Literature › Re: Red Night (true Life Story) by dexzzy(f): 6:49pm On Nov 08, 2016 |
girlhaley: Aunty moh
I sight u.....come and do d needful......please...ejoo |
Literature › Re: Love At First Flight. by dexzzy(f): 9:25am On Nov 08, 2016 |
evening neva still reach for ur area?@mohbaby
hmmmmmmm 2 Likes 1 Share |
Literature › Re: Love At First Flight. by dexzzy(f): 6:01pm On Nov 07, 2016 |
evening don reach for were I dey live
abi e never reach for una area @ziniroe
just asking though 1 Like |
Literature › Re: THE PAINS OF LOVING A STAR [a story that touches the heart] by dexzzy(f): 4:24pm On Nov 07, 2016 |
Shebi Na comment you want oya see am
even though I no know wetin I dey write
but anyway your story make sense, keep it up am enjoying it.........BRAVO 1 Like |
Literature › Re: Red Night (true Life Story) by dexzzy(f): 12:09pm On Nov 07, 2016 |
@mohbaby, they don kidnap u?
come and update plzzzzzzz |
Literature › Re: Red Night (true Life Story) by dexzzy(f): 12:09pm On Nov 07, 2016 |
@mohbaby, they don kidnap u?
come and update plzzzzzzz |
Literature › Re: Red Night (true Life Story) by dexzzy(f): 10:18pm On Nov 05, 2016 |
*sip coke*
nice one kip it coming, am in love with your story |
Literature › Re: Red Night (true Life Story) by dexzzy(f): 1:11pm On Nov 05, 2016 |
am coming
let me go and buy coke and popcorn
d 1 brought has finish
but b4 I go let me say smtin
mohbaby u are the best, keep it up
*opens the door and goes out* |
Literature › Re: Heart Of A Father by dexzzy(f): 9:44pm On Nov 04, 2016 |
WOW
I am really WOWed
dats if there is any English like dat 1 Like |
Literature › Re: THE PAINS OF LOVING A STAR [a story that touches the heart] by dexzzy(f): 9:38pm On Nov 04, 2016 |
I aff come
oya come and update fast
*winks* |
Literature › Re: Love At First Flight. by dexzzy(f): 9:50pm On Nov 03, 2016 |
but d update is too too short naw
but anyway GOOD NIGHT |
NYSC › Re: Corper To Travel From Ibadan To Makurdi On Bicycle As He Passes Out (Pics) by dexzzy(f): 6:18pm On Nov 03, 2016 |
smh
what am I even doing here?
mtcheeeeew |
Literature › Re: Red Night (true Life Story) by dexzzy(f): 5:57pm On Nov 03, 2016 |
I yaff come
and I am loving your story
thanks for d update
*winks* |
Literature › Re: Restitution by dexzzy(f): 7:50am On Nov 02, 2016 |
hmmmm |
Literature › Re: Heartstrings by dexzzy(f): 3:26pm On Nov 01, 2016 |
why is it so short naw |
Literature › Re: Heartstrings by dexzzy(f): 11:06pm On Oct 31, 2016 |
*clears throat *
do make u update b4 I provoke fold my mat |
Literature › Re: Heartstrings by dexzzy(f): 5:40pm On Oct 31, 2016 |
op I am enjoying dis story
oya clap 4 ursef |
Literature › Re: Heartstrings by dexzzy(f): 9:02am On Oct 31, 2016 |
I am still in chapter one, hope to meet u guys soon |
Family › Re: Beautiful Pictures Of My 80year Old Grandmother by dexzzy(f): 10:05pm On Oct 29, 2016 |
grandma make sense die...... |
Phones › Re: 72-Year-Old Nigerian Woman On Facebook, Whatsapp & Instagram by dexzzy(f): 4:25pm On Oct 24, 2016 |
mama I dey hail ooo |
|
Jokes Etc › Re: Real House Of Comedy Group Chat Is Out!!! by dexzzy(f): 10:08pm On Oct 17, 2016 |
09056051902 |
|
Politics › Re: Aisha Buhari, The Kitchen And The Other Room By Joseph Edgar by dexzzy(f): 1:33pm On Oct 17, 2016 |
these Fulani people sef |
Celebrities › Re: PHOTOS: Davido Covers Thisday Styles by dexzzy(f): 10:12pm On Oct 16, 2016 |
which kind style be dis abeg |
Celebrities › Re: Dominique Oputa Flaunts Her Curves In Sexy New Photos by dexzzy(f): 5:11pm On Oct 16, 2016 |
wait I am confused
Na boy abi Na girl  wait I am confused
Na boy abi Na girl |
Education › Re: New Waste Bins Used In LASU (Photos) by dexzzy(f): 4:54pm On Oct 16, 2016 |
I wish i can throw buhari inside
make he use there as the other room |
Politics › Re: Governor Ortom Drinking Pap With Akara In A Local Environment by dexzzy(f): 4:47pm On Oct 16, 2016 |
Eco2580: Chai recession no good, see even governor dey drink pap & akara. Wetin common man wil drink? I wonder ooo |
Politics › Re: Governor Ortom Drinking Pap With Akara In A Local Environment by dexzzy(f): 4:45pm On Oct 16, 2016 |
sukkot: which of them is ortom ? they all look crazy lolzz |
Politics › Re: Buhari Insists: Aisha Belongs In My Kitchen, She Should Stay Out Of Politics by dexzzy(f): 4:40pm On Oct 16, 2016 |
but wait oo,
I tink say they say he dey joke
abi no be wetin dey talk?
just asking.... |
Christianity Etc › Re: Grace Testimony From Nigeria : Protected From Armed Robbery by dexzzy(f): 12:47pm On Oct 16, 2016 |
dis testimony carry weight. |