Dominicini's Posts
Nairaland Forum › Dominicini's Profile › Dominicini's Posts
1 (of 1 pages)
@Rugged man...y u dey waste ur time to advice @blackface.... u shud ve known by now sey d guy no get sense... him stupid well well.... na wetin make him no get any hit song... guy thing hard oooo name only Baba God dey help the masses .. now wet somebody wn talk,one idiot come talk... guys am fully in support of the protest.. we need tell dis government how we feel no b d one wey Mr Adeshina dey tell dede to shut up...2baba am behind u |
what is this government turning into.... y d killing of xtians and the Federal government are not saying anything... I think is high time we Christian start defending ourselve s... I support my pastor.. apostle Suleiman |
this is bad.. I really don't know what's wrong with most of dis African leaders... treating ur fellow citizen as if u r training an animal... hmm there is God oooo |
1 (of 1 pages)