David6's Posts
Nairaland Forum › David6's Profile › David6's Posts
1 2 3 4 5 6 7 8 9 10 11 12 13 14 15 16 (of 38 pages)
cjudy: Person wey create this thread get problem... tell me what a Samsung galaxy can do that my HTC sensation cannot do?..lol na u dey carry my problem oo for head nah..hehe |
2chainzz: Am tayad of dis ASUU...any news?? Is lyk em ban olivia..lol na u get answer to d question u ask o...so tell us |
horlaxymoney: hmmmm.....only wit ur personal person abi....?....angel....u wil b admited,,, no course 4 alarm.....*damn*...@money she burst ur bubble bah.@angel ur status wuld soon show Admitted.. |
horlaxymoney: @hack,,, is there any music studio in minna?.......wie z it located?...hmm one of ur girls..so hw many u get den..cus u can't give only one lol..well give ha somfin nice,somfin she wuld treasure...maybe a lovely wrist watch,necklace,or a dress..somfin she wuld like |
Dj hack: Ladies n gentlemen im xoxo happy ....* My worst enemies just loosed* papaucy hw body*chelsea loosed...lol guy I dey follow u laf sef..how chelsea nahh..#TeamArsenal |
Torilo: My brother, am fine, already in lasgidi, we left Minna on thursday morning,(Donphosphate,his friend and I) the journey was hectic, the bus we boarded developed fault after Jebba around 2:00pm, we were there till 6:00 pm to summarize it all, we got to lag around 2 a.m. We had to sleep in the park till 5:00a.m. Am sorry I didn't call my battery was down thru out the journey. I just pray that after all dis I will testify by God's grace. Thank u once again....wow wat an adventure u had oo..bus broke down..sowi abt dat..may ur result compensate u o...#399 tings ba |
daicon: pls. can sumbody tell me when futminna go release DE result. Am tired of staying in minna oooo..bro if not today den its by tomao and it wuld be online o..hope say u dey flex minna well.. |
2chainzz: Lol expecting ha soonest if nt hmmm..if not u go do wetin..jump in side lagoon or what..#abeg oo |
2chainzz: Where is olivia??..we shuld be asking u..no be u b ha boo..or u no get her no! |
dorsylove: na today dem go release d stuff shey?..yes ma..and u go blast am shey? |
courex21: finally i made it here.i have been following diz thread quite a long while.tank u all 4 ur advice and info.i have been applying 2 fut minna since 2010.but my o level lack maths.i got 209,219,226 and 212 in jamb since 2010.by d grace of God i got remz admm at uniabj and admm into futminna 100lvl.i got 200 in d pume and made my result at a sitting diz yr.i got jamb admm also 2 agric econs n extension.am so hapi 4 everytin sha....bro Baba God no dey sleep oo..no mata d delay ur blessing must surely come to u..happy for u and congratz |
dorsylove: its well,make dem jus do release d result abeg,weda 300 or 290,all I knw be say I am already a 200lvl student of Futminna,civil eng'g dept..yes oo..dat one is sure by God grace.. |
dorsylove: lolz bros,na me set d questions...oppss na u say..mistake sef 399..lol |
dorsylove: My blood dey hot ooo,make them upload dis result na,abeg I won see my 290 score abeg...tot u said 390 oooo |
horlaxymoney: aaameeen, re dis ones 4 jambites or direct entrites?..bro its for jambite o..beta start arranging them.. |
Dj hack: @ david6 c ur junior 4 dept.....lol @zhee u welkum..#geography! |
Gud day u all..@djhack can see u d boss here..bin busy wif some stuffs..sha me still dey represent..wish all DE guys a wonderful result o..una must blast..takia u all..#bless |
Timah247: Pls i need help,i was given a course i didnt lyk,and i want to change it...shuld i do that before or after the registeration and how can i do it..ok depends on d course u r going for..u can change before..but if u can't den u can change after ur first year.. |
Cbellicious: was checking last yr forum.saw dat sum ppl said primary cert z nidded 4 reg hw tru z dat cos me dnt hav o..dat is the number 1 certificate needed o... |
dorsylove: Where is Dj Hack naaaaa,abeg come on board,d trend is kinda boring..djhack is on a ban..till further notice..but wuld soon be BACK!!!!! |
2chainzz: Olivia is ma crush..asap..lol..happy crush life to u bro..#all d best.. |
I hope d exam went well guys...#all d best o |
[quote author=Not_my_ID]Guys abeg, them say heaven help those who help them self. E get one prof wey wan help, him from uni jos, urp dept. So my own dept nah estate, so him say make i find phone number of HOD estate management for am so him that him go give person . Guys who fit help me get the thing nah. Abeg.[/quote]..boss dat wuld be difficult o..sha wuld see wat I can do...and u kw some Hod don't flow too well wif students onto number ishh |
Torilo: @ everyone am already in Minna....Welkum to d city where d sun shines @night..lol..all d best in ya paper guys...#give dem marking scheme as #hack used to say |
Dj hack: regulate ur thinkings o..I kw where to catch u.... |
Dj hack:hmmmmm |
Neat White techno Phantom f7 with flip case for sale in abuja @27k.. |
okunfemm: pls hw do i move frm ilorin or abuja to minna. which one is the most preferable route between ilorin & abuja. pls reply urgently needed. tanks...well I kw frm abuja to minna is nt up to 2hrs 30mins tops...u can move frm Jabi park or utako...like #1500 |
Dj hack: Futmx site still down!..bring it up nahh |
@djhack u are d genesis of dis issue..abeg make una end dis ishh...we r here for beta tings dan dat..abeg... |
horlaxymoney: actualy futminna has 2 campus in minna...d mini campus wich is d bosso campus located in d city nd d main campus wich is d gidan kwano campus located alng d road to d city, very far from d city....bro u can change ur course but u wuld loose a year and its nt adviceable... |