Politics › Re: My Goal Is To Ensure ‘no Nigerian Is Hungry’—jonathan by devanz(m): 11:49pm On Jan 26, 2015 |
story my president told me |
Jokes Etc › Re: Photos - Can U Pass A Night In This. Hotel by devanz(m): 12:02am On Jan 26, 2015 |
u go wake up see ur ursef inside water |
Celebrities › Re: Can You Let Your Husband Or Girlfriend Do This To You? by devanz(m): 7:09pm On Jan 24, 2015 |
small mistake una two dn go.una continue for presidential suite for hell |
Politics › Re: Patrick Obahiagbon Again! Chai! by devanz(m): 1:03pm On Jan 20, 2015 |
what just happened just woke from fainting |
Education › Re: Whats The Best Way To Stop Examination Malpractice In Nigeria? by devanz(m): 12:23am On Jan 18, 2015 |
cum make una no tok dat one o.make I enta uni first den I cum know wetin Una dy tok of exam malpractice.some of una wey dy tok una no use.make una take time o |
Politics › Re: A Presidential Candidate Step Down by devanz(m): 12:10am On Jan 18, 2015 |
Oga jona asap |
|
Politics › Re: *Pics*Am Surprise Even Jonathan Supporters Can't Say Amen To This by devanz(m): 1:33am On Jan 17, 2015 |
Na holy ghost fire I go tok for dream.tok more of realty.i am too young to be clueless |
Politics › Re: Check Out Pdp's Many Lies About Buhari by devanz(m): 9:36pm On Jan 16, 2015 |
as things dy go nowadays.nobody fit differentiate d truth from lies. we are doomed  as things dy go nowadays.nobody fit differentiate d truth from lies. we are doomed |
Politics › Re: Gen. Buhari Shares Lovely Smile After Reading Tweets About Zahra(photo) by devanz(m): 9:26pm On Jan 16, 2015 |
make una no mind d smile.wetin go dy I'm mind na:if I catch any baboon near my daughter! |
Politics › Re: Again, Jonathan Begs Aggrieved PDP Chieftains Not To Leave Party by devanz(m): 9:22pm On Jan 16, 2015 |
y I'm no dy beg Nigerians for d bad governance.na chieftains I'm dy beg. Na Feb go tok |
Politics › Re: Akanu Ibiam International Airport Enugu Gej's Transformation Agenda In Pictures by devanz(m): 8:01pm On Jan 16, 2015 |
wetin cum be dis one |
Politics › Re: Patrick Obahiagbon Praises Zahra Buhari On Twitter by devanz(m): 11:23am On Jan 16, 2015 |
Abeg no finish us with ur grammar |
Politics › Re: Many Nigerians Are Willing To Die For Jonathan As Presidential Guards Shield Him by devanz(m): 11:19am On Jan 16, 2015 |
if I hear! |
Politics › Re: FG Describes CNN Report On Boko Haram As Satanic by devanz(m): 11:39pm On Jan 15, 2015 |
nothing lyk satanic for dis one.lets face facts |
Nairaland General › Re: ''We Use Our Own Money To Buy Our Uniforms'' - Nigerian Soldier On CNN by devanz(m): 7:54pm On Jan 15, 2015 |
o boi y d soldiers dy cast na o boi y d soldiers dy cast na |
Politics › Re: Boko Haram: Jonathan, Military Chiefs In Secret Visit To Maiduguri by devanz(m): 7:48pm On Jan 15, 2015 |
lol make I'm dey careful else na I'm dead body go folow |
Politics › Re: Jonathan In Borno. (bulletproof Vest) by devanz(m): 7:44pm On Jan 15, 2015 |
Wetin. want make I'm do.im know say f he no take precautions na I'm dead body go cumot for borno |
|
Crime › Re: Love Scam: EFCC Recovers $2000 For American Victim by devanz(m): 1:15pm On Jan 15, 2015 |
so some people still dy fall for dis old trick.na wa o |
Politics › Re: I Have Chosen To Vote For GEJ - Ibinabo Fiberesima by devanz(m): 1:13pm On Jan 15, 2015 |
y u cum dy tell us |
Politics › Re: APC Initiated Insecurity Against Nigeria To Discredit Jonathan – Gov. Godswill A by devanz(m): 1:11pm On Jan 15, 2015 |
every day na apc dis apc dat.wake me up when u have goodnews |
Christianity Etc › Re: 8 Men Of God, Different 2015 Revelations – What Do We Believe? by devanz(m): 9:05am On Jan 15, 2015 |
;Dd tin be say God dy change mouth. |
Education › Re: When Is Deadline For Jamb Registrant... by devanz(m): 6:13pm On Jan 14, 2015 |
d registration dy end on 30th January |
|
Politics › Re: Buhri's Cert Saga;jega And Shola Omole Are.partisan by devanz(m): 12:49am On Jan 14, 2015 |
Abeg no postponing.it must happen on Feb 14 |
Romance › Re: Shhhhhh by devanz(m): 12:45am On Jan 14, 2015 |
;Dask d gods |
Family › Re: Jilted Wife 'chops Off Husband's joystick Twice After Catching Him Cheating by devanz(m): 12:25am On Jan 14, 2015 |
it is finished.over for man |
Business › Re: Crude Oil Price Crash Below $50 Between Politicians And The Masses Who Suffers by devanz(m): 10:52am On Jan 13, 2015 |
ist to comment.make I chop cum back |
Business › Re: Crude Oil Price Crash Below $50 Between Politicians And The Masses Who Suffers by devanz(m): 10:51am On Jan 13, 2015 |
GMB till oil price increses |
Education › Re: Some Interesting Facts About The World. by devanz(m): 10:53am On Jan 03, 2015 |
y una cum dy tell us |
Education › Re: Some Interesting Facts About The World. by devanz(m): 10:52am On Jan 03, 2015 |
y una cum tell us |