Dextassss's Posts
Nairaland Forum › Dextassss's Profile › Dextassss's Posts
1 (of 1 pages)
@poster no sense |
Moyola:Agbaya! no be u go 'shit' 4 middle of banking hall. you no dey shame! |
dani1luv:if u vex, u go kill person? your papa use iron prick Bleep your mama, e born "Robo Cop". as you short reach, you sit down 4 my UPS your legs no touch ground. |
clemcykul:if you no sabi yab, learn from d masters. |
Ben20001:your DICK is too tiny, your girlfriend needs magnifying lens to see it. |
The Joker:i luv man! ![]() |
@ romade maybe u need to shyne ya eyes the topic says "YAB ME I YAB YOU". but no vex ooooo you are so urgly and shapeless whenever u walk with ur boyfriend on the street people would say "i never knew this boy is gay". |
@ romade maybe u need to shyne ya eyes the topic says "YAB ME I YAB YOU". you are so urgly and shapeless whenever u walk with ur boyfriend on the street people would say "i never knew this boy is gay". |
u are so ugly, the devil saw ur face in the night and shouted "Blood of Jesus" |
@dani1luv, nice one! you dey happy sey you get half cast as girlfriend, u no know sey na ECZEMA dey kill am. |
sorry man! just my own kind of fun, i dare you to yab me, make we see who go run! |
YOU! as you wur-wur reach, you no need costum to act horror movie! ![]() you too black, the water way u use baff fit dye white shirt to black ![]() ur joke dey so stupid even the CLOWNS no fit laugh ![]() |
1 (of 1 pages)
no sense


