DiskJokeyManic's Posts
Nairaland Forum › DiskJokeyManic's Profile › DiskJokeyManic's Posts
1 2 3 4 5 6 7 8 9 10 (of 81 pages)
DiskJokeyManic:U bring peace keh? Dem tell u say na Ukraine vs Russia battle ground be dis??😂😂😂😂 E say e dey share him ""knowledge"", knowledge wey u no fit use boom ticket??😂😂 Knowledge wey no fit stop u from begging??😂😂😂😂😂😂😂😂 |
PJtech:Osssheeeeeyyyyyy,,,, wife material...😂😂😂😂😂😂😂😂😂😂😂😂😂😂😂😂😂😂😂😂😂 |
PJtech:😂😂😂😂😂😂😂😂😂😂😂😂😂😂😂😂😂😂 |
DiskJokeyManic:Siirrrrrrrrr? Been more than 15 mins ![]() Okay,,,,, u don't need to give much... just 1 👆 ![]() |
PJtech: DiskJokeyManic:Still waiting sirr☹️☹️☹️☹️ ![]()
|
PJtech:Yenyenyen☹️☹️ he has used De laughing emoji to feel better again....☹️☹️ Okay,,, quick question;;; what is ur importance to dis thread....? Let's hear u ![]() |
PJtech:Begging up only to waste it on gambling??..... how long wil u continue like dis Pj?? ![]() U re no longer a kid sir.... ![]() |
PJtech:Eeeeewwwwwwww see who's talking🤢🤢🤮🤮🤮🤮🤢🤢.... Some1 who has nothing to contribute to dis betting thread nd NAIRALAND as a whole rather dan begging every year is typing shiii...🤢🤢🤢🤢🤢🤢🤢🤢🤢🤢🤢🤢 If to say block button dey,,, u know hw many people fr don block ur useless life so? ![]() |
SunShowAfrica:Realitykings a.ka. SunShowAfrica a.k.a SUPERBLOOM a.k.a Blacklion3 a.k.a Orobokibo1 a.k.a 1000capacity a.k.a EvilPOTATO a.k.a FATHERCHRISTMAS a.k.a Namkbank a.k.a IstDoggyStyle a.k.a Everyday247 a.k.a The6thAustralia How is de family?.... ![]() |
PJtech:Hiiiaaannn,,, new year,,, new me keh?? Who i wan leave all my bad characters for?? ![]() Yes, anybody wey cross my lane dy collect,, why?? Because I'm not a jobless beggar like u.... I no dy leak ass nd I no dey avoid quarrel because of Pending or future giveaways like u .... I get work.... I dey work for my money,,, so anybody wey come dis side go collect,, because u no dy feed me...... Who want make we dey in peace,,, we go dey.... But I can't say desame about urself ![]() If u can CROSS OVER with your begging to every new year,,, who am I not to cross over with my BAD character??... ![]()
|
DiskJokeyManic:Pjtech games dy play well oo,,,, u sure say no b today u fr hammer like dis??.... ![]() Make I follow u sef😁 |
PJtech:Y re u no ur laughing emoji??.. Strong man oooooo,,, strong woman oooo... E no concern me..... U sef know say na fact I dy tell u...... 😎 |
Even samuteltemi337 don confirm am,,, baba dey avoid me well well now... ![]() Eyyaaahh,,, See as Samuel wey dey reply every post fr here dey avoid me...😁😁😁 I tink say u b woman wey dey chook mouth fr every talk both de ones wey concern u or not fr dis thread...?? y re u now avoidin DJ? ![]() Na if u see joeblaze nd odas u sabi flex muscle.... Now u don know say Dem get watin Dem dey call to "Ignore" .....😁😁 ![]() |
PJtech:Watin u dy feel or see no realli concern me,,, dat one is left for u nd ur household....😍😍 De only tin I know be say 5 of u,,, 5 of Samuel and 5 of Realitykings can never,, like NEVER shut DJ up....😍😍😍😍 No matter de modus operandi una wan use...😎 |
PJtech:Explain watin??.... 🫤 Y u dy use laughing emojis make urself feel gud??... Eh?? Dat trick doesn't work on DJ ask Samuel😁Do u know that moment when u've used all de power in ur arsenal nd it later didn't work Dat u now had no choice Dan to start running kitikiti?? Na whre samueltemi337 dey now... Him sef confirm am..... ![]() |
PJtech:I'm not just him,, I AM HIM!!!!! 😎😎😎😎 Yes,,,, 3 of una no even make me flinch,,,,, lai lai...lai.. so aren't i who i say I am?😎😎...... Wen u re ready to go low,,,, DJ is forever willing to go LOWER!!!! 😁🫵😎 |
PJtech:U no see as ur master just shut up??.... He knows he achieved NOTHING.... coz he was still unable to shut DJ up😂😂😂😂😂😂😂😂 E dey avoid me now....😎 |
PJtech:I stopped ur useless self from getting money to go and waste on gambling.... Na exactly de ""Expose"" wey I do be dat.... GO AND WORK😹😹😹😹😹 I know how it feels,,,, no vex😹😹😹😹😹😹 |
PJtech:Eyyyyahhhhh,,,,, U wish😂😂😂😂😂😂😂 3 of una,,,, you,, Realitykings and samueltemi337 can't do nothing... Like,, NOTHING😂😂... No b cap u sef know.... Imagine who Dem do dat kind tin still stand gidigba,, even person wey post de pictures come dey seriously avoid am..... Oya nw imagine say table come turn ![]() Sha,,, dey create ur happiness dey go.... ![]() |
PJtech:Because I exposed u on a giveaway thread??... oya no vex.... Drop ur aza make I help ur useless life ![]() |
Samueltem337 a.k.a Samueltemi337 a.k.a derell2002 a.k.a Faithtemisan93 a.k.a Faithelefan a.k.a g0ldenval a.k.a Eseka22 a.k.a Ineedmoneyblady a.k.a Loverofpussy a.k.a Loverofevil a.k.a Longneck a.k.a Observer222 a.k.a TheStirling a.k.a VickyELEFAN a.k.a XshegzzyeeiX2 a.k.a activities2 [/b] U no wan work but u wan chop ... U go crrrrrryyyyyyyyyy had I known de last comment of a fool ![]() |
Samueltemi337:Who is more in pain?? U wey dey beg around to bet abi me wey don waste more Dan 20k on betting alone dis morning??...😂😂😂😂 OK,,,, I understand u,,,, anytin to feel happy... It's gud to create ur own happiness😂😂😂😂😂😂😂😂😂😂😂😂
|


