Detivo's Posts
Nairaland Forum › Detivo's Profile › Detivo's Posts
1 2 3 4 5 6 7 8 9 10 (of 13 pages)
gud evenin guys....riley, odizeey, iamwinner, becketh, adex nd d few rest online...wetin una dy discus |
ohh boi. M don tink say NL don join ASUU strike o....tank God |
Mickey7: detivo detivo. U knw ure actually my bestie here oi knw bt its nt personal sha! |
Mickey7: +yawns+ oh dear detivo you bore me almost every time..adex too nd pls dr detivo "don't take his personally"if i do, jst try nva 2 quote or read ma post, cos u ar tryin 2 mak m ignor ur evri post bt stil nva tak it personal |
Riley_Freeman: Devito, I can. Adex097: lol...just wait and seeu dont knw hu u ar talkin of here. Am aspiring 2 b 1 of d bst DIA nd secret agent officer America wuld eva witnes nd here u ar tinkin of mitin m in person... Sowi 2 drop u hopes down bt its imposible, expect i wish u si m... Adex *dazall* |
Riley_Freeman: lol. Oga Holyrule wey dem even give he medicine for IMSU dey contemplate doing crop science for Uniben.b4 ma name came out in uniben admisn list ma popsy was tinkin of consultin his formal lecturer in yabatech bt al of a suden d man don even 4 get say i rite putme 4 yaba...uniben is indeed 1of d best even d old knws dat.... Let b readi 4 new lyf nd seriousnes |
Adex097: Lol...buh I've seen your pix na...will definitely recognise you1. u cant tel ma height 2. U cant tel d hair style i wuld barb 3. U dont knw ma ril name 4. I dont make frnds easili 5. U cant tel ma luks 4rm ma dp |
btw i don 4get abt yabatech admission list...adex, odizeey, riley nd odas wat do u advice i do. Shld i stil hav hope on dat or jst 4get abt it......hu wont want 2 studi in gr8 benin |
Riley_Freeman:dats rite boss its 4rm ma own point of view....dats y i wuld luv 2 si u guys immediately clearance start bt non wuld knw its me |
Detivo: guy i lyk dis post...bt seriously, evri tym i read odizeey, adex, mehlena, riley, karenkinky, tinaoyen, sylvalord, swagalord, romanticboi, mickey, didi, thelma, pokemon, affrey, asakel nd sum odaz, i wld jst b forced 2 create an imaginative luk of dem in ma mind, especiali metaphysic....i can't wait 2 si u guys in ma disguise...i hope u guys ar wat u claim 2 b, dat goes 4 u especiali odizeeyguys am dedicatin dis 2 ASUU, 4 kipin us at home.....odizeey; am expectin him 2 b a guy dat act at detriment of oda pples feelins jst 2 pas his joke. 2 him its normal bt it onli takes sum1 lyk mr nva tak it persona 2 si d joke in his act. Bt i tink he wuld b vry plain....adex;am expect him 2 b a guy dat talk mre on internet dan in ril lyf. So he wuld b kinda gentle....mehlena; expect her 2 b sum1 dat luvs makin easi frnds nd ntin personal or mayb she is mre of studi tight....riley; a guy wit several characta bt he wuld lyk 2 kip his distance nd care lil of wat pple says abt im.....karenkinky; expecting her 2 b miss showof bt d kind of gal evri gal wuld luv 2 b nd d kind of gal dat wuld luv 2 b d best....tinaoyen; she is luvly in her chat characta nd she is d kinda gal dat wuld get guys waitin 4 her online bt lyk her chat style....slyvalord; mr take m personal, i lyk ur mature style bt u seems 2 care les of d kinda of person u make in pples mind....swagalord; mr swaga, lyk u ur dp says, am cul nt much....romanticboi;am expectin u 2 b a guy dat wuld put al gals in confusn 4 his romance style, jst kidin bt am tinkin u wld b gud because u tink les of violence nd mre of romance....mickey; am tinkin u wuld b lyk riley(he said it himsef) bt i hope u wuld b pointed....didi; mr intellectual gud wit english nd corectn, i hope u ar nice 2 mit.....thelma; am expectin u 2 b lyk tina. Ur chat got m busi even wyl workin, hope u ar nice....pokemon(pokewoman); am expectin her 2 b dat kinda gal dat normali says 'i luv makin frnds wit male dan female cos dy gossip 2much'. Since she lyk most tings dat guys lyk. U wuld b fun 2 b wit especiali if u ar beautifu....affrey; i knw u wuld luv makin frnd bt dnt b easili influenced....asakel; nice guy. Am tinkin u mite hav lil of m in u. Frnd-lyk bt hard opinion....tinahrex; nice guy wit swaga....miss phabulous; nice lil gal....samsantos; expectin u 2 b easi guy dat pple take hard....doc mis; gal wit style...............al dis ar ma tot of u guys bt pls ntin is personal nd i wic 2 knw mre of u guys nd i also stand 2 b corectd 4 ani rong impressn |
