Business › Re: Football (+/other Sports) Betting Season 19 ➜ ➜ ➜ by DiskJokeyManic: 11:46am On Jan 12, 2025 |
AlphaNugget: Make I go watch Shameless 🤣
The series dey give me joy 😅
My Scottish dey add to the joy....na excess joy 😂 Abeg make I see dat ur balance again... Help me convert am to naira,,,I no sabi.... I wan know weda e reach watin dey my football.com acct😁😁😹😹 |
Business › Re: Football (+/other Sports) Betting Season 19 ➜ ➜ ➜ by DiskJokeyManic: 11:44am On Jan 12, 2025 |
|
Business › Re: Football (+/other Sports) Betting Season 19 ➜ ➜ ➜ by DiskJokeyManic: 11:42am On Jan 12, 2025 |
|
Business › Re: Football (+/other Sports) Betting Season 19 ➜ ➜ ➜ by DiskJokeyManic: 11:39am On Jan 12, 2025 |
|
Business › Re: Football (+/other Sports) Betting Season 19 ➜ ➜ ➜ by DiskJokeyManic: 11:35am On Jan 12, 2025 |
Dey say DJ,,, where u go 😍 |
Business › Re: Football (+/other Sports) Betting Season 19 ➜ ➜ ➜ by DiskJokeyManic: 10:34am On Jan 12, 2025 |
Make I go buy food fess...... DJ wil be back😹😁😎🧑🍳 |
Business › Re: Football (+/other Sports) Betting Season 19 ➜ ➜ ➜ by DiskJokeyManic: 10:24am On Jan 12, 2025 |
Where is Pjtech....??😹😹😹😹😹😹😹😹 |
Business › Re: Football (+/other Sports) Betting Season 19 ➜ ➜ ➜ by DiskJokeyManic: 10:20am On Jan 12, 2025 |
DiskJokeyManic: E don dy very obvious now say u don humble finally....😹😹😹😹😹😹 U no get talk again... U go explain tire....Anything to create ur own happiness is allowed...
I don go edit anoda one o👇👇😍😍 Dis time around I no forget de kobo.....😹😹😹😹😹😹😹😹😹😹😹 |
Business › Re: Football (+/other Sports) Betting Season 19 ➜ ➜ ➜ by DiskJokeyManic: 10:16am On Jan 12, 2025 |
PJtech: Guy edit this thing well and drop the screenshot nah
Abi you go pay person to edit for you ni 🤣 PJtech: Ode you go wait tire.. person wey dey drop edited screenshot 🤣 E don dy very obvious now say u don humble finally....😹😹😹😹😹😹 U no get talk again... U go explain tire....Anything to create ur own happiness is allowed... I don go edit anoda one o👇👇😍😍
|
Business › Re: Football (+/other Sports) Betting Season 19 ➜ ➜ ➜ by DiskJokeyManic: 10:13am On Jan 12, 2025 |
Inshame3: Abokina,have done dat fr whre? I no see am oo... |
Business › Re: Football (+/other Sports) Betting Season 19 ➜ ➜ ➜ by DiskJokeyManic: 10:13am On Jan 12, 2025 |
Dey say DJ,,, where u go😍😍 |
Business › Re: Football (+/other Sports) Betting Season 19 ➜ ➜ ➜ by DiskJokeyManic: 9:47am On Jan 12, 2025 |
DiskJokeyManic: Use ur main acct to quote me,,, nd watch me do dat right away😎 Even if na fr dead thread.....😍 |
Business › Re: Football (+/other Sports) Betting Season 19 ➜ ➜ ➜ by DiskJokeyManic: 9:47am On Jan 12, 2025 |
Inshame3: if it sure for you, send 10k to my azzzzzzzzaaaaaaa. You mckfr Use ur main acct to quote me,,, nd watch me do dat right away😎 |
Business › Re: Football (+/other Sports) Betting Season 19 ➜ ➜ ➜ by DiskJokeyManic: 9:45am On Jan 12, 2025 |
