Jokes Etc › Re: Psalm 23 by delib: 12:19pm On Mar 29, 2008 |
tell him again |
Jokes Etc › Re: Describe Yourself In One Word by delib: 12:17pm On Mar 29, 2008 |
sure [b]delib[/b]erately , i have good qualities |
Jokes Etc › Re: I Will Love To Be A: by delib: 12:13pm On Mar 29, 2008 |
no worries , nothing do u ok? |
Jokes Etc › Re: I Will Love To Be A: by delib: 12:12pm On Mar 29, 2008 |
just catching funs thats all |
Jokes Etc › Re: The Archbishop by delib: 12:09pm On Mar 29, 2008 |
him no pitty him self na |
Jokes Etc › Re: My Ex-Girl Friend (Picture) by delib: 12:05pm On Mar 29, 2008 |
holythug: abeg who know this 1, where e dey come from wey no get rope for neck from ur village na |
Jokes Etc › Re: The Most Handsome Guy On Nairaland? by delib: 12:01pm On Mar 29, 2008 |
lesbian |
|
Jokes Etc › Re: Nairaland The Movie by delib: 11:38am On Mar 29, 2008 |
i cry for ur soul |
Jokes Etc › Re: !the Tallest Man In The World- Vitkor Yushchenkor!who Is The Shortest,thinnest,f by delib: 11:37am On Mar 29, 2008 |
ibkdikson na every time u dey always confuse unaself |
Jokes Etc › Re: 17 Signs To Show That You Are In Love by delib: 11:35am On Mar 29, 2008 |
see dem aprokoko in da house |
Jokes Etc › Re: Women by delib: 11:34am On Mar 29, 2008 |
do and lets see |
Jokes Etc › Re: Life Sentence Palaver by delib: 11:33am On Mar 29, 2008 |
u don turn un a sef to MR Olu |
|
Jokes Etc › Re: I Will Love To Be A: by delib: 11:28am On Mar 29, 2008 |
ibkdikson: what is happening in this room? cant u read ? princesa: delib were u correcting me, if u were, teach yourself thanks  were u wrong? |
Jokes Etc › Re: Psalm 23 by delib: 11:25am On Mar 29, 2008 |
good one for u only cos you r OYO |
Jokes Etc › Re: Am Back by delib: 11:23am On Mar 29, 2008 |
him they do him masters in kolo-ology in india |
|
Jokes Etc › Re: Get The Manager: by delib: 11:16am On Mar 29, 2008 |
SAM MILLA: ituen, delib,,olulu, rebellious,gilgee, seunspice, clemcykul,,,wetin una dey here dey do wey somebody dey attack me for romance section?, na me miss road go find them go there oh send the link all the same, make i deploy my soldiers from kalakuta and my annex in kuvuki to destroy the whole place |
Jokes Etc › Re: $10+$10+$10=$29? Who can solve this? by delib: 11:11am On Mar 29, 2008 |
i wonda o |
Jokes Etc › Re: How To Make Your Fingers Wet by delib: 11:10am On Mar 29, 2008 |
peeps in and dashes out |
Jokes Etc › Re: Who Is Smarter? by delib: 11:08am On Mar 29, 2008 |
puts a sofa, seats down relaxing to watch the kids playing |
Jokes Etc › Re: Iam A Lesbian by delib: 11:03am On Mar 29, 2008 |
strolls out |
Jokes Etc › Re: It's Damn Hard Being A Turkey Meeen by delib: 11:00am On Mar 29, 2008 |
i declare a ganja free dey for every one |
Jokes Etc › Re: Lets Laugh At Some Blondes by delib: 10:59am On Mar 29, 2008 |
more still available at kalkuta |
Jokes Etc › Re: Am Back by delib: 10:56am On Mar 29, 2008 |
aint u one of 'em, dey claim innosentie |
Jokes Etc › Re: Pyschiatric Hospital by delib: 10:50am On Mar 29, 2008 |
i dont think so |
Jokes Etc › Re: Lets Laugh At Some Blondes by delib: 10:47am On Mar 29, 2008 |
not even a cube of sugar |
Jokes Etc › Re: Pyschiatric Hospital by delib: 10:45am On Mar 29, 2008 |
shu, me? |
Jokes Etc › Re: Lets Laugh At Some Blondes by delib: 10:41am On Mar 29, 2008 |
no wonda him dey jam talk, am sure say the powdered milk self na Top Lait or MIlkis or cowbell ( peak milk to cost for 'em to buy) chei he no easy oo |
Jokes Etc › Re: Pyschiatric Hospital by delib: 10:38am On Mar 29, 2008 |
CTRL C CTRL v but still rocks but dose that mean say God dey lie? |
Jokes Etc › Re: Ay Live 2: Show Or Shame: Perhaps Fraud? by delib: 10:36am On Mar 29, 2008 |
ayusman16: Watched the AY Live TV show on STV yesterday and heard d guy apologise several times. Make we forgive am? appologies of a thug declined make the guy pay me my money first |