Decentboy's Posts
Nairaland Forum › Decentboy's Profile › Decentboy's Posts
1 (of 1 pages)
pls o wen will d clearance begin, we don wait tire..... |
wen is d 2nd batch result comin out o, i don dey grow grew hair. Lolz |
Guys mak i no lie, i off ma fone o, cuz i no want any surprises, with all d happenins in naija y i no go fear. Free me joor ![]() |
but nawa 2 dat skul o, comon list 4 one month neva come out, lyk say na world exam we write. Mctweeeeeeew |
Bros yomi, abeg wen cut off mark or admission list come out na, so make I kno my fate? ![]() |
@ yomi lyk hw many weeks b4 d cut-off mark will b out. |
Bros yomi help me check mind my reg numba is 26019384hg |
Ma padi, no lele I pray make evri bodi get positive result wen it comes out. AMEN . We all go make am IJN oou da bezt.... |
Hahahahahaha vewi funny, try dis joke sumwhere else u hear...hahahahahah |
Yeh tanks bro, I tot d exam of my department was tuesday, bt I've seen it now its thursday 4 management science. Its gud to av sum1 lyk shaa. More greese to ya elbow... ![]() |
Bros abayomi, last I checked @ d skul site, all d department will du their exam on tuesday 26th of june bt @ differnt campuses, is dis correct? |
Ur papa dey tie tear tear rapper and u dey bold 5, #Godiswatchinuonplasmatv# |
U pipuses iyaf wantin 2 kill sum bori me iyaf raff raff ayaf lay egg in d bombom priss went an told ur ori master to taught u against . |
Guy goto d skul website u'll see it there in arrangement |
jeff001mich: thanks man. So what u r sayin is dat i dnt need 2 add any utme reg no 2 the bank teller?no u don't nid 2 add it, jst bring along ur jamb result slip 2 d exam venue. period |
promise247: Hello this is PROMISE ACEDEMY POST UME PAST QUESTION AND ANSWER IN OLABISI ONOBANJO UNIVERSITY, pls contact me on my cell number for any help in your admission to OOU (07058157628)promise abeg can we use d ordinary jamb result or we nid d original 4 d post utme? |
Afte fillin d form wit a scanned passport, submit it and print it out 4 d exam...dats all |
Wen u've paid into d account numba, within 48hrs go online 2 d website oou.recordsoft.org/postutme and enta d name u used in the teller, it will open jst click on FILL FORM and complete the form wit a scanned possport . |
Can we use the ordinary jamb slip for d postutme or we need d original? |
Pls wot is d website 2 register it online? |
1 (of 1 pages)


