DExplorer1's Posts
Nairaland Forum › DExplorer1's Profile › DExplorer1's Posts
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 215 216 217 218 219 220 221 222 223 (of 309 pages)
joeydozzy: new update ![]() |
ikekings: Bia old man face your front maka your life ooo...You don join 190 ![]() |
joeydozzy: eeyah :' :' :' Mr. 190 out 2-2go |
xynerise: *looks around* are u talking to Mua?You know na ![]() |
joeydozzy: una fit ooohSlimyem na sweet babe. Mynd no deserve that kain beta thing ![]() |
[quote author=190-the-clown]thats cold #itsorite# i'll be fine on my own [/quote] End of the road. Next!!! *thinking* Sexkillz |
abiL: I am a newbie, but I saw a convo he was having with some girl about rubbing oil on his n[a]ked bodyBabe, make i save you all that stress. Make we relate na |
xynerise: I guess this thread is not for me.You ke, you dey misplace crush that 6yrs pikin fit testify |
AmBeautiful: yes of course!Sup sweets |
joeydozzy: new couples of the weekWey my name? Edit that list chap chap ![]() |
sexkillz: [color=#000030]You go first pass thru our mallam for gate with im cutlass, then thru the compound wey dog dey. Make she talk jor. Na you bi her bodyguard ni? |
abiL: I know his ways. Original womaniserIke, wetin you don choose ![]() Abeg make we add flirt for that criteria. LOL |
[quote author=*Shollypopz]GBAM!![/quote]How i go fit see, touch that curve? ![]() |
sexkillz: [color=#000030]Even this one wey no sabi spell dey find woman. . . Chi. World don spoilI don die for here ![]() |
ikekings: I don handle "idowu" b4 nw, "abil" na small matter nw... LolabiL fine o for sitting but i no know for standing ![]() |
[quote author=190-the-clown][color=deeppink][size=18pt]in other related knews!! Shollypopz and 190 are the first couple to emerge from this week Nairaland 1st week of romance for more info check Romance Section: Who's Your Crush Of The Week.[/color][/size][/quote]For your mind and dreams ba? |
sexkillz: [color=#000030]Lmao. . . Na 190news be that. ![]() |
lalaosky: at first, i thought he was dailynews..lwkmd ![]() |
sexkillz: [color=#000030]If she elopes, na her choice. I go wish am well. . .I see this one ![]() |
ikekings: @op add "abil" to my list... I need fight partner...abiL na another Idowuogbo. You sure say you fit? ![]() |
sexkillz: [color=#000030]You don't worth her then. . .Hahaha, go jor. The curve fit make me ignore other parts na ![]() |
[quote author=190-the-clown]i cant even find shollypopz around here where she enter - abi she wander go toilet again [/quote]That epistle you call love msg don pursue am ![]() |
ikekings: Go and kiss naked wire... LolTnk goodness say I no see your post. LOL |
[quote author=~vicky~]Mr 190, lalaosky ikekings and D-explorer stop derailing [/quote]Sweets, as i just dey think of your moniker na em you call my name. I won transfer my crush to you ![]() |
sexkillz: [color=#000030]No need to shout. . . They are free to try, and she is free to accept.Guy no form don here jare. Besides na her chesticles to her kneesticles me i like. If she cut that part for me, am ok. |
ikekings: Nawa you ooo... You suppose dey spice up things for me not spoil them... LolShe go spend a week with me if i support you.. Huh? |
lalaosky: lol...explorer, eyeing no be bad thing now...no implicate me before sexkillz ban me for stealing his keleNa back door you won pass ni? Sexkillz no need Sholly dem plenty for em hand na. |
ikekings: Lol... So you never notice am? Nawa ooo.. I think say you for don notice am since.. The thing started right from that "battle thread"... Lolhahahahahahaha. Okkkkkkkkkk. Adon remember. Chai ![]() |
[quote author=190-the-clown]For those interested in going close to my woman shollypopz *d-explorer, raw and sexkillz beware* and who else . . [/quote]She never gree, you dey talk marriage, how the tin dey do you sef ![]() |
ikekings: Lol... No1.. More names still popping up...No 1? |
[quote author=190-the-clown]See as woman don make D-Explorer see me finish [/quote]Dey make yourself happy for there ![]() |
ikekings: Hahahahahaha... I know she's sweet.. Too many guys fighting over her already..**including you** you take style dey enter, i gbadu your way...**winks**hahahahahaha. Lalaosky sef dey high Sholly. No wondeeeeeer ![]() |
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 215 216 217 218 219 220 221 222 223 (of 309 pages)