PJtech: I burst am weyreh say as he expected 🤣 I swr dis guy too bad.... E jst burst me onceeeeee..... I don dy shiver like dis....😁😁 Even de 400k balance na edit oo,,, u no notice am??😹 |
Business › Re: Football (+/other Sports) Betting Season 19 ➜ ➜ ➜ by DiskJokeyManic: 9:43am On Jan 12, 2025 |
PJtech: Who you wan impress. Even if you get hundreds of million for aza na your own wahala be that
You come dey run kitikiti dey edit balance up and down... Hediot So na watin u dy type since be dis??....😹😹😹 Well,,, I no expect u to relate becus millions neva touch ur acct before....😍..... U don finally swallow ur words.....😹😹.....abi? |
Business › Re: Football (+/other Sports) Betting Season 19 ➜ ➜ ➜ by DiskJokeyManic: 9:34am On Jan 12, 2025 |
PJtech: Stupid bst. You can't even edit a picture well, after more than 12 hrs this is the stupid edit you came up with
You still dey learn work weyreh... there's nothing like 100 k Kobo is approximately 2 digit so go and edit well and drop again Nice one,,, just wat I expected😹😹😹😹😹😁 |
Business › Re: Football (+/other Sports) Betting Season 19 ➜ ➜ ➜ by DiskJokeyManic: 9:28am On Jan 12, 2025 |
Bro isn't gettin it.....😁😁😁😁😁😁 |
Business › Re: Football (+/other Sports) Betting Season 19 ➜ ➜ ➜ by DiskJokeyManic: 9:24am On Jan 12, 2025 |
Inshame3: Corporate affairs commission it indicate that your business is registered I did not ask u sir,,,,, abi u go school reach Pjtech nd Alphanugget....??🫤🫤😏😏🙄 |
Business › Re: Football (+/other Sports) Betting Season 19 ➜ ➜ ➜ by DiskJokeyManic: 9:23am On Jan 12, 2025 |
DiskJokeyManic: Alphanugget and pjtech,,,, abeg watin be de meaning of dis ""CAC"" for my Opay business.... I no go school so I no understand am👇👇👇👇 Abeg I dy wait fr de explanation.....😁 |
Business › Re: Football (+/other Sports) Betting Season 19 ➜ ➜ ➜ by DiskJokeyManic: 9:21am On Jan 12, 2025 |
DiskJokeyManic: Watin dey worry Nairaland... Y my pic no upload😁😁😁😁😁 .. be lyk e too large,,, Modified; good....finally😁😁😁😁😁😁😹 |
Business › Re: Football (+/other Sports) Betting Season 19 ➜ ➜ ➜ by DiskJokeyManic: 9:11am On Jan 12, 2025 |
Watin dey worry Nairaland... Y my pic no upload😁😁😁😁😁 .. be lyk e too large,,, |
Business › Re: Football (+/other Sports) Betting Season 19 ➜ ➜ ➜ by DiskJokeyManic: 9:08am On Jan 12, 2025 |
DiskJokeyManic: Wen I say I am better nd smarter dan u two,,, I no dey cap..... I know pple wey I sabi pass well well... ......I just hope say no be Una acct wit de highest money una show sha😂😂😂😂😂😂
For now,,, I go leave de business account balance hidden so Una go fit sleep well dis night..... we go meet tomorrow morning..... I wil be veri free....😎
Una go learrrn Alphanugget and pjtech,,,, abeg watin be de meaning of dis ""CAC"" for my Opay business.... I no go school so I no understand am👇👇👇👇
|
Business › Re: Football (+/other Sports) Betting Season 19 ➜ ➜ ➜ by DiskJokeyManic: 8:55am On Jan 12, 2025*. Modified: 9:18am On Jan 12, 2025 |
Devil incarnate don wake.... 😎😎 Before any oda tin....
