Decentc1's Posts
Nairaland Forum › Decentc1's Profile › Decentc1's Posts
1 (of 1 pages)
babies no b mixtures of bad lang bt na so i c am. am sori if i offended u all ok |
well done mr n mrs grammarian una sabi well na una neva reach wale soyinka level. if una get any thing 2 talk about better remain silent. |
kiki i like u 2 kiss me if u are dat good so plan 2 come down so i can test ur kiss' ability am so serious |
e be like say una relate 9ja b |
dis 1 critical matter cos all of dem(barrack babes) na allen sharer cos dey sabi share passes 2 dose wey sabi score goalllllllllllllllllll ![]() |
smooooooth:bros u sabi d koko uncle baboon is a typical xmple in dis case o!o!o! ![]() |
student dat was a brillant 1, tanx 4 d suggestion man am grateful |
merge:merge na wah 4 u. u tink say every babe be like u |
omega d fact is that she tld me that he alwys calls her on phone which am nt bothered abt bt my wori is that wen dey talk she's scared of telling him off n when he enquires if she is alone (while am around) she will say yes am alone. what does this implies [/color][color=#990000][/color][color=#990000] ![]() |
tanx 4 ur responses bt mo' is needed. cos i want 2 make a decision abt us . ![]() |
baby pretty u dey vex so tet u involov bros jay |
a friend of mine said prettiness of a guy is in his pockets, while another said that a guy is pretty if he facially looking good "fine boy" . i need suggestions from you all in this forum. |
o! boy wetin be dat tin wey i dey c so it is mind blowing che i like ama ooo!!! dat na correct kpomo |
creamfish or blamish be ur afa . cool down ka ofe loralo do u in eating. apku |
kelly, like wat u said, bt me 2 na nwa 4 o! so make we check out like nna but y babe mmm, |
4Her:oma boi u kill me with ur own motion[/color][color=#990000] |
much has been said already but i HATE DIRTY N INDECECNT CHICKS and when she is not ma style she been dropped quickly like a piece of trash |
dere is this girlfriend of mine that whenever I'm with her and her ex-boy calls and asks her if she's alone (while am wit her) she will say yes she's alone , what's she up to? Please kindly help me resolve this issue homies, your advices are highly appreciated. ![]() |
it shoudn't be a shocking thing anymo' dat gurls are unfaithful |
1 (of 1 pages)

