Destinyguy's Posts
Nairaland Forum › Destinyguy's Profile › Destinyguy's Posts
1 (of 1 pages)
-------------------------------------------------------------------------------- yeah,unfortunately it was my sis, we were quarreling freely exchanging verbal assaults when she called me ATOoLE!(bedwetter) the was the last she said.i sound her real hard!! towaih towai on both cheeks Akindayor,r u really a bedwetter? or na b4 u b atoole ![]() |
Omo nothing wey i go do then go and wow baba God say how we go take do am make i enter PARADISE ![]() |
Omo wetin dey make u bored? did u wanna tell me dat there's no interesting topic in tha forum search well-well oooooooooooooo! |
hallooooooooooooooooooooooooo! wetin dey happen here? i just dey join una 4 dis forum nice 2 meet u pple |
1 (of 1 pages)