MrRomantic1: Describe me according to ya perspectivek let me discribe evri bodi acordin 2 hw i tink of dem in maa mind..bt b4 i start pls no 1 i mean no 1 shld take it evry personal especiali d gals bt i wont discribe evry bodi |
Riley_Freeman: lol.. Make una no vex for me o.. na joke I dey.guy i lyk dis post...bt seriously, evri tym i read odizeey, adex, mehlena, riley, karenkinky, tinaoyen, sylvalord, swagalord, romanticboi, mickey, didi, thelma, pokemon, affrey, asakel nd sum odaz, i wld jst b forced 2 create an imaginative luk of dem in ma mind, especiali metaphysic....i can't wait 2 si u guys in ma disguise...i hope u guys ar wat u claim 2 b, dat goes 4 u especiali odizeey |
hapi sunday guys, shanté hallelujah ha..shante ale ale alyf |
hapi sunday guys, shanté hallelujah ha..shante ale ale aliv |
gud even guys...wat is d mata on ground. Abeg i no wan hear futball talk here |
thelma ivy: gud afternoon peepsaftanun dear nd aftanun house |
doze of u in lag dont 4get 2 sanitize ur environment 2dae... Cox its environmental |
Adex099: Good morning Ladies and Gentlemen ,morning guys, morning adex |
nite walker...no viewer allowed...hahahahaha....si u guys in ur dream |
tsleazy: sharrap there.... Hold on lemme come back....*goes to pick up hot chilli pepper*guy hu ar u 2 tel m 2 shutup |
odizeey: y u dey tlk like sermwell,no b d way u act we go tk knw u? I no knw hw u b o,bt u b my man oam nt lyk any bodi o. Me na me. |
sumbodi shld pls go nd wake mr seun... D wey dis thread is derailin is vry alarmin or say im nd aunty sperm dun taya... Seun abeg ban evri bodi til ASUU cums 2 deir senses |
I_am_Sylva: oya beat meguy u knw say i no fit beat u bt b warnd... tanx 4 tryin 2 corect ma mistakes... |
odizeey: baba shey u c am. N na him go dey say dnt tk it personal,u c. Dnt b wat u cnt b,b originalguy hw i wish u knw m... Ma 2 bossom frnds says am nva crious. So hw do u expect m 2 act personal wit such an uncriour character of nt takin tins personal bt guy u rili said sumtin dat suprise m on 2go last nite |
Riley_Freeman: na lie o...baba, Me no gree at all. Odizeey na very funny guy.. Unless you have been taking his posts 'personal'a whole mr dont tak it personali. Tak post of sum1 i havnt seen personal. Dat cant hapen... |
Mehlena: nah..its cool. U can send it to kiluto tooyea i wuld... Tanx again |
I_am_Sylva: haba!nd so...no mind ma english... Bt mst u quote |
Mehlena: detivo wadup? I just sent dat stuf to ya numba. I hope am free nw o..loli've got it sis... Bt was i disturbin u... Sowi if so... Nva meant 2.... stay cul |
Kiluto: odizeey stop talkin 2 ma oga ani hw. Detivo no mind am bt abt 2go me no get time bt because of u i go login bt y midnite say na factory work u dy do.. In ur words. dont take it personal. Say b na philosophy dem giv u nd mehlena. We al nid 2 talkguy sabi na ur 2go id b aligbe01... Odizeey na ma person bt sumtimes i jst dy ask ma sef weda na dis im go be 4 real. Odizeey is warded d most annoyin dude on dis thread... Mehlena hav sumtin she wants 2 giv us dat is nidd |
Nw i belif say na fame ASUU dy find... Hw can u ask a primary skul boi 2 go 2 skul nd wat he says is dat 'skul sef dun taya m, i pray make ASUU strike reach primary skul so na m nd ma elda broda go dy stay house, cos na onli im dy enjoy house'... odizeey take note, its nt funi... I knw say na u go 1st giv annoyin quote.... Kiluto hw far, am nt sein u on 2go ani more. Log in by midnite. Deir is sumtin u nid 2 knw... House i greet una *yawn* |
gud mornin house....make i go slip |
psycho pea |
But the table might just turn. You in?
"


