Christianity Etc › Re: 3 Men Carrying Sacrifice In Ikorodu, Forced To Eat It (Photos) by Dellorex(m): 6:15pm On Jul 12, 2020 |
Thanks to the community for forcing them to eat instead of giving false gods. |
Crime › Re: Police Rescue American ‘detained For A Year After Visiting Facebook Lover’ (pic) by Dellorex(m): 6:12pm On Jul 12, 2020 |
See the kind of useless people wey dey tarnish our image. Now many countries dey deny us Visa. |
Crime › Re: Bayelsa: Police Parade 14-Year-Old Girl Who Left Home To Be With Facebook Lover by Dellorex(m): 6:06pm On Jul 12, 2020 |
. |
Crime › Re: Bayelsa: Police Parade 14-Year-Old Girl Who Left Home To Be With Facebook Lover by Dellorex(m): 6:03pm On Jul 12, 2020 |
She's enjoying her moment with her lover Mr digson |
Crime › Re: Temitope Arowolo: Lebanon Was Hell, I Don’t Pray For Satan To Experience It by Dellorex(m): 3:02pm On Jul 12, 2020 |
ishowdotgmail: Shebi na una no wan let una toto rest dey travel go Lebanon with hope of entering Italy true talk |
Crime › Re: Temitope Arowolo: Lebanon Was Hell, I Don’t Pray For Satan To Experience It by Dellorex(m): 2:59pm On Jul 12, 2020 |
Nawa o... The girl for kuku use the opportunity to also preach for our greedy corrupt leaders to make naija better. lol |
Sports › Re: Kamaru Usman Vs Jorge Masvidal: UFC 251 - July 12 by Dellorex(m): 3:40pm On Jul 11, 2020 |
wait make I check who go win.
|
Music/Radio › Re: Russians React To Wizkid, Davido, Burna Boy Music by Dellorex(m): 3:34pm On Jul 11, 2020 |
Aghhh |
Sports › Re: Kamaru Usman Vs Jorge Masvidal: UFC 251 - July 12 by Dellorex(m): 3:16pm On Jul 11, 2020 |
Omo oluabi make us proud |