DenreleDave's Posts
Nairaland Forum › DenreleDave's Profile › DenreleDave's Posts
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 374 375 376 377 378 379 380 381 382 (of 695 pages)
jyz200:I don't get sir? |
Ibk2020:Say no more Osheyyyyyyyyy |
Tolu181:No be by supply bros.. I av been monitoring Dt coin since 3 to 4 months ago..... It went up and it gave me money and later dissappeared..... Since then, it hasn't recovered again |
Impulse80:Abeg I no be bros ooo.. I be guy My apologies ooo if I sounded rude.... Has it been resolved? |
Bellaluve:Any reason u said that? |
elmoduddah:Na hìn Sabi... I don use the money chop Indomie and egg |
Ibeme ibime Ada is not moving with btceeeeeeeeeee... Or am I the one not observing well?? ![]() E be like say e dey move with btceeeee unlike bnb
|
![]() Muslim countries in problem, they run to Christians nations.... Chai...... Scam |
Some people will start this cry... pto journey and wunt reap it... I was just thinking about some people who might have invested in cry... pto years ago and died... What happened to their money? Did the exchanges like binanceeee, kraken, and co locate their families to return the person money all na the exchange the money die...? Whatever you are doing, pls enjoy ur life too.... Make God let us reap the fruit of our labor. We shall not die young but live. Amen Amen Amen |
DieRich5:Nice boss.. No kill ursef |
NisforNicky:Carry ur bag go villa ![]() |
Tamel:Make I enter ur boat abeg ![]() If I had invested dos 25k on Ada instead of sharing it among those 5 useless coins, I shud be aving almost 70k now as Ada Don go up... But no, those useless things held me down for 4 months |
Tolu181:I go buy later when dem dip... ![]() For now, I need my sanity and I am so so broke..... Na the 5k go help me manage for this month and early next month.. I no fit get money and go dey borrow na... |
Ruben225571:Don't not be deceived.... It was launched around 0.4 on binance today... It has been Stagnant.. Even B4 it was launched on binance, I went to check price on coin market, it was same 0.4 |
I wunt regret it.. Decision made with my full Chest ![]() |
Bought some useless coin on kucoin.. Ghx, polx, eosc, Shiba and klv... Been holding for over 4 months... Useless coin never rose again.... My 25k naira turn 5k by force.. Guess what I did, I withdrew it yesterday night and I am abt to chop indomie and egg now.. ![]() I can't kill myself.. It's enough brooding on those useless coin. ![]() |
Tamel:U like woman.... If person too like woman, na so money go dey finish Wenmoon women, ass woman, moontoken boobstoken ![]() |
Tolu181: ![]() For this market, no place for those feg safemoon.. Pls remind me of their use case again? |
Impulse80:U r wicked if you put USDT in Ur transfer memo Bfor I judge you, did you put USDT in Ur transfer memo?? |
![]() I'm sure all these place is not on earth This should be heaven... Imagine we have this beautiful things on earth and some useless countries like China, Russia and useless Talibans dey find war to destroy all. E no go better for anyone wey wan destroy this beautiful nature |
Ruben225571:I remember ur statement "be like say TA and FA no dey work for Slp again " ![]() |
Seanwilliam viewing Ruben225571 ur bro is here |
Mumben:No be everyone Sabi scalping too.... Just find better coins with potential and concentrate on it... |
nonut:Shiba mad dog.. I sold the rubbish.... I don't care if it booms tmao, I am off the bondage of Shiba and some useless coins I bought on kucoin.... |
Ruben225571:Greetings from Sean
|
DieRich5:Lo �... But u said u r not entering any position for now na... Wetin u dey find for ada ![]() |
Ruben225571:Sean Williams is okay.. We dey chat sumtyms for whatsapp........ Baba dey hustle ![]() |
YoungDaNaval:Nobody go sell am less for you... Except the person dey problem |
Ruben225571:I will not talk ooo.. Keep whining me |
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 374 375 376 377 378 379 380 381 382 (of 695 pages)



hope I'm not late for the fun 