NYSC › Re: NYSC 2016 Batch B Corps Members House by dipson546: 12:09pm On Nov 15, 2016 |
monniyi: like u wouldnt watch me ?.. Noooo.. lailai...
some people want make I watch, chaii Olorun maje oooo!! |
NYSC › Re: NYSC 2016 Batch B Corps Members House by dipson546: 12:08pm On Nov 15, 2016 |
y0rmee: I just dey laugh at the funny protest thingy u people dey yarn about!
You really know the process of approving whatsoever new amount you guys are requesting?
The bill has to be raised in the senate, and would have to pass through the 1st, 2nd and 3rd reading.
Una know how long that would take? Una go don even serve finish before e reach the second reading.
Make una just relax una muscle abeg, and get well prepared for the camping exercise.
My10Kobo! For the first time Y0rmee talk better.. lolz |
NYSC › Re: NYSC 2016 Batch B Corps Members House by dipson546: 10:54am On Nov 15, 2016 |
monniyi: b4 nko, ild love to see my advice come to fruition. haaa... I rest my case oooo |
NYSC › Re: NYSC 2016 Batch B Corps Members House by dipson546: 10:44am On Nov 15, 2016 |
Pls guys, will I be allowed to sleep in female hostel in camp because am used to sleeping in females' hotels even when I was in school... I usually go and sleep with most of my female friends in their hostel and so am now use it ..... I can't sleep among guys oo |
NYSC › Re: NYSC 2016 Batch B Corps Members House by dipson546: 10:39am On Nov 15, 2016 |
monniyi: bawo ni mo se je ika nsi,
I proffered a solution to his problem nah. lolzzz... how I wish say the guy fit do wetin you tellam sha...... but wait o, if the guy doam and record it , se u go watch the video? |
NYSC › Re: NYSC 2016 Batch B Corps Members House by dipson546: 9:29am On Nov 15, 2016 |
monniyi: It will be allowed nah, u might not just get a mirror, u can get ur room mates to be your mirror, let them record it... And show it to u...
I think the aim of dancing in front of the mirror is to see yourself, yh.
Who says its not allowed.
Carry on!!!  Ika ni Iwo omo yi... lolzzz |
NYSC › Re: NYSC 2016 Batch B Corps Members House by dipson546: 11:07pm On Nov 14, 2016 |
en0uwem: Chisoooos...... U wantu chook Someboris child injection in the anus?  No mind am an since 3 years of age him don dey chop couples food... na why him dey talk like that ..... |
NYSC › Re: NYSC 2016 Batch B Corps Members House by dipson546: 11:05pm On Nov 14, 2016 |
y0rmee:

Oya, dipson546!
iz injection time!
Bring ya anus! Are they doing you ? ... what am I saying self... in fact, they are doing you ... |
NYSC › Re: NYSC 2016 Batch B Corps Members House by dipson546: 11:02pm On Nov 14, 2016 |
BREAKING NEWS..!!!
The 2016/2017 Batch B Call Up Letter And Orientation Date
will hold in November, 2016.
This is as stated in the NYSC Batch B 2016 Time Table.
The Management has scheduled the 2016 Batch B
Orientation course to commence from Thursday 24th
November to Wednesday 14th December 2016 Nationwide.
PCM's are expected to log on to the NYSC Portal to
commence printing of their Call-up letters from 21st
November to 24th November 2016...
#DIPSON# |
NYSC › Re: NYSC 2016 Batch B Corps Members House by dipson546: 10:53pm On Nov 14, 2016 |
y0rmee: Ah! Dem publik praimari skull pikins! dhey are not so hard to rekognizee angel Michael bless you my brother for eye to recognise... |
NYSC › Re: NYSC 2016 Batch B Corps Members House by dipson546: 10:46pm On Nov 14, 2016 |
y0rmee: The one I haf haf espaya. Shey I shu injekt him laik dhat?
Shebi it wee still work? Oya bring am.... if ThiefOjiji ask you to put your finger for inside fire u go puttam ?.... |
NYSC › Re: NYSC 2016 Batch B Corps Members House by dipson546: 10:10pm On Nov 14, 2016 |
chiefojiji: hello guys!!!
I just got back home from work.
I con see my little brother, so busy with a painting.
I con relax small sha, not until d boy carry paper come meet me say, bro tunji, I don help u paint ur pishure.
guess what?
he painted my greencard with black buyrow.
with annoyance, I asked, bidemi, but why?
he said the pic don't look like me, say I white for the pishure, say na why he paint am black.
my question is, what can I do?
I hope this won't affect the copy I have on my dashboard?
and what can I do to him?
