Demsid's Posts
Nairaland Forum › Demsid's Profile › Demsid's Posts
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 44 45 46 47 48 49 50 51 52 (of 67 pages)
kingphilip:who b baba sokoto |
sokoto peeps whr al y'al hiding |
getting ready to move my ministry to sokoto tonite. O ye son of adam, wish me safe and sound trip. I wish ev1 moving today, tmrw may d lord guidance b upon us al |
Kaffy8910:pls can I av ur number. And I want to know how d payment would be made. is it in advance? And will dey give seat numbers. If u cud get d Driver number it will b of help. |
Kaffy8910:which driver. Is it the young shall grow organization u met or with some random driver. I just went to both yaba and iddo today and I will prefer d iddo young shall grow bus cos its cheaper. Dey told me its 6,050. But that ur cheaper price if not with below standard bus will b better costwise. In summary; What kinda bus is it and What kinda driver is that. |
Since wen I don hear say na sokoto dem post me. Morale to come this thread just go down. But sokoto here I come on monday. |
Will join u guys soon. My tattoo is loading |
Owliver:owliver na sokoto dem post u sef? That no alcohol na dulling tins, wetin person go com tak dey suppres al ds vexation way neva finish. |
Owliver:owliver na sokoto dem post u sef? |
this is my no, sokoto batch A .08087219596. tanx y'al.
I av a feelin sm1 is bearing samuel here on ths thread. |
Walexsammy:so u b sokoto? Me sef |
diaris God sha |
demsid: |
anybody way knw nysc DG, help me tel am, i don vex i no dey go again ifahear say i no go. Stream 1 straight, i go swim from lag to benin if my edo state runs work. |
sexymoma:clap for urself , e neva reach to divorce tru tru. D man suppose use hand driller dril out a pvssy. |
chineke! No hole btw her legs or she can't jst menstruate. I dont get |
NOTICE!!! NOTICE NOTICE!!! TO ALL PROSPECTIVE CORP MEMs, Pls b informed that ur callup letters wil b out by saturday evning, so stop wasting ur time here on d internet ,go find something to do like packing ur bags, buying al d necessary things u wil need at camp and if u'v done al that. the boys can go to d gym and d ladies can go and watch telemundo. and note that if u find urself in stream 1, u must b in ur resp camps on monday morn. if u are not comfortable with that this is where ur childhood remix of d national pledge coms in. " to serve nigeria is not by force". NYSCMEDIADIRECTOR. Gen. ali okupe. |
i suspect rigging in this cal up letter distribution. Smth dubious is goin on undergrd. |
so una stil dey here dey wait cal up leter |
hmmm
at last. It is here
praise the lord |
chai . This nysc ppl dem b 419 so no cal up letter again this week .make dem just mail me d state dy wil post me to. I don tire. |
peter:mr peter is tha that u? Hugs him tight. Oneblood. Rep funaab engrng it wasnt easzy but thank God we are here |
oyaaaaa!!! 2020!! Iyalayawon. Ahhh. I dedicate ths spot to my lovely mum that made me up to ths level in life. I pray she lives long n i take care of her as gratitude. God bless my mom |
whr ar u 2020 |
2020 |
ait |
ok |
Sambar:my sch mate hw va |
m leaving here by 2020 no doubt . Ths ba3 self surprise me ba3low since 1995, stil hustling. D morale s high |
seun self go dey look this thread like mystery. What a magical thread. Are these humans or aliens |
vision 2020 of d FG we al knw its fake. But me wil make it til 2020. No ba3 low formd against me shal prosper |
chai i made top four sha. Thank d lord |
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 44 45 46 47 48 49 50 51 52 (of 67 pages)