Detivo's Posts
Nairaland Forum › Detivo's Profile › Detivo's Posts
1 2 3 4 5 6 7 8 9 10 (of 13 pages)
planetuzor: Odizzey, Davito and everyother person representing "Newly Admitted Uniben Thread".. U see what am saying, in this our thread we nor they quarrel too much even if we quarrel d two parties always apologizes to each other not always because they are wrong but because they want peace to rain...... hmmm but if na u na thread JEXUX, nobody go wan gree, dferent kind abuses weh u go they see for don run into 5 thread pages.....guy d way u tak spell ma name got m tinkin weda na m u dey talk 2... As for d quarel.. Na tru maturity... New Admitd nid 2 learn 4rm u guys, i dey envy una... I dun port, mak una no ask me y... Its al personal |
STORM2: If I tell u guys where I am now u won't believe...u ar watchin? den u ar nt a gud observer...u shuld help dem deliver chair nd d rest weapon 4 dem 2 use in breakin deir heads so it wuld b more fun...btw wat ar u lukin 4 der or ar u out on a date...hav a splendid day |
odizeey: summer slam is waiting for uoga odizeey, wen i said fight in d oda thread i no mean na o...u knw say m no sabi fight dats y i no dey lyk mak pple tak ma post personal bt unfortunately u took it veri personal bt no dy mak me vex ehen... |
STORM2: Hahahahah! Na wa for una....my bro I saw ur earlier post no mind us abeg e dey be like dat sometimes...dear pls dont beg 4 him o... Dis odizeey of a guy no want get redskirt...na ma oga bt sum times oga nid 2 b teach a lesson...odizeey u dun mak m dey act personal |
gudaftanun guys. Odizeey u dey vex me 4 d oda side of dis uniben thread....u knw wat am talkin abt |
odizeey: looking up to who?guy i swear u dey vex m veri time i read ur post... Say na most say u go quote me... Guy here no b ur thread so dont let m plug ur eyes off it socket... Mak we go our thread go fight |
una dy vex 4 here o.... Storm nd Nony u guys shld b calm... I knw its hard 4 sum1 2 chang wat anoda person belifs especiali wen it cums wit fact bt mak una no 4get say we d newly admitted ar lukin up 2 u guys...we al remain 1family... Gr8t Uniben, Gr8t... Mr personali say so |
gudmorning fellas... Am d mr personali of N.A.Uniben.Students thread...am seachin 4 planetuzor, is he here |
planetuzor: I couldn't have agreed better! Indeed everybody here, when u meet them physically they will sure wow u..guy wat ar u insistin we do nw....gudmorning frnds...al d ladies in d house hw was ur nite |
odizeey: i no beg u to fite,na beat i wan beat uguy so u luk ma pix finish u cum belif say u fit beat a whole blak nigga lyk me...dont tak dis personal, bt guy u nid 2 wakeup 4rm dat drim of urs... |
odizeey: u go cry oguy dont try me...abeg i no fit fight |
odizeey: dis guy is high on personal wewe. *in sermwell's voice*guy i hear say na u dy cos gbege here*drag him by d cloth* hm? |
Affrey: evening brohi pretty, hw has ur day on Nl been... I hop al d guys here aint givin u tough times |
sylviagoldie: Good evening Mr detivo...ma sista dont blame dem na ASUU nd FG cos am...if ASUU had calloff d strike we wld hav been discusin abt wer 2 stay in benin nd hw 2 conclude clearance...bt al dsame if dy tak it personal or nt, i can tel u dat evri bodi here is different 4rm wat u tink, lets wait til clearance start, den u wld si evri bodi in his personaliti mode |
Adex097: good evening Mr personalevenin adex... I can si dat tins aint d way dy shld b...so am expectin u 2 giv m a report of wat has been goin on here.4 immediate fixing |
gud evening evri bodi wey dy here o....i dy greet una |
Mehlena: detivo..ah see u.i troway cap... I wuld b xpectin u on 2go by 10.pm. Der ar sumtins we got 2 talk abt. |
oluwaugo: Mr personally, everytin here now iz derailin as long as d strike iz on.guy i unstand una plight bt dont tk it out on d thread. Lets hop 4 d bst because acordin 2 hw tins is goin i bet d strike wont last til 2015 nd das sumtin nyc. |
gud aftanun 2 evribodi in d house....wats d latest derailin talk in d house...oga riley i greet o...mehlena we nid 2 talk cos na dsame course we go battle...odizee kip up d gud work, let m jst tel u dat mani pple readi 2 blow ur head off durin ficical clearance...peace 2 u al |
Sir-Tunechi:guy am nt judgin dem, am wishin or winchin dem wat dy deserve... Hw mani of dem children skul in fg unis non. |
gud morning guys...ma advice 2 evry admitd felow is 2 start workin or involve in sumtin productive...ooh boi 4 m i dy go bak 2 ma formal work n no stpin...ASUU n FG ur rewards is waitin 4 u guys in hell, 4 make Nigeria students stay at home becos of una sefish desire... God help us |
Metaphycist: Now u r takin it 2 phylosophy i.e d problem freewill n determinism....Tho som bliv dat sinc we cnt determine our place of birth,our skin colour,gender....N 4rm d Biblical perspectiv wer it's said dat "God knws ur beginin 4rm ur end"meanin all our actions r jst followin d design set out 4 us(i.e we dnt hav a choice).abit confusin bt its d truth |
dis ur gf go help Nigeria contex 4 nxt yr miss world...d judges go run 4get dere verdict n fellow contestance go quit 4 her beauti...n dis is nt personal |
am greet evry bodi in d house...gud evenin guys...wats kukin |
*nite walka*...jst checkin if evry bodi has gone 2 bed...slp tiet guys |
another1234: i grt u guyzguy hw has d day been. I de greet oo |
Droga dray: @detivo,, which course where u given....nd cn u tel me fairfaxxx courseguy hw fa....i was given filosofi *n i tink say na personalogi dem go giv m* 4 fairfax its lyk english n literature or sumtin lyk dat....o boi y dis thread dry pas graveyard, say na becos dem dun admitd evry bodi here na im cos am....u al shld bring ur as* here n let metaphycist teach us hw 2 identify awaslf durin ficical clearance... Mehlena nw wey i nid u na im u disappear.guys dont tink of it as personal stuff na onli book mak m de find her |
Metaphycist: We,the Youths r faced wit serious turbulances,our future,very much unpredictable due 2 d state of our nation.....tanx 4 d advice bro... Dis wat i was tryin 2 say wen i havnt got admitd bt pple misundastood it 4 hopeles n sad tot of nt been admitd....1 cant say becos he've gain admisn, so he focus onli on studies...its lyk a hunter goin 2 hunt 4 onli 1 kind of animal....i dont knw 4 odas bt 4 m am goin in2 ben wit moredan 1 desire bt al nids finance...guys pls dont tak dis personal...God help us |
Didi 5: Xup detivoxup man...hw was d nite n wich Nl gurl did u drim ov b sincere n dont tak it personal...gud morning ma guys...i hail al student in faculti ov art/humanities, i knw we ar d 1s holdin dis thread, wit our funi lyf style. So i greet u al o |
Asakel: Hehe!mak u enta uniben...den u go si gurls way u go 'stand in front of a plane 4' metaphycist pls comfirm dis...som gurls go mak u deir personal businex....pray 4 m in church o. |
Asakel: Listen 2 Bruno Mars Carefully: ♫ I'll catch aguy u 4got *stand in front of train 4 u* .dats wat mumu luv cos. No blame am |