thanks It will affect you affect that your brother affect that paint affect the cafe you print am affect all the cafe in that area affect your dashboard affect you state of deployment affect all corpers in that state affect your kits affect your tennis affect your PPA affect your Alawee and finally. it will affect your brain ... |
NYSC › Re: NYSC 2016 Batch B Corps Members House by dipson546: 3:23pm On Nov 14, 2016 |
Willosblack: what about our SOR. that is more important. student Id can b use in place of letter of identification I guess that's true... |
NYSC › Re: NYSC 2016 Batch B Corps Members House by dipson546: 2:42pm On Nov 14, 2016 |
Abacharles: Amin.... But ah think say an sword Angel Micheal dey carry fa, u remember ds dance drama..Angel Micheal---- Shara  Yes.naa.... abi na who make i take pray for you ? Jesus?....bros, u give me woman naa?.. wetin u do wey I dey pray for you fno reach make I dey use Jesus pray for you naa.... whatever Angel Michael do for you just accept am as I don takam pray for you |
NYSC › Re: NYSC 2016 Batch B Corps Members House by dipson546: 2:30pm On Nov 14, 2016 |
mightyleks: warriz dis are u mightyleks guy na only u she go talk to ? |
NYSC › Re: NYSC 2016 Batch B Corps Members House by dipson546: 2:29pm On Nov 14, 2016 |
aBbiie25: Nope! But i know we have excellent cooks here. Just booking down ni You no fit enter kitchen ? |
NYSC › Re: NYSC 2016 Batch B Corps Members House by dipson546: 2:28pm On Nov 14, 2016 |
mightyleks: ya second moniker na mightyleks abi lolzz... badt guy.... so what are you trying to tell him now?... say him na thief abi? |
NYSC › Re: NYSC 2016 Batch B Corps Members House by dipson546: 2:27pm On Nov 14, 2016 |
aBbiie25: For your Kazaure mind ehn  Yes Ma.. |
NYSC › Re: NYSC 2016 Batch B Corps Members House by dipson546: 2:26pm On Nov 14, 2016 |
Abacharles: As per say repitition strengthens memory abi Angel Michael bless you my brother.... wa se awon orire kan kan.. awon orun agbe ori e so ke..... wa da GBA, be ni yi o ri...osi ti ri be... Oti adura re ooo, mo ti ta si ile nle |
NYSC › Re: NYSC 2016 Batch B Corps Members House by dipson546: 2:23pm On Nov 14, 2016 |
ibroh22: daddy shukurah,,e ti n yo nnkan mu,iyawo ati Omo n be ni ile Mi o Ku Ku yo nkan mu oo... iyawo at I awon omo mi wa ja we.... but won o so pe kin ma ki e sha |
NYSC › Re: NYSC 2016 Batch B Corps Members House by dipson546: 2:03pm On Nov 14, 2016 |
aBbiie25: Watsup everyone. Was reading a very long epistle but i stopped half way. Whats for lunch biko @Mightyleks here be kitchen....?? |
NYSC › Re: NYSC 2016 Batch B Corps Members House by dipson546: 2:01pm On Nov 14, 2016 |
WilsonMayowa: Everybody sabi this Ehn ehn.... ehn it's better u people know the more naaa |
NYSC › Re: NYSC 2016 Batch B Corps Members House by dipson546: 2:00pm On Nov 14, 2016 |
ibroh22: bro u half join bahd gang,,,wats breaking here,i tot I want to read a new thing,,u don join justifiedcoyy and yormee for osogbo weed gang abi,,,kwantinu Noooo Baba toyeeb... you know say me I no dey smoke Igbo naa and I no be gay.... I no fit join dem lailai... |
NYSC › Re: NYSC 2016 Batch B Corps Members House by dipson546: 1:46pm On Nov 14, 2016 |
BREAKING NEW...!!!!
NYSC 2016 Batch B printing of Call up letter will start from
21st November to 24th November 2016. This is as stated
in the NYSC Batch B 2016 Time Table . Consequently upon
this, Management of the Scheme has scheduled the 2016
Batch B Orientation course to commence from Thursday
24th November to Wednesday 14th December 2016
Nationwide.
#Dipson# |
NYSC › Re: NYSC 2016 Batch B Corps Members House by dipson546: 1:41pm On Nov 14, 2016 |
awakeuche: lol, 4wia... I don start be say i don start. Kabo..!!!... thank God u are a guy.. one guy go don tell u to come and see something in his room privately...for this village nothing wey we never see oo my brother... |
NYSC › Re: NYSC 2016 Batch B Corps Members House by dipson546: 1:41pm On Nov 14, 2016 |
awakeuche: lol, 4wia... I don start be say i don start. Kabo.... than God u are a guy.. one guy go don tell u to come and see something in his room privately...for this village nothing wey we never see oo my brother... |
NYSC › Re: NYSC 2016 Batch B Corps Members House by dipson546: 1:30pm On Nov 14, 2016 |
y0rmee: As we no come dey, you wey he mumu lord suppose fit answer am na! You, make u never see person type your Monika niii... u go just burst out from no where...... Pele |
NYSC › Re: NYSC 2016 Batch B Corps Members House by dipson546: 1:28pm On Nov 14, 2016 |
|
NYSC › Re: NYSC 2016 Batch B Corps Members House by dipson546: 1:22pm On Nov 14, 2016 |
WilsonMayowa: Wen u dy enta akure So u go come.Akure to come slap me? |
NYSC › Re: NYSC 2016 Batch B Corps Members House by dipson546: 1:22pm On Nov 14, 2016 |
mightyleks: see Akure weed at werk Guy, u never chop police woman slap before abi?...no worry |
NYSC › Re: NYSC 2016 Batch B Corps Members House by dipson546: 1:20pm On Nov 14, 2016 |
mightyleks: if u ask me na who i go ask Ask mumu( Chiefojiji) or his mumu master ( Y0rmee)) |
NYSC › Re: NYSC 2016 Batch B Corps Members House by dipson546: 1:18pm On Nov 14, 2016 |
WilsonMayowa: Are you not a yoruba person ni? Person wey say thank you, is saying that because of future purposes....the person will be willin to answer the person
Like someone to elp u get something and u didn't say thank you, the person won't be apy to elp u anoda tym Hehehhe.. OK better still slap me thwn |