about it .pls in seyi law's voice*are u new here,when did u join us*
|
Romance › Re: Please Endorse **cutezt** For Mr Nairaland 2016 by dannyben5: 10:00am On Jul 01, 2016 |
SANDOSKI: Dannyben5 come ooo.... Write op name for our list i don write am....op fear not as we don book ur name 4 our list...
|
Romance › Re: ..... by dannyben5: 8:56am On Jul 01, 2016 |
team drawin buttocks on d floor....lol
|
Romance › Re: Support Kenneth205 For Mr Nairaland 2016; Lets Meet Here (photos Inside) by dannyben5: 8:35am On Jul 01, 2016 |
SANDOSKI: Wetin we go do Na....... Oya manage dis ones bestie of life...
|
Romance › Re: Support Kenneth205 For Mr Nairaland 2016; Lets Meet Here (photos Inside) by dannyben5: 8:25am On Jul 01, 2016 |
SANDOSKI: Op your name don dey my list...... We dey ur back.....
Dannyben5, our list don dey full , I need another book!!! my own sef full last nyt...e pain me...
|
Romance › Re: Wish 5 Romancelander A Happy New Month by dannyben5: 8:19am On Jul 01, 2016 |
SANDOSKI: My Twin bro...my one and only Bestie...... I lof you scarra...
Same to you.... yea bestie we av 2 thk GOD....
|
Romance › Re: Support Kenneth205 For Mr Nairaland 2016; Lets Meet Here (photos Inside) by dannyben5: 8:14am On Jul 01, 2016 |
Sandoski we av customer...add am 4 our list...*op no fear i dey ur back...
|
Romance › Re: She Sat On My Lap For Some Minutes My Dick Charged.n She Asked Wat Is Dis by dannyben5: 8:00am On Jul 01, 2016 |
Ok i hear....
|
Romance › Re: Wish 5 Romancelander A Happy New Month by dannyben5: 7:52am On Jul 01, 2016 |
Mine goes to smellymouth=baba alaga1....sandoski=iyawo alaga1....vizkiz=baba basher....mimzy=correct bae....tosyne2much=MR. ten....HNM to u guyz...
|
Romance › Re: Am Out For Mr NL 2016 Forward Ever Backward No No. by dannyben5: 7:34am On Jul 01, 2016 |
SANDOSKI: Fire Op ..... We dey ur back.......
Dannyben5 come copy dis contact.. *bestie happynewmonth*op fear no more....as ur name don dey my list...
|
European Football (EPL, UEFA, La Liga) › Re: Poland Vs Portugal : Euro 2016 Q-finals (3 - 5) pens On 30th June 2016 by dannyben5: 11:11pm On Jun 30, 2016 |
Poland right now....
|
|
Romance › Re: Mr. NAIRALAND Contest 2016 - Nomination & Verification Thread by dannyben5: 9:02pm On Jun 30, 2016 |
SANDOSKI: SANDØSKî...................... I nominate
Smellymouth, fynestboi, muva, scentmarlc,iykekelvins, tosyne2much, ronald4lif, vizkiz, ernesty20, Peter, accessme, STFUareyouGod, jefferyjames, kinginvahala,adewunmiopeyemi ,dannyben5, jarizod, biafrabushboy, Airsultan, Mrcork,Oborathesubtle,FALCONEY Eldaillest,Drisklef,
No fear, I dey ur back, I go support you... 
CC: Dygeasy
*Time to have fun , thks bestie...bt u knw say i too woh woh....
|
Romance › Re: 5 Effective Home Remedies For Lifting Your Breasts In A Natural Way! by dannyben5: 12:44am On Jun 30, 2016 |
KingCheezyPuff: [color=#cc66ff]°No! Go! Yer attracting more of them here!!! [/color] who?
|
Romance › Re: 5 Effective Home Remedies For Lifting Your Breasts In A Natural Way! by dannyben5: 12:40am On Jun 30, 2016 |
|
Romance › Re: 5 Effective Home Remedies For Lifting Your Breasts In A Natural Way! by dannyben5: 12:38am On Jun 30, 2016 |
KingCheezyPuff: [color=#6200ea] out! Out! Out!! And take yer kind with you![/color]
|
Romance › Re: Her Contact!who Has Her Contact??? by dannyben5: 12:32am On Jun 30, 2016 |
|