Welcome, Guest: Register On Nairaland / LOGIN! / Trending / Recent / NewStats: 3,152,788 members, 7,817,266 topics. Date: Saturday, 04 May 2024 at 09:05 AM |
Nairaland Forum / Entertainment / Literature / Life Of A Uam Boy (98476 Views)
Life Of An Abuja Boy / Life Of A Uam Boy (RELOADED!!) / Life Of A Unilag Student (2) (3) (4)
(1) (2) (3) ... (22) (23) (24) (25) (26) (27) (28) ... (37) (Reply) (Go Down)
Re: Life Of A Uam Boy by Spactacle(m): 9:43pm On Nov 17, 2013 |
kingphilip: ^^^Shey una don turn here to adage abi proverbs thread make una let me knw on time o no mind dem Abegi make una stop all dis adage na na 21st century be dis ooo. |
Re: Life Of A Uam Boy by Daniel2802(m): 10:08pm On Nov 17, 2013 |
Ade come update na. |
Re: Life Of A Uam Boy by dammygoody(m): 10:53pm On Nov 17, 2013 |
Ade we are waiting now,time is wasting btw i've actually over-laughed |
Re: Life Of A Uam Boy by Cvesta(m): 10:21am On Nov 18, 2013 |
Dchiefpriest: ormor mind u " A child can play with its mother's |
Re: Life Of A Uam Boy by mustaphagreens(m): 1:19pm On Nov 18, 2013 |
bros adegwu my man, i dey hail o. |
Re: Life Of A Uam Boy by adegwurulez(m): 1:22pm On Nov 18, 2013 |
An update is dropping today unfailingly |
Re: Life Of A Uam Boy by Ormorlehwah(f): 6:11pm On Nov 18, 2013 |
Jumizie13:i trust u dear,even if am nt onlyn u ar always dre 4 me. Dchfpriest jst obey ha command |
Re: Life Of A Uam Boy by Ormorlehwah(f): 6:15pm On Nov 18, 2013 |
Spactacle:jst hold una lip, we na correct omo yoruba,we are proud of our adage. ỌMỌ YORUBA NI MI O. |
Re: Life Of A Uam Boy by adegwurulez(m): 8:04pm On Nov 18, 2013 |
. |
Re: Life Of A Uam Boy by adegwurulez(m): 8:07pm On Nov 18, 2013 |
Daniel2802: Ade come update na.i don update dammygoody: Ade we are waiting now,time is wasting btw i've actually over-laughedthats the idea mustaphagreens: bros adegwu my man, i dey hail o.mustapha ma G, i dey hail ma o |
Re: Life Of A Uam Boy by ninja4life(m): 8:16pm On Nov 18, 2013 |
Hehe following thread.mice update by ade |
Re: Life Of A Uam Boy by adegwurulez(m): 8:30pm On Nov 18, 2013 |
ninja4life: Hehe following thread.mice update by adeyou are welcome sir |
Re: Life Of A Uam Boy by IzyLuv(f): 9:17pm On Nov 18, 2013 |
adegwurulez: But this boy wicked o, na milk him want make i buy for am. The last time i tasted milk was when i sucked my mother's breast. rotfl... Owu na bastard!!! |
Re: Life Of A Uam Boy by felipemadero(m): 3:39am On Nov 19, 2013 |
'My brood don dly,bring milik'...dat line got me vigorously laughing,if not that it was 9t! |
Re: Life Of A Uam Boy by Therock5555(m): 7:22am On Nov 19, 2013 |
Ade u don make my sister come dey check my temperature cus of i dey over laf. I don start my season two oo, check my signature and come sharperly ooo |
Re: Life Of A Uam Boy by Spactacle(m): 8:57am On Nov 19, 2013 |
Bro u dey finish work o.see as u make me dey lauf for street..people come dey tink say i don kolo... Thumbs up.. |
Re: Life Of A Uam Boy by Nobody: 12:13pm On Nov 19, 2013 |
this young engineer part got me laughing too much............i dey feel u joor 2 Likes |
Re: Life Of A Uam Boy by Melancholy(m): 12:31pm On Nov 19, 2013 |
Lol...I dey feel u bro |
Re: Life Of A Uam Boy by Davidsonical(m): 2:07pm On Nov 19, 2013 |
Una don land na....wetin una dey wait for....thumbs up my guy. |
Re: Life Of A Uam Boy by Daniel2802(m): 4:16pm On Nov 19, 2013 |
Zobo good 4 blood oh. |
