Davidsonical's Posts
Nairaland Forum › Davidsonical's Profile › Davidsonical's Posts
1 (of 1 pages)
this is going to be interesting... |
Holla me make we talk 08132846162...na my contact b dat....nice piece by d way,kip it up bro! |
:DGuy see me 4 skul wen u show o...I gaz collect "resumption gift" frm u |
Guy....Whr dem dey call shrine 4 lautech? |
Prince, i dey feel una...more power 2 ya elbow...or finger sha. |
Una don land na....wetin una dey wait for....thumbs up my guy. |
1 (of 1 pages)
this is going to be interesting...