Dmxsyntax's Posts
Nairaland Forum › Dmxsyntax's Profile › Dmxsyntax's Posts
1 (of 1 pages)
Pls allow ur dad to play his game small,haba!! Abeg leave dat man joor.wetin be ur own sef? Abi u wnt spoil d game. Nw listen,a man cnt die on one woman.even in bible most married many wives,so kul down gal cus dis guy wey go marry u 2moro go do dat kind tin later whn ur pussy don expire.kudos to ur dad!!!!! |
Nonsense boy! Ur mate r tryin to make a history n u r dia studyin gals.EWU |
She is astonished because the money wey she go carry 4rm central bank of naija she neva dream am 4 her life....buhari ga-ebuhari naijiria tinye anyi n' oku ala mmuo. Just watch.....una tink say buhari go do anytin...no! He go kill everybdy...because it is now clear dat he is d boko harram sponsor...he will order his boys to abbort mission.Bleep ALL'YA.....PDP 4 LIFE!!!!!!!!!!
|
U nid to see general buhari to suck d blood out ur body cus he is a bloody sucker:VOTE GEJ |
Luv is blind and she don jam d blind nah.After all woman mouth no dey dey one place |
Vote for pdp n stop all dis yeye talks on dis thread.Address our president wit some decorum.And to be so kind as to correct some comments on dis,our president is not an instigator of conundrum and it is abysmal of any person to say an irksome word on him because una papa neva see common LGA chairman talk no more of deputy governor.NONSENSE!!! Osukosu nwa mkpi sugbukwaa unu nile,Amen.
|
remsonik:na so man |
I've bn telling people never to put much trust on friends and to learn how to use enemy because enemy has much to fear than a friend.And to me I prefer to treat my enemy nicely to my friend.I THINK I LIKE THIS STORY |
It is toyota-nonsense |
I too like this man.oyibo people deserve to be scammed every minute cus they hate african people.....hmmm I wish say I follow the man do dat kind work.NONSENSE....up u my man!!! |
"This blood ur sharing" so u can dance eee? |
Nawaooo.una sure say dis man na human-being?his head dy like one yeye animal wey I dey see in NATGEO-WILD |
Buhari! Buhari!! Buhari!!! Why can't this man go and rest.I think nigeria needs a young man in his 40s as the president of nigeria as to lead the country wiith youth-sense and not ill-manners aged people like buhari who has no certificate |
1 (of 1 pages)
