Business › Re: Football (+/other Sports) Betting Season 19 ➜ ➜ ➜ by DiskJokeyManic: 1:35pm On Jan 12, 2025 |
PJtech: Sheybi you brag say you wan show us your main aza ni... since yesterday you never drop am ehn fine boy Last kick of a dying horse?? 😹😹😹😹 |
Business › Re: Football (+/other Sports) Betting Season 19 ➜ ➜ ➜ by DiskJokeyManic: 1:34pm On Jan 12, 2025 |
PJtech: Pls help me drop 20 odds today game abeg.. make i stake this voucher Awwwwn rich boyyyyy.....😎 |
Business › Re: Football (+/other Sports) Betting Season 19 ➜ ➜ ➜ by DiskJokeyManic: 1:29pm On Jan 12, 2025 |
PJtech: You dey mind that idiot. Weyreh dey make noise cos of 400k Money wey u use brag brag for de whole 2024 wey be ur school fees,, house rent,, feedin money from parents nd begging wey total 1.5mill.... dey my betting like dis wit enough change😁😁.... Abi una no dey see dat one😹😹 Dat one no be fake too??😹😹😹😹😹 |
Business › Re: Football (+/other Sports) Betting Season 19 ➜ ➜ ➜ by DiskJokeyManic: 1:26pm On Jan 12, 2025 |
DiskJokeyManic: Abeg who dey use "Business Opay""" for here? screenshot ur own show us make we see weda true true na edit or not....😁😁😍😎😎😎😎 I even tink say de Mumu wan bring up valid point......😹😹😹😹 Sha na alternate....no cause for alarm😹 |
Business › Re: Football (+/other Sports) Betting Season 19 ➜ ➜ ➜ by DiskJokeyManic: 1:25pm On Jan 12, 2025 |
Abeg who dey use "Business Opay""" for here? screenshot ur own show us make we see weda true true na edit or not....😁😁😍😎😎😎😎 |
Business › Re: Football (+/other Sports) Betting Season 19 ➜ ➜ ➜ by DiskJokeyManic: 1:24pm On Jan 12, 2025 |
7venty7: THIS THREAD DEY CRACK ME UP ALWAYS. WHAT A FOOLISH JOB OF EDITING .
SO OPAY DON DEY MAKE MISTAKE IN SPELLING . WHICH ONE BE " OPEN AND ERAN" instead of "OPEN AND EARN" Na only u and pjtech get sense for dis thread.. see as una burst me onceeeee 🥶🥶🥶🥶.... PJ say my kobo no suppose dey 100... Now u come giv me de final fatality.... I no even see dat side well... I for edit am too.... True true I no sabi dis editing tin  |
Business › Re: Football (+/other Sports) Betting Season 19 ➜ ➜ ➜ by DiskJokeyManic: 1:22pm On Jan 12, 2025 |
Joeblaze26: We no really send you for here 😏 You just dey constitute nuisance since Na people wey dey give you attention I blame sha. Mtcheew 😑 Joeblaze26 the Love of my life...😩😩😩😩 I missed you 😩😩 |
Business › Re: Football (+/other Sports) Betting Season 19 ➜ ➜ ➜ by DiskJokeyManic: 1:05pm On Jan 12, 2025 |
Oh my Gooodddddd,,,, who am I seeinnnn viewing de thread??😳😳😳😳😱😱😱😱
Joeblaze26 my lovvvveeeee😁😁😹 been a while 😹 |
Business › Re: Football (+/other Sports) Betting Season 19 ➜ ➜ ➜ by DiskJokeyManic: 1:01pm On Jan 12, 2025 |
Welcome back Alphanugget.....😁😁...My battery go soon off abeg
Still waitin for de conversion of ur balance screenshots sir.... My battery go soon off abeg😹😹😹😹👊 |
Business › Re: Football (+/other Sports) Betting Season 19 ➜ ➜ ➜ by DiskJokeyManic: 12:55pm On Jan 12, 2025 |
P-jay-jay P-jay-jay Pjtechnology
My boy.... I can see u viewing de thread😍 |
Business › Re: Football (+/other Sports) Betting Season 19 ➜ ➜ ➜ by DiskJokeyManic: 12:53pm On Jan 12, 2025 |
RealityKings1: Its the easiest thing to do but I'm not into tht at the moment. Den u're not ready to impress ur master den....🫵😎....Until den.....😎😎 Now,,, run along like de coward u re🫴 |
