David6's Posts
Nairaland Forum › David6's Profile › David6's Posts
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 12 13 14 15 16 17 18 19 20 (of 38 pages)
2chainzz: ì helped sum of u guys 2 purchase d cards n all u culd do is 2 pay me bck by nt settling me abi?? I dash u guys d money...next tym dey...guy abeg who be dat..make we know cus e no make sense o... |
Coooooooongggggraaatzzzz to u all in ya pume result o...sowi i av bin off..am seeing gud results here o...una de vex ooo..no mata what ur result is...someone wit 140 wuld get admission pass person wey get like 280..datx minna for u o..d best tin no mata ur score just put God first and he will do wonders oo..and if u av relations in minna disturb dem so as to help u guys just in case.u all on dis thread wuld rejoice soon and ur status wuld be admitted...#bless o...djarome on 2go... |
Mayowa95: am a kogite also..u r sighted bro |
Olive64: Hey ya'll.... I must confess that today's exam was great. I had a great time; seeing new faces, the questions were great and i'm hoping for a great result. FUTmx rocks and i want us to get along here on Nairaland. All the ladies in the house please signify ¤winks¤. My 2go username is olive644. Lets share our experience......guy u know we already av a futminna thread..pls don't divide peeps o..one house ok |
Swap with a new white bold 5 +cash |
Dj hack: lol na fight of dealteans vs kogite...hmm..Dnt say few ..kogite full diz room....our v.c (david6) na also kogite...so also me ..dealteans go lock up...yes o #IREP #KOGI to d fullest...No1 citizen o...where ma people dey@djhack u r sighted..@Rh angel u r sighted...who else!!!!!! |
People's faith wuld be tested tomao by 12:00pm...make una start to dey pray o..it wuld end well if u av faith in God..#amen
|
Dj hack: fragnance just dy 4all my hand if na me b d mod..I wuld have ban much pple on diz thread....cos diz thread is just too noisy n dere ar much derailers here....fragnance it as if u wil give me ur password..hack calm down nah...we don see dem come n go..dis one go soon waka if e tire am o...just calm ok |
Goodjay: Guys pls any idea on hw people dat didnt get d card for rsult checking can get it outside minna, abuja precisely?..sowi bro..only in d skul u can get it |
lilshevy: Oh... Am pretty eager to see that fucking result..... I can't just wait anymore, I just wanna see ma 320 ... If they no upload the result today am gonna hack their site oooooo....lol no be by mouth nah..u wan hack minna site..u don hack wap site finish neh.. |
FUTMINNA always. Ahead....#represent |
Hello u all...wana. Wish all d guys writing todai all d best o..calm down and click wella..blast am o...cheers...#david |
Mystery007: lolz.. D guy no go undstd. Mek him reach G.k first..hahaha e go shock am very soon |
amuniiopz: dia websyt is nt openin...i tnk de ar uploadin d result ov doz wu wrote i.e 1st choice...my body de do me yori yori....na ur network o..d website is fully functional..beta calm ur body n d yori yori o.. |
mcjeezy: Hey @RH angel r u writing ur exam 2mao? If so do u mind us meeting dere?...easy does it..smh |
Interested oo is it still available |
All d peeps writing todai..wana wish u guys all d best o..just kip calm and click well..may d Lord grant u guys favour. And understanding...#bless |
olivia222: on my way to d main skul..lol all d best to u dear and every one writing todai... |
jayunion: pls guyz I'm not clear abt the Original results that they told us to bring...I only have photocopies of the result cos am 2ru with the scratch card stuff...can I bring dat one along?..bro..just bring d printed copy frm waec official website and also jamb own..what u need is waec original result..and jamb result showing ur score in jamb wif ur passport on it..dey will accept. Black n coloured..just kip calm.. |
Goodjay: Dat one cant happen, highest fg will just disengage all of dem...hahaha and employ who..dat mean u no wan go skul be dat..cus na wahala be dat..just dey pray such doesn't happen and u guys write peacefully |
Dj hack: wat a pizzma dizzma....no tel me say una dn dey plan fut marriage@mioking consider me as best man *winks*@angel ain't u iz baby ?..fut marriage..djhack u no yan am d rules..nafin like dat o..wen una see each oda sef una go tink twice..just reserve d romance wen una see... |
Goodjay: Guys check out this news.........wahala o..abeg make una start to dey fire prayers o..cus dis might turn to a serious issue o..letz just wait and see what tomao will bring...as long as u guys write d exams dey. Can say u guys shuld come and write anoda..pray. O... |
Waiting pls |
It is a beautiful month You are welcome to AUGUST God has destined us to be alive and see this 8th month of the year 2013......And He will continue to do all that He has said He will do in our lives in Jesus Name,Amen!!! Welcome once again to AUGUST!!!wish ya all d best in ya exams..#bless |
amuniiopz: Minna on ma mind...i hop fut mx wunt use us..we rytin by 9:30 2mw as scape goat 2 odas...bcuz last year de deal wit me...i wil b bck hia 2 gv yu a tit bit hw d exam was lyk...wish al nairaland aspirant sucez nd admission is ours dis year in shaa Allah...bro if u want dem to use u as scape goat dey will..just pray and dedicate d exam to God..#all d best |
Moiking: Wishing my baby succes in her forthcoming exams..who is ur baby o!! |
Mystery007: he no go undstd till e happen though not praying sha, bt i knw of guys dat dey sent bck home lst yr coz of little finz lyk what u re telling him nw. U can testify to dat nw since u wrote lst yr..@mystery. Dey don't know what futminna can do o..I rest ma case..all d best to u mehn |
Unique12: guy stop rough play na. Primary n secondary skul cert. Ah ah! Take am easy o...guy just to be on d safe side o..e no bad if u carry all ur certificate cus minna yan anyfin on dat day..datz all I am saying |
Leebliss13: @lilshevy...m feeling u,bt it seems lyk ur cranium c0ntent wich z c0nnected 2 ur spinal c0rd wit d cerebr0 spinal fluid.has examined an unexcepted synaptic t0uch 4rm a l0ng distance in d m0t0r neur0ne attaced 2 ur butt0cks.,.nd z experencing a stimuli frm d pain recept0r...bt jst bear t cause u gat 2 adapt 0n dis new terrestial habitat weda u lyk it 0r yes..hahaha..oga if u no score 400/400 bahh..all dis nahh beans ooo.. |
Emperortj93: pls can u specify d kind of document @ boldedA clean copy of the 2013/2014 UTME result slip affixed with a recent coloured passport photograph and with the title of the course/programme of choice boldly written on top of the result slip.try and get the original The printed 2013/2014 University Pre-Admission Screening Exercise ( UPASE) scheduling slip. A writing material (biro or pencil). A simple calculator (non-programmable) without cover. And maybe ur primary n secondary skul certificates..and waec if u have..just in case..all d best |
bibigal: pls wats d subject combination 4 estate mgt?ETM Estate Management English Mathematics Geography Economics |
Rexsul: any femal in need of accommodation should cal me on 08160627149 in oda 2 stay in my rum alongside my kid sis who would b goin 2 mx on d 1st though due to d strike, am nt in mx presently. its a self contain. i remain rexsul BCH department. u cn also cal me 4 any info abt biochem. wish u guys d best in ur exam...oga rexul I dey hail o..hw u doing bro!! |
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 12 13 14 15 16 17 18 19 20 (of 38 pages)