DOGIDOPE's Posts
Nairaland Forum › DOGIDOPE's Profile › DOGIDOPE's Posts
1 2 (of 2 pages)
iya basira,mama nkechi or hajia should be the one to run it ![]() |
Dry bones don dey rise again |
how many of dem dey get food to chop before no be 0-0-1 most nigerian youth dey do?hunger strike ko hunger strike ni |
muki,muki, muki wonko ko the oldest woman on nairaland how old is u 2day? |
@CONBEAF,it is true i was there when fashola was slapped by aregbesola,all of us were expecting fashola to slap his own back,but to our surprise he prostrated and said EKO O NI BA JE O and all of us shouted O BA JE TI. |
hmmmmmmmmmmmmmmmmmmmm within ONE YEARS?abeg go back to nursery school and fix your grammar first,olodo rabata wey one be president. |
abeg nobody should pray against it{revolution}we need it to cleanse this country.Woe unto anybody that prays against it,our leaders own too much haba na wetin? |
come to think of it,why was his head resting on a woman breast?na so he like breast reach?na wa for this man o,even in death hjm still wan suck breast. |
i wonder when they would invade this our God forsaken country and corrupt |
moderator that was not the correct title of my post,pls stop changing words ok? ![]() |
Ladies and this is introducing to you on this moda fokn nairaland DOGI DOPE,if only you know the meaning of my username, you would the stuff i am made of,i am the koko.NAIRALANDERS UNA GO HEAR AM ![]() |
1 2 (of 2 pages)
