DExplorer1's Posts
Nairaland Forum › DExplorer1's Profile › DExplorer1's Posts
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 193 194 195 196 197 198 199 200 201 (of 309 pages)
Idowuogbo my sugar potato, ok make i give Jyhdebaba ni? |
ItsModella:I no understand you again self ![]() |
kunletiwoo: Na today?You be bird wey no dey stay one place. Tree branch break na fly you go fly. You no persuade guys make dem give 2more like to that post to help your ministry ![]() |
Idowuogbo: u think say na joke i dey joke ba? ok ooo!Chai, my sweets dey vex for moi. Ok na, tell me anything, i go do chap chap ![]() |
ikekings: Wetin dey worry your head ni?Come guy, no provoke me this cool afternoon. I no go mercy you, nnatago? ![]() |
kunletiwoo: Hahahahahahaha! Badt Dude! Na you go tell us say na 3 Fishes dey inside Sardine Tin abi?No worry, those babes go pick you. No spoil paro na, na lie i lie ni ![]() |
Where's AmBeautiful? |
kunletiwoo: All of the above... Do the analysisPls., any lady with gut should woo this guy, he got nice 8inches I nominate Opella and Posh9ky. If agreed, abeg give this post 3 likes |
Idowuogbo: iwo? u? dey ur lane o!!! ma ti e shere wa saka mi. if u try am lasan? wa gbe odo mi lo san yi. i dey paramentYou no say we le po na. Nothing do the roborobo you dey give me. I dey feel you wahali..anything 4U sweets ![]() |
kunletiwoo: How many you don get now?Without a man to woo? ![]() |
ikekings: Its just a one night thing.... LolSMH |
Idowuogbo: je ko wa leHow much you don make today? I dey come base. To ba fumble la san ![]() |
kunletiwoo: Badt Guy... Your list isn't complete jorOk na, go find two ladies woo you na. Na pick dem pick o, no be me give except few ![]() |
sanb: I'll be too tired when I return and I'll be heading straight to bed...don't be greedy mehn stick to the 2 you've got already...Haha LolNa wa for you o! You just dey produce excuse like pure water ![]() |
ladunsky: THANKS AND GOD BLESSAmen dear! |
kunletiwoo: Ha! I get evidence ooCheck the men's list na ![]() |
ladunsky: @ D-EXPLORER..... Please what time would the competition start tonite.........? Cos av got an exam tomorrow and i av got a PHD grade to maintain... Cant afford to loose marks cos i wanna woo 1907pm and you got the 4th Slot. Makes it easier for you to sleep early ![]() |
sanb: It's not official mehn...you've 2 ladies already Nikkyshyne and FlowerPower so stick with that dude...Haha Lol....Hahaha. Sanb dear, 10pm is ok, my slot comes up almost past 10pm. It's modified ![]() |
kunletiwoo: How on earth do you expect me to know? Ehen! When last u don update me? After u go talk say I don spoil showParkwell, you wey dey slot to woo Slimyem, na run you run ![]() |
[quote author=uj_sizzle]Did it look like one to ya?[/quote]Do you have what it takes to woo a man..huh? |
[quote author=uj_sizzle] [/quote]Is that a kiss? |
kunletiwoo: May your eye balls not fall off this time...You no see wetin i see ni ![]() |
It's official! Nikkyshyne, Sanb and FlowerPower |
[quote author=uj_sizzle]cocky much[/quote] ![]() |
sexkillz: [color=#000030]sanb, who are you wooing?me |
190: actually its 4 honey, do you mind making it 5Ole |
sanb: Now let the show begin....D-Explorer and Killz hope it goes well tonight...No wahala, just dey viewing centre, i could pick you to woo me ![]() |
vivian chinaza: Please, did anyone by any chance see Sunebanty?No probs dear, since it's for fun, any dude not around will be replaced ![]() |
flanrey: You could reduce the number of girls interested in wooin 190 and send some my wayHahahahahaha. Na them pick 190, i don't have such authority ![]() |
Tenderly1: 190 my man, na 3babes won woo you? You too much4 actually ![]() |
ikekings: So you want "VIVI" to woo you ni?Oga easy, everybody know say Vivi na yours till i decide to have her..YEAH ![]() |
lalaosky: Explorer, abiL wants to woo me...put my name in the slot...plus seunbanty aint aroundThe declaration was after my selection but i've you invisible on a slot. Cheers ![]() |
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 193 194 195 196 197 198 199 200 201 (of 309 pages)







[/quote]Is that a kiss?