Dbelieve's Posts
Nairaland Forum › Dbelieve's Profile › Dbelieve's Posts
1 2 (of 2 pages)
• U dey carry ur girlfriend go club; after u marry her finish u wan stop her frm goin to club. My broda u think say miracle fit happen? • Ur girlfriend dump u for rich man u say she b gold digger, bt ur sister do d same to anoda perso u giv testimony for Church say, na grace of God. Bros park well!! • Your babe get F9 parallel for WAEC, she still dey ask for Brazilian Hair of #150,000 . Abeg where she wan fix am?, on top that coconut head? • U have 8 tribal marks, stretch marks scattered all ova ur body yet u still want a tattoo...ah! my friend; u be zebra?!! • U are 6 feet tall, u still com wear 6 inches high heeled shoe... shey u wan whisper to God? • U dey snap inside different type of cars yet u expect ur man to believe say u no cheat. .aunty, u be mechanic? • U gather different gals picture for ur fone & yet u xpect ur gal to believe say u no cheat.. uncle, u be photographer? • He give u engagement ring for over five years, he never marry u, my dear, u be lord of d rings? •you dey pay your babe wey dey university school fees and yet u never write JAMB, U be scholarship board? •U are 18yrs and ur sugar daddy is 70yrs old and u still dey call am BABY, my sister, he suppose be ANCESTOR. •Your babe is licking ice cream...u're drinking pure water...pls guy Are u diabetic? •U claim say u eat rice and stew, but u come vomit fufu and egwusi soup. Omo u be magician? . Na joke o....Read and pass on to friends make dem laugh too.. |
Pweetidamsel:ohhhh.......datz cute |
kevinberry:hmmmm |
are you sure diz gonna work ?? |
life is full of experience or uncertainties.... sometimes it is dark in the valley only the mighty creator can know the mystery of life |
AyokunleRuth:actor is a person who perfome a theatrical play or film |
if you randomly wake up one day as a baby.......and realise that all your whole life was just a dream .......what will you do or how will feel ![]() ?? |
ishhhhhh.........grandma +grqndpa's group........ lol |
malonephills:ishhhhh........ |
[quote author=wunmi590 post=30104005]Nooo, go alone [/quotem going with u...... |
Ipledge:.....ohhhh..... |
Ipledge:naaaaa........jes joking here......pls Dnt take it serious...., lol |
malonephills:get lost fool.........son of a bitch |
Linqsz:standing attiz bro.........nice 1sha |
2015/2016 utme admission.... hmm |
Linqsz:lol .....so wat r u going to do......abuse me more |
Ipledge:Dnt hv tym for dat.........m nt in need of girl jes feel lyk hearing people's opinion............. tanks |
Ipledge:Dnt hv tym for dat.........jes joking........ tanks |
malonephills:Bleep yhu.......tel me yhu Dnt flirt wit girls |
skelefish:yhu make sense joor..........girls dey oo......buh I tink yhu r a guy.. u shd understand better.... #wink# |
malonephills:hey dude jes tel me.......yhu r single @ yr age............ishhhhhhhh |
hey you..... do you know how old I am.........yhu keep saying rubbish....... well I can't blame yhu........... |
Hi.... deji z ma name.... location...... #lagos bb pin....... 7FDF5BD8 whatsapp.........07016664623 .......I want girls only..., |
Hi..... m deji by name... stay here in Lagos.......single...... need serious relationship..... here z ma pin 7FDF5BD8.....and ma whatsapp num 07016664623 |
ugonna1054:.......bros e i no b gay oooooo |
Pweetidamsel:I.......prefer lasu......mass com......#course........can I Knw yrz |
7FDF5BD8........07016664623#whatsapp |
Sunkyphil:let's hear watz on ya mind....#winkz |
07016664623 |
1 2 (of 2 pages)
??
[/quotem going with u......