Business › Re: Football (+/other Sports) Betting Season 19 ➜ ➜ ➜ by DiskJokeyManic: 12:47pm On Jan 12, 2025 |
RealityKings1: You see that you are the one looking for trouble like this? You sef reason am Dat one concern u nd ur household,,,, no be my problem be dat😍😍 ...u have heard wat I told u.... THINK OUTSIDE DE BOX.... nd not just doin like samueltemi337 onli on betting thread😹😹😹😹😹.... Sections full Nairaland dieeeeeee nd una get alternate dieeeeee to make de work veri easy,,,, wen I see dat pictures everywhere fr dis Nairaland,,,, Dats wen I fit rate u small give u like 10/100.. 👊🫵😎..... I go know say u sef don try.... But fr now,, I ain't impressed boy😍🤸🏻🧑🍳 |
Business › Re: Football (+/other Sports) Betting Season 19 ➜ ➜ ➜ by DiskJokeyManic: 12:39pm On Jan 12, 2025 |
Kikikikikiki 😹😹 |
Business › Re: Football (+/other Sports) Betting Season 19 ➜ ➜ ➜ by DiskJokeyManic: 12:39pm On Jan 12, 2025 |
RealityKings1: That's not me. I have more than enough problems to solve and not enough time for all those rubbish. I need money  Ofcus no be u na..... Na bamidele damilola😹😹 So u don follow others tire so soon?😹 |
Business › Re: Football (+/other Sports) Betting Season 19 ➜ ➜ ➜ by DiskJokeyManic: 12:36pm On Jan 12, 2025 |
RealityKings1: I don't understand I no expect u to understand my boy....😍 |
Business › Re: Football (+/other Sports) Betting Season 19 ➜ ➜ ➜ by DiskJokeyManic: 12:22pm On Jan 12, 2025 |
Realitykings,,,,, u never wan use ur purity07 acct post dose pic for front page??...🫤🫤🫤 Watin u dy wait fr??😁
I swr u will get to me if u do that.... Nd I must find u😡😡
Just try am see.....😡😡😡😡😡😡 |
Business › Re: Football (+/other Sports) Betting Season 19 ➜ ➜ ➜ by DiskJokeyManic: 12:18pm On Jan 12, 2025 |
koldrun: Na only Abba foolishness, pettiness and idiocy wey pass that guy own for here I go lie fr u.... 😁 |
Business › Re: Football (+/other Sports) Betting Season 19 ➜ ➜ ➜ by DiskJokeyManic: 12:13pm On Jan 12, 2025 |
koldrun: Na Alphanugget na Dem no dey debate am... Dey post euro receipt wey e use pay house rent... But still dey beg for 3h. Big fool As e post am,,,,,, e rush delete am sharp sharp becus ofcus he knows wat DJ can do😹😹 |
Business › Re: Football (+/other Sports) Betting Season 19 ➜ ➜ ➜ by DiskJokeyManic: 12:11pm On Jan 12, 2025 |
Akwesenana,,,, you,,, JohnPaul Alagwu nd Pjtech,,,,.
Who beg pass abeg??.... 😁😁 |
Business › Re: Football (+/other Sports) Betting Season 19 ➜ ➜ ➜ by DiskJokeyManic: 12:08pm On Jan 12, 2025 |
Samueltemi337,,,,,
How is she?? 😹😹😹😹 |
Business › Re: Football (+/other Sports) Betting Season 19 ➜ ➜ ➜ by DiskJokeyManic: 12:07pm On Jan 12, 2025 |
AlphaNugget: Your really like my name, I just don't have the strength to write out people's full names.....you are too dull and reeks of cowardice U never use "bland"" since today oo,,,, watin dey happen?😹😹😁...... De onli tin I wan see now na ur total balance for acct... I wan know weda e reach watin dey my footballdotcom acct😹😹😹😹😹 No b all dis cappings u dy do here |
Business › Re: Football (+/other Sports) Betting Season 19 ➜ ➜ ➜ by DiskJokeyManic: 12:05pm On Jan 12, 2025 |
Pjtech,,,, now dat I have humbled u..... Can we now go back to my first first question...?
