Devigblegble's Posts
Nairaland Forum › Devigblegble's Profile › Devigblegble's Posts
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 37 38 39 40 41 (of 41 pages)
[quote author=D-Explorer]taaaaaaa, close ur mouth dia. Na u go take care of am? Is it your money?[/quote]Don't mind that person na skin pain dey worry am congrats mr Latin |
I no wan say something wey go land me into wahala oo but i hear sey the recharge card for church na to dey call Jesus on phone ![]()
|
Nigeria Police did I hear someone say Nigeria Police ?nna never know sey confusion dey break bone ![]() |
its seems there is someone in there. ![]() |
she wan taste you whether u sweet or bitter ![]() |
only in Africa ![]() |
I went to fill a form with a friend in a well known company,while I was filling the application form,this lady walked towards me and whispered into my ears "u have a nice hand writing" and I looked up, realising it was my ex girl mum |


