Digitalstarlite's Posts
Nairaland Forum › Digitalstarlite's Profile › Digitalstarlite's Posts
1 2 3 4 5 6 7 8 9 10 (of 21 pages)
Pretty hard at times wen ppl are alive...dey hardly have enough to eat not to talk of money...but wen death comes....ppl from far and wide wit exotic cars graced d venue... So sad Subscribe for free to d channel below to get more comedy video every day... https://m.youtube.com/channel/UCpCcEgj6Bs0u_x-w75I7cRg?sub_confirmation=1 |
Na only God fit no wetin dey dis grown ass twins mind Me I dey cruise holy ground...by davido ft nikky minaj |
So many guys are out feeling shy to talk to their crush...this is a a well good tip to chat a lady...subscribe and enjoy... ![]() https://www.youtube.com/watch?v=3ZLLSfeEmks |
Don't go and disturb any woman wen she is doing her make up...best moment of life... https://www.youtube.com/watch?v=Kjh4kpnxkCc https://m.youtube.com/channel/UCpCcEgj6Bs0u_x-w75I7cRg?sub_confirmation=1 |
Timaya's babe in 2007 to 2010 wen timaya music dey reign.... Baba dey cruise am... Most actresses dat time and even few till now...Politicians dey runs dem especially dose eastern governors... Dey be bad... |
jagaban002:The road construction in question, does it in any or the order have the capacity to move heavy duty vehicles in future...cos I jus c dem pour cement and asphalt, no iron underneath to make it last for years cos it is a road I believe must move heavy vehicles |
Anoda audio |
Chest |
I pray d stupid governor finish d work b4 2023 |
Dis news don past now.... Nairaland don show dis b4 |
Congrats to him... To all dose girls thinking of d next guy to accuse of rape or rubbish allegation.... It won't be well wit u and ur intended family |
All dose girls wey dey twitter wey dey form saint...no mind dem...she jus type am No girl for dis life wey no like person dey spoil am... Next news...na d moderator wey bring am front page wey need serious beaten |
Lagos has d highest pension for her past governors which must be cut down and let people or civil servants dat worked to 35 yrs to enjoy d real benefit of good governance instead of someone dat was been selected by tinubu to govern for 4 yrs or 8 yrs But all dis news na to show say d governor dey work...all na lie...everything is a game plan...creat job opportunities and increase d minimum wage in Lagos... |
Na buhari children... Wat do u expect? |
We don hear.... U can off ur mic |
Lovely pic dere |
... The lockdown season had really made d bbn guys useful dan other sets |
K |
20 years, no beans... Waiting for huspuppy news... But it was not a rape but an attempted situation... I guess is was poor management as at dat time DAT ppl were not enlightenment... I pray we shall not fall a victim |
This is a miracle for a member of a Church that his Pastor miraculously brought out his international passport |
Single ladies...dey deceive urself dere I like d pat of "God go punish u" for d video |
I can bet u d guy never do anytin for his constituency since d time e entered.... #saynotogodfatherism |
No help |
Hi, guys I need help on text to speech converter that looks like human voice that is a software or app or website that can help me to goof jobs cos most of d ones I get does not resemble real and d voice sometimes degenerates Thanks...please guys |
If don't no, revolution approaching in disguise.... Am waiting for d next b*mb in aso rock.... |
Better to hear dem |
Dis one is turning to war silently |
If I have my way wit any keys to dat car... Omo, e don reach lapido... |
Am waiting for pH boys |
Dis is d greatest scam on earth by dis useless governor |
Exjoker:U be mumu and mad, don't u no DAT is a strategy by APC to tell d world dat it was #endsars protesters dat did it...wen last in d history of Nigeria did dey u hear dat prisoners fled without d knowledge of d wardens....no warden to stop dem....don't u no is a strategy to stop d protest... Do u no wat is happening in abuja as regards prosars....do u no dat buhari is a thief...someone dat is collecting pension as military, former minister, former head of state and now collecting salary and even minister of petroleum.... D guy is a thief.... Y can't him come and attend to d protester wit d promise e gave b4 election Guy go and sleep and think well... Do u no how much is minimum wage of Dubai and how much a Nigerian senator is collecting...
|
Buhari na bastard Benin is on fire...d prisoners have fled Dere useless governor don put curfew in d state... |
Block head!!