First all of............ |
Business › Re: Football (+/other Sports) Betting Season 19 ➜ ➜ ➜ by DiskJokeyManic: 8:53am On Jan 12, 2025 |
Ashewo dey everywhere Even G@y dey fear Say ashewo dey collect all the boys for this year I know say I be sinner, God, I dey sin Everyday igbo,shayo, all night na dry gin And I no start like this for church, I start with drum set Then I wan open my ear, wey God go blow the trumpet Cos I know heaven dey God even dey If you want chow cake,na then you go know say oven dey ...😎😎😎😎  |
Business › Re: Football (+/other Sports) Betting Season 19 ➜ ➜ ➜ by DiskJokeyManic: 12:21am On Jan 12, 2025*. Modified: 10:18am On Jan 12, 2025 |
DiskJokeyManic: I don answer call for my DJ work finish
Whre Pjtech nd Alphanugget??...😹😹😹😹 Wen I say I am better nd smarter dan u two,,, I no dey cap..... I know pple wey I sabi pass well well... ......I just hope say no be Una acct wit de highest money una show sha😂😂😂😂😂😂 For now,,, I go leave de business account balance hidden so Una go fit sleep well dis night..... we go meet tomorrow morning..... I wil be veri free....😎 Una go learrrn |
Business › Re: Football (+/other Sports) Betting Season 19 ➜ ➜ ➜ by DiskJokeyManic: 12:10am On Jan 12, 2025 |
I don answer call for my DJ work finish
Whre Pjtech nd Alphanugget??...😹😹😹😹 |
Business › Re: Football (+/other Sports) Betting Season 19 ➜ ➜ ➜ by DiskJokeyManic: 12:08am On Jan 12, 2025 |
😹😹😹😹😹😹😹😹😹 |
Business › Re: Football (+/other Sports) Betting Season 19 ➜ ➜ ➜ by DiskJokeyManic: 11:49pm On Jan 11, 2025 |
We don finish wit part one......😹😹😹😂
Na time for part 2 now....
I hope say no be account wit de highest money una show me so??... 😂😂😂😂😂
DJ is coming |
Business › Re: Football (+/other Sports) Betting Season 19 ➜ ➜ ➜ by DiskJokeyManic: 11:39pm On Jan 11, 2025 |
AlphaNugget: 🤣😂😂😂😂😂😂😂😂😂😂😪😪😪😪😂😪😂😂😂😂😂😂😂😂😂😂😪😪😪😪😂😪😂😂😂😂😂😂😂😂😂😂😪😪😪😪😂😪😂😂😂😂😂😂😂😂😂😂😪😪😪😪😂😪😂😂😂😂😂😂😂😂😂😂😪😪😪😪😂😪😂😂😂😂😂😂😂😂😂😂😪😪😪😪😂😪😂😂😂😂😂😂😂😂😂😂😪😪😪😪😂😪😂😂😂😂😂😂😂😂😂😂😪😪😪😪😂😪😂😂😂😂😂😂😂😂😂😂😪😪😪😪😂😪😂😂😂😂😂😂😂😂😂😂😪😪😪😪😂😪😂😂😂😂😂😂😂😂😂😂😪😪😪😪😂😪😂😂😂😂😂😂😂😂😂😂😪😪😪😪😂😪😂😂😂😂😂😂😂😂😂😂😪😪😪😪😂😪😂😂😂😂😂😂😂😂😂😂😪😪😪😪😂😪😂😂😂😂😂😂😂😂😂😂😪😪😪😪😂😪😂😂😂😂😂😂😂😂😂😂😪😪😪😪😂😪😂😂😂😂😂😂😂😂😂😂😪😪😪😪😂😪😂😂😂😂😂😂😂😂😂😂😪😪😪😪😂😪😂😂😂😂😂😂😂😂😂😂😪😪😪😪😂😪😂😂😂😂😂😂😂😂😂😂😪😪😪😪😂😪😂😂😂😂😂😂😂😂😂😂😪😪😪😪😂😪😂😂😂😂😂😂😂😂😂😂😪😪😪😪😂😪😂😂😂😂😂😂😂😂😂😂😪😪😪😪😂😪😂😂😂😂😂😂😂😂😂😂😪😪😪😪😂😪😂😂😂😂😂😂😂😂😂😂😪😪😪😪😂😪😂😂😂😂😂😂😂😂😂😂😪😪😪😪😂😪😂😂😂😂😂😂😂😂😂😂😪😪😪😪😂😪😂😂😂😂😂😂😂😂😂😂😪😪😪😪😂😪😂😂😂😂😂😂😂😂😂😂😪😪😪😪😂😪😂😂😂😂😂😂😂😂😂😂😪😪😪😪😂😪😂😂😂😂😂😂😂😂😂😂😪😪😪😪😂😪😂😂😂😂😂😂😂😂😂😂😪😪😪😪😂😪😂😂😂😂😂😂😂😂😂😂😪😪😪😪😂😪😂😂😂😂😂😂😂😂😂😂😪😪😪😪😂😪😂😂😂😂😂😂😂😂😂😂😪😪😪😪😂😪😂😂😂😂😂😂😂😂😂😂😪😪😪😪😂😪😂😂😂😂😂😂😂😂😂😂😪😪😪😪😂😪😂😂😂😂😂😂😂😂😂😂😪😪😪😪😂😪😂😂😂😂😂😂😂😂😂😂😪😪😪😪😂😪😂😂😂😂😂😂😂😂😂😂😪😪😪😪😂😪😂😂😂😂😂😂😂😂😂😂😪😪😪😪😂😪😂😂😂😂😂😂😂😂😂😂😪😪😪😪😂😪😂😂😂😂😂😂😂😂😂😂😪😪😪😪😂😪😂😂😂😂😂😂😂😂😂😂😪😪😪😪😂😪😂😂😂😂😂😂😂😂😂😂😪😪😪😪😂😪😂😂😂😂😂😂😂😂😂😂😪😪😪😪😂😪😂😂😂😂😂😂😂😂😂😂😪😪😪😪😂😪😂😂😂😂😂😂😂😂😂😂😪😪😪😪😂😪😂😂😂😂😂😂😂😂😂😂😪😪😪😪😂😪😂😂😂😂😂😂😂😂😂😂😪😪😪😪😂😪 Chaiii,,, dat guy na savage  .... Nd dis ur laugh come pain me ontop.... DJ is losing☹️☹️☹️☹️☹️ |
Business › Re: Football (+/other Sports) Betting Season 19 ➜ ➜ ➜ by DiskJokeyManic: 11:37pm On Jan 11, 2025 |
akwesenana: That your 400k, use am buy cream and soap, so when people see you for road they no go dey mistake you for juju wey miss road. 😂😂😂 I been ask u question,,, u no answer me,,,, I say how is forex? E don dey pay again?😹😹 |
Business › Re: Football (+/other Sports) Betting Season 19 ➜ ➜ ➜ by DiskJokeyManic: 11:36pm On Jan 11, 2025 |
AlphaNugget: I like how everybody go band 4 band with that 400k trillion Zimbabwean Dollar "richer than "Elon Mûsk" Aba made DJ.
Clown can't even troll anymore.....just sounding bland like his wack DJ mix, no wonder he only gets contract of children bday 😂 E be lyk u learn ""bland"" new??....😹😹😹😹 U wey go chicken out as usual? 😹😹😹😹.... De way u bin dey brag about how u take do dis/do dat in de past... I want really see am,,,, but e be like na mouth u just get😹😹🤸🏻 Remember watin I tell u,,, if I no better pass u,,, make I sleep no wake dis night..😎😎 |
Business › Re: Football (+/other Sports) Betting Season 19 ➜ ➜ ➜ by DiskJokeyManic: 11:29pm On Jan 11, 2025 |
DiskJokeyManic: Welcome back.... I have a question::
So money for ur school stuffs, textbook,, feeding, house rent,,, school fees and other miscellaneous plus de begging for a whole 1 year sum up to 1.5mill ??😹😹😹😹
Chaii,,, my boy😹😹😹😹😹 When u begin hustle touch ur own sweat money,,, u go know say u fit get dat money in just 2 months...😹😹😹 A whole 1 year oo😹😹😹😹😹😹😹 Kai,,, Pjtech really humble me dis night😹😹😹😹 |