Dannyxy's Posts
Nairaland Forum › Dannyxy's Profile › Dannyxy's Posts
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 219 220 221 222 223 224 225 226 227 (of 560 pages)
I don checkmate the ode.. E don dey deviate... My clown, drop trend, na wetin I want be that ![]() You no see my own very clear... and neat, ode carry screenshot of person tweet..Olodo... Oya drop trend
|
Werey o ma drop trend oh... Again 1 2 3.... Drop trend ![]() Kwakwakwa
|
At my pleasure na im I dey activate am.. Oya 1 2 3... Show me trend... |
Moti activate werey, oya drop trend
|
E pain am ![]() I don activate am.. Oya please me, my clown, your king summons... Guy, no tell me say you want make teach you how search twitter trend... Sha Una be olodo right from time.. Oya show me trend ![]()
|
Mumu no know say people dey get job, and dem dey use am catch cruise wen dem dey free.. Lol, say being stupid na your full time job, no mean say na same for others.. You b3 Clown, wey i dey use amuse myself.. BTW, show me trend na ![]()
|
This boy no even sabi use Internet, abi e no get data, which one? Show me your trend na baba now ![]()
|
Oya since that one dey hard you... Make l help you... Show me your highest #trend...
|
Ode... Werey show me trend jor |
Ode show twitter trend, no be person edited tweet oh... Fayar my guy, you don tire.. I even give you clue... ![]() Show me trend
|
Fayar show me who Erica top worldwide oh, Even if na Asa akira, I no mind... Show me her trends... ![]() Make I give you expo, check the day she was disqualified.. At least, she supposed trend that day worldwide ![]()
|
Ahh.. I even do mistake, laycon was second on official worldwide trend... Fayar show me your own na.. Kwakwakwaa.. Laycon even dey ahead of messi.. Show me your own na Sorry presido for even writing 5, you were 2 worldwide Kwakwakwakwa
|
Werey.. Always failing at everything.. Ordinary trend too, na still last you carry See as post official twitter trend, post na
|
Fayar... Show me your top 20.. Abi na 26 Una power reach, ordinary laycon without # tag and laycon life beat Una queen highest.. Kwakwakwakwa... Fayer my guy, don't tell me 26 is the best you guys can do ![]()
|
Even #laycon live trended number 5 worldwide. Sometimes, you don't need to argue, just pepper dem back, laycon don give Una too much ammunition.. ![]() Kwakwakwa Abeg show us elites, Una don enter top 20 before
|
Icons Una too dey stress Una sef before... Laycon trended number 5 on worldwide trend without an # tag... Na number 5 world without #tag one idiot dey compare to 26 with # tag.. Even in her dreams her fans can't push her to top twenty... Kwakwakwakwakwa
|
Jesus omenkanaya, marvelous God, beautiful God, excellent God, wonderful God, great God, glorious God I worship you... |
Fayar:yes... Only one picture... No content Go baby g.. Gidemmmm Kwakwakwakwawakwakwakwakwakwa ![]() |
E pain am.. Kwakwakwa gidem nyash baby... ![]() |
Fayar:gidemmm!!!! ![]()
|
Kwakwakwakwakwa ![]() i am a duck, I am a duck.. My name is agwagwagwa Kwakwakwa
|
Oya, the arrested ones don dey kukuma tag laycon after release... God bless the able ambassador , run for presidential, we go vote you laycon...
|
Safarigirl is back btw ![]() Invisibleboss I hail oh |
EmmyCC:hypocrite, I laugh at those who take you serious... The people arrested, tweeted and thanked laycon, hey you are waiting for video of laycon appealing to dapoabiodun abi, clown You can never be a superion, you can never be a one of the smart superions... Oga rest |
Do you know laycon bought things for people and he did not snap people or let us know.. He no tweet, he no snap pictures.. He has been with pamilerin since helping out, we didn't know Our president doesn't clout chase... Icons, you stan a great guy... Forget!!!
|
So laycon has bailed those arrested in Abeokuta yesterday, but he didn't let people know... Awnnn, such a humble guy... But sha ambassador presido, if you know wan loud am, we go loud am for you... ![]() I Stan a man of the people, who doesn't clout chase...
|
So the hype dey pain the oniranu lol.. Na people wey no get wetin to hype na im hype dey pain... Oloshi stayed pained... You will not see nengi or ozo fans pained about hype or shade because their fave is also up to something, they also have what to hype... Next time you go Stan with sense, so you no go too dey post for NL like a jobless person from morning to night say you dey defend or hype .. Ambassador dey pain dem oh ![]() Tiger spices....
|
EmmyCC:Oga you are not an ozo Stan, you an elite, you are anti laycon since the beginning of the thread, don't be a coward, own what you are.. Or stay pained at laycon success, you don't even hype ozo, naso so laycon matter dey your head... Be careful before your head burst open with hate.. And trust me, I see your tribalism very clearly...
|
Kabiyesi, Eledumare, Alade wura, Kiniwu Judah, Imela chineke, Otito dirigi, Ekwueme, Osanobuah, Oghenetega, Allah Mai Iko, Allah Mai nasara, Allah Mai ceto na, Sarkin duniya nagode. |
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 219 220 221 222 223 224 225 226 227 (of 560 pages)