Re: Life Of A Uam Boy by adegwurulez(m): 7:18pm On Nov 19, 2013 |
IzyLuv:i swear felipemadero: 'My brood don dly,bring milik'...dat line got me vigorously laughing,if not that it was 9t!hehe b4 dem go tnk say u be witch The rock5555: Ade u don make my sister come dey check my temperature cus of i dey over laf.no shaking, i dey follow u lyk twitter Spactacle: Bro u dey finish work o.see as u make me dey lauf for street..people come dey tink say i don kolo...dats street madness. Its allowed Peterjosh: this young engineer part got me laughing too much............i dey feel u joori dey feel ur followership me Melancholy: Lol...I dey feel u broma guy Davidsonical: Una don land na....wetin una dey wait for....thumbs up my guy.thanks bro Daniel2802: Zobo good 4 blood oh.hmm.. Tell me more |
Re: Life Of A Uam Boy by adegwurulez(m): 7:53pm On Nov 19, 2013 |
. |
Re: Life Of A Uam Boy by Nobody: 8:08pm On Nov 19, 2013 |
Ur nightmare i guess |
Re: Life Of A Uam Boy by smoothvee(m): 9:05pm On Nov 19, 2013 |
https://www.nairaland.com/1523938/washing-setting-unizik-fine-boy Check dis my story i just started out..show some love Oga Ade u inspired me man ..thanx |
Re: Life Of A Uam Boy by adegwurulez(m): 12:03am On Nov 20, 2013 |
Peterjosh: Ur nightmare i guessmy nightmare, dnt even knw if its vivian or amaka smoothvee: https://www.nairaland.com/1523938/washing-setting-unizik-fine-boyam definitely following |
Re: Life Of A Uam Boy by felipemadero(m): 1:28am On Nov 20, 2013 |
Hehe...see Gobe! |
Re: Life Of A Uam Boy by bonna4u(m): 9:29am On Nov 20, 2013 |
See gobe. Amaka and Vivian wan woundjure(if there is any word like that in the dictionary) Adegwurulez. As a sharp guy, I know say you go do well to Set 'em up make the two for fight each other. Nice one Ade, still following. |
Re: Life Of A Uam Boy by adegwurulez(m): 12:06pm On Nov 20, 2013 |
felipemadero: Hehe...see Gobe!heavy one bonna4u: See gobe. Amaka and Vivian wan woundjure(if there is any word like that in the dictionary) Adegwurulez. As a sharp guy, I know say you go do well to Set 'em up make the two for fight each other. Nice one Ade, still following.woudjure dey street dictionary o. Tnks for being there |
Re: Life Of A Uam Boy by kskpoundz(m): 1:43pm On Nov 20, 2013 |
Cnt imagine hw i dey chek ur update 247,even @ wrk.na wah o,hop dey no go cal 911 4 here.9c 1 bro jst update jor! |
Re: Life Of A Uam Boy by adegwurulez(m): 1:52pm On Nov 20, 2013 |
kskpoundz: Cnt imagine hw i dey chek ur update 247,even @ wrk.na wah o,hop dey no go cal 911 4 here.9c 1 bro jst update jor!eyaa.. U for tell me since na, nxt update is dedicated to u 1 Like |
Re: Life Of A Uam Boy by Daniel2802(m): 5:01pm On Nov 20, 2013 |
Vivan get something for u oh |
Re: Life Of A Uam Boy by AYODEJI94(m): 5:01pm On Nov 20, 2013 |
My shop neigbour is lukin at me as if am runnin all because of dis fresh story |
(1) (2) (3) ... (22) (23) (24) (25) (26) (27) (28) ... (37) (Reply)
Naija Thug Life (Foxy, Flow1759 & The Rock555 Collabo) / Thrills Of A Lagos Babe / The Most Wanted Maid
(Go Up)
Sections: politics (1) business autos (1) jobs (1) career education (1) romance computers phones travel sports fashion health religion celebs tv-movies music-radio literature webmasters programming techmarket Links: (1) (2) (3) (4) (5) (6) (7) (8) (9) (10) Nairaland - Copyright © 2005 - 2024 Oluwaseun Osewa. All rights reserved. See How To Advertise. 27 |