Dannyxy's Posts
Nairaland Forum › Dannyxy's Profile › Dannyxy's Posts
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 60 61 62 63 64 65 66 67 68 (of 564 pages)
Only Bryann , Rachel and Hermes giving us something, the rest don disappear… |
For all Bryann haters, use this video for breastfast, so much hate would be making all hungry … https://twitter.com/nana_bhim/status/1573099233003159552?s=21&t=TBOzJCSakuSq_1yFfKnSMA |
Chichi is a disguise borite Biko, see how she sleep… |
See Bryann dey pursue Rachel nyash every where ![]() |
Bryann carrying the pool party lol |
Without partners/ship only Bryann and chizzy can give any content, the rest will be lost… That’s why they stay by their partners no matter what, apart from ship wetin groovy dey give, phyna, Bella Sheggs, their drama and contents starts and ends with ship |
Chizzy and Rachel just dey sleep… |
Aguwanyi:like i said you guys can’t stomach half of what you dish ![]() Wetin I don tell you sef, nothing, adekunle sef, nothing, na una dey find trouble…
|
davodyguy:felloe icon, just buy adekunle flowers, wish him well abd wait for your next season stan… adekunle don reach house… |
Bryann’s no good, make una no dey dem trouble, see how dem turn am silently to adekunle caricature for twitter… And na dem adekunle start an oh ![]()
|
![]()
|
Allnacruise:ha ha ha This is so funny
|
Aguwanyi:lol why can’t you people rest, your fave is going home, I have no conversation with evicted housemates please , wetin concern me and una.. Hypocrites wey no fit stomach half of what dey dish out, e no see whemndem dey dragg Bryann call am father Christmas, small “sorry please” dem don dey salivate… lol I even see one don dey type epistle on who go succeed , lol we have seen it all for Bassey, for seyi, for Ike, for prince, all his type… make una better enjoy the show and pray he finds his own success, if na say una na wan dey project lol, his predecessor like seyi is acting waka pass in an advertisement, not even movie, prince na hair dresser, Ike na blogger, please just enjoy your fave and hope for the best, after the show na their lives to live…
|
Please sorry ![]()
|
Sorry.., ![]()
|
Team Bryann , my real winners tonight, thoroughly enjoyed you all…. Great crew….
|
My beautiful excellent captain Bryann, brave heart… you stirred the ship well, so young but yet so brave…. Biggie needed to give his faves something as usual, he let them win, i understand baby brii… We still have many more winnings… Captain bryann!! |
I still don’t get the idea of people hating on people hyping their fave, like can’t you concentrate on your faves, and hype them… Tonight I ignore you all , no likes for anybody …Meanwhile I plan to cruise well with Bryann today |
Bryann team should have won, but I guess they want to give riders something, apart from the ship design, they did excellently well… |
Na that ship win am for them sha…My people design nonsense ![]() Pool party time ![]() |
This team has finished work… I rest my case, thier playlist alone and transition |
My people killing it… Captain Bryann!!!! |
Lol biggie heard me and pursued me them
|
Pursue this boring guys please… Bring my captain Bryann and crew to kit up the place, so much noise and little cruising… |
Make shegs no dull our vibes ohhh |
Lol wait till then vibes kings come up stage ![]() |
Bryann beautiful presentation, 2nd round presentation Bryann wins it… Una go see am… First round Adekunle won it.. Now let’s see who wins this dancing, wins the day.. |
Bryann team don win this one… except they ship carry plenty points… |
Bryan wins this second round presentation, I heard all he said , plus wasn’t buzzed out… Beautiful |
Bryann that was beautiful… killed it ![]() |
I no dey ever hear wetin adekunle dey talk… |
Them adekunle ship is so fine , but Bryann pitch was so nice |
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 60 61 62 63 64 65 66 67 68 (of 564 pages)