What are ur importance to this thread sir??😁😹 |
Business › Re: Football (+/other Sports) Betting Season 19 ➜ ➜ ➜ by DiskJokeyManic: 12:03pm On Jan 12, 2025 |
AlphaNugget: The guy no get level, just dey chok mouth for everywhere like that DJ.....the guy fit dey set awon under 18 😅 I hope no be indirect u use dey call me under 18.... I am in my 40s sir😁😁 I'm still waiting.......🤸🏻🧑🍳 |
Business › Re: Football (+/other Sports) Betting Season 19 ➜ ➜ ➜ by DiskJokeyManic: 12:01pm On Jan 12, 2025 |
DiskJokeyManic: Na so dat Akwa Ibom dullard wey him name na Akwesenana carry screenshot of person dollar acct post here....... Say e dey give Ashawo $50 just fr a night..... De next 2 days,,,,, de Ediot begin compete fr 300naira giveaway😹😹😁 De onli mistake I make dat tym na say I forget screenshot dat post before e rush delete am sharp sharp just as JohnPaul Alagwu do yesterday😹😹 |
Business › Re: Football (+/other Sports) Betting Season 19 ➜ ➜ ➜ by DiskJokeyManic: 12:00pm On Jan 12, 2025 |
Na so dat Akwa Ibom dullard wey him name na Akwesenana carry screenshot of person dollar acct post here....... Say e dey give Ashawo $50 just fr a night..... De next 2 days,,,,, de Ediot begin compete fr 300 giveaway😹😹😁 |
Business › Re: Football (+/other Sports) Betting Season 19 ➜ ➜ ➜ by DiskJokeyManic: 11:58am On Jan 12, 2025 |
AlphaNugget: Lol, guy your stupidity dey always crack me up See who I dey wait,,, tink say e dey convert for me to see oo😁😁😹 |
Business › Re: Football (+/other Sports) Betting Season 19 ➜ ➜ ➜ by DiskJokeyManic: 11:56am On Jan 12, 2025 |
PJtech: Drop game for me tomorrow make i use this bonus play am... If e boom help your miserable life so 400k won't be like 40m to you
Bst Oh,, e don even quote me😁😁😁😁😁 1.5million in a whole 365days nd u re bragging??....😹😹😹😹 Eiiii God😁 |
Business › Re: Football (+/other Sports) Betting Season 19 ➜ ➜ ➜ by DiskJokeyManic: 11:53am On Jan 12, 2025 |
Pjtech,,
BE HUMBLE EH 🤣🤣🤣🤣🤣🤣🤣🤣 |
Business › Re: Football (+/other Sports) Betting Season 19 ➜ ➜ ➜ by DiskJokeyManic: 11:52am On Jan 12, 2025 |
DiskJokeyManic: We don see de starlink.... Oya convert ur total $ show me,,, I wan see sometin if e sure for u😁😁😁😁 In case u run out of uploadin pic for dis one.... Goodboy4life and Nmesoma4life still dey oo😁 |
Business › Re: Football (+/other Sports) Betting Season 19 ➜ ➜ ➜ by DiskJokeyManic: 11:51am On Jan 12, 2025 |
Agwadi: I no fit upload pic for my other acct, make u use this wan masturbate small 😜 We don see de starlink.... Oya convert ur total $ show me,,, I wan see sometin if e sure for u😁😁😁😁 |
Business › Re: Football (+/other Sports) Betting Season 19 ➜ ➜ ➜ by DiskJokeyManic: 11:50am On Jan 12, 2025 |
Tooorrrrr person don talk am😁
E dey laugh to make himself feel beta.... Not knowin say e go only move mumus wit am... Not de almighty DJ😁😁 |
Business › Re: Football (+/other Sports) Betting Season 19 ➜ ➜ ➜ by DiskJokeyManic: 11:48am On Jan 12, 2025 |
AlphaNugget: Go brag with your 5k subscription 😂
Na Starlink I dey use, I know say your mind go skip if you pay 77k for yearly subscription plan 😜🤣 I bin expect u to shut me up wit screenshot again na.... Abi dollar never rise??😹😹😹🤣🤣🤣🤣🤣🤣🤣 |