Dannylux's Posts
Nairaland Forum › Dannylux's Profile › Dannylux's Posts
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 84 85 86 87 88 89 90 91 92 (of 130 pages)
[quote author=Nadia_SA1]I dey come Make I dance first [/quote]wipes tears ![]() |
Nadia, this is unfair [quote author=Nadia_SA1]let's just move to the to the beat..hold my waist[/quote] |
*slaps her fat azz* ![]() Ayam not your friend ![]() Harbosede02: *slaps hez head*my fwnd gv me wat i requested 4!! |
Ole, your show don cast ![]() Na you steal am, no dry divert blames ![]() lirusehn: see me see trouble o. Me wey dey 4low born2 great finam. Oya mey una go check pasqal09 pocket. Naim help am keep am dat tym. Buh na play e dey use am do o |
INeedAnEngrJob: Op, wen u wan cut ur cake nahwho carry this kind cake come here abeg? ![]() |
Aunty Nadia, come sit for my laps for a better view [quote author=Nadia_SA1]oya get up make us dance ooo!![/quote] |
Na only big stout this fatima sabi ![]() Akpa akpu, no chop person put oh ![]() Harbosede02: Hapi birthday 2 whosoeva dey do birthday...wu dey here??*looks around and sight d waiter*danny!!!get me big stout! |
Ndo bu afa gi ![]() mazizi tonene: Brotherly, may ur day6 be elongated nassarawally..may ur case never be lyk that of michael jackson who cud not decode between rat poison and panadol extra...still vibrating on ma tentacles..........I don talk rubbish finish |
and who could the girl be? ![]() lirusehn: bross i dey come. I still dey watch fight. See Abu mikey dey fight Dannylux cuz of babe o. SMfH |
[img] 1416334_Nuela1_jpga5f7f61d0d478e968741eb3c0a56b31c.0 [/img] |
1416334_Nuela1_jpga5f7f61d0d478e968741eb3c0a56b31c.0 |
![]() YABALEFT demelza: No come koba me for here. |
Nwa cult ![]() Enigma17: erm birthday boy you deserve an elderly prayer for this..you're a true son of your father..may your daysis be longitude.. may your first son never resemble your landlords cousin....may your case never b lyk d case of the prodigal son who went to flex without common sense..may you walk and never stumble, even if you stumble may it be on World bank...Happy birthday |
beht, you don't know my age? ![]() ![]() ![]() vivacious vivi: |
you work at yabaleft? demelza: If you try harrassment, I go report you straight to oga Presher. |
you donminit ![]() You're the first person to say that ![]() why not try and see? ![]() demelza: You look like person wey no fit dance. |
HBD ![]() on a more serious note, how una dey take quote pic? vizboy: you dey here ask quetion when men dey whyne waist [img]http://t0.gstatic.com/images?q=tbn:ANd9GcTAexZIIU525kKss54vcpLwPSqEz5axP-vuMmr318R-SUtB-4iyJwdK6qQ[/img] |
![]() |
My turn ![]() |
on a more serious note, how una dey take quote pic? ![]() |
Ladies, can I have this dance? ![]() |
guy, na your babe mess johr ![]() lirusehn: u dey luk now, no 4low ur babe tok. If she mess again ehn. I swear ao break bottle for her head. Mtchew |
Demelza, wanna dance? ![]() |
It's a pity ![]() lirusehn: na my babe. See strong mess. Nawa 4 some girlz o |
who mess? ![]() |
Bad boy ![]() [quote author=deejay_harry1]some powers my good friend... fear the power of A PRICK.. [/quote] |
That section na no go area ![]() |
You totally misunderstood me!! I didn't say I get aroused easily around girls ![]() Read through again, and then comment. Abu Mikey: |
Lmao, this guy self ![]() Mr Aboki: Keshi.... Please get Mopol to protect these our boys o!! |
just two hours? ![]() |
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 84 85 86 87 88 89 90 91 92 (of 130 pages)
[/quote]wipes tears 





