Dannylux's Posts
Nairaland Forum › Dannylux's Profile › Dannylux's Posts
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 88 89 90 91 92 93 94 95 96 (of 130 pages)
I won't if only you Stop calling her his babe lirusehn: lolzzzz. U got me laffin.. Abeg no killam 4 |
xynerise: Na GodLmao, you don marry? |
she's in my heart Thanks for asking ![]() amiskurie: he wouldn't dare..... |
lirusehn: i no fit separate fight o.not if He dies before the fight |
where? ![]() Ab025: Let's go there... |
[quote author=deejay_harry1]you are just looking for death from Dannylux [/quote]Error rectified ![]() |
I knew she couldn't be trusted ![]() [quote author=deejay_harry1]i even got confused myself ..[/quote] |
Okaayyy, we've noticed you I know you play a lot amiskurie: neena adjei,will u marry me? |
who be tha one? ![]() Sowing in another man's land? Na die lirusehn: oboieeeeeeee. If Amefrica hear ehn. |
see as your supposed wife dey fall your hand ![]() Harbosede02: *faints*wetin do ur clipper?? |
we want fast azz and best cleavage ![]() [quote author=Nadia_SA1]Tired of I'd fotos I wan c 6pack joor[/quote] |
Neena, sweetheart ![]() |
the guy had already left, I guess lirusehn: and ur post wuznt liked? Who else wudav left urz unliked?:p |
amiskurie: for critics[center] amiskurie: for critics[/center] amiskurie: for critics |
lirusehn: ur Dad no dey dey list o. Why? :/lwkm |
I no get tha kind time ![]() lirusehn: i swear down. I even suspect u sev. |
HABA!! una no see me tonight ![]() Vivly: your face pic, I've seen. Your packs, Nomski and I want to see. Just one pic |
some things are beyond proving ![]() Nwanneamakah: Lool....#proveit |
the guy dey dull lirusehn: anoda persn don kolet d job frm me. 2 sun neva once show 4 heaven.;( |
lol, you only want me to post a pic, isn't it? ![]() Girls and manipulation Lmao Nomski0: Are you giving yourself a pep talk? |
vivacious vivi: Awwwww...he is hurt. Oya, baby doctor...come let me pet u!It's enough already you guys are getting serious ![]() |
lirusehn: buh bruv u sharp summal olol, you don tire to dey like comments? ![]() |
Cold faya: Them still dey post pishure?Guy, I no say my lips no make but I get Hope now wey I see yours |
Na im make you insult am? ![]() ebamma: i wish i was handsome like them abu mikey and oladef dem, if i put my picture here e fit make may sexkillz ban me till 2088, and nairaland servers go shut down |
lirusehn: lol. Fly like a bird. Fank God shez changed it aedi.Lmao, bird man ![]() |
Nairaland critics indeed you saw this coming ABU ![]() ebamma: my guy which one your nose come get big hole like this, abi na u dey blow trumpet for una church .#no offeince |
Na temptation be this control yourself ![]() Don't show them what you got ![]() Nomski0: You have 1pack.=pot belly. |
you be model or aspiring model? ![]() Yusphull: Its my turn to upload now but I dey fear this NLer's... Mak em no use their mouth finish my career online... |
Yusphull: Its my turn to upload now but I dey fear this NLer's... Mak em no use their mouth finish my career online... |
don't derail this thread ![]() ![]() tenk ![]() |
Lmao, your humour na die ![]() Idowuogbo: Hei! Abubakar, it don do abeg! Dis wan wey u just dey take pic per second per second, it b like say as we dey comment on am, d thing dey give u or-g@sm ba? Calm down son! Calm down... |
lilrusehn ![]() Queenyprinxex: abeg bye bye. Am off 2 (((bird))). G nyte |
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 88 89 90 91 92 93 94 95 96 (of 130 pages